Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 194 pages)
![]() Na wetin buhari wan do us so ooo!!!
|
![]() What a fool.....ur parents died so u end ur own life, who u come leave ur younger ones for??......for hell fire na wetin devil and d demons suppose do am......mtcheewww [img]https://i./RXGE.gif[/img] |
![]() Heheheheh!!!!....e be like say even America don comot hand for buhari mata like......
|
![]()
|
![]() Oga dats why u are dere and what u are paid to do......since u nor fit stand again jus go rest for daura ....e don do!!!
|
![]() |
Hahahahah!!!!!!......God don catch am......lol [img]https://media1./images/bbc07da1784bdc6a7b645bc178aff7cd/tenor.gif?itemid=12658812[/img] |
Chaiii......see beggi beggi......using style to beg money [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() Haba Alhaji "gandollars" no vex na.....sombori canor play with u again??......lol [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img]
|
![]() Ok........i "Believe" you.......na wa oo i need wash my ear....i don dey hear too many Ugandan tales lately (ashewo thread brethren can relate)
|
![]() Confused NL resident zombies and BMCs trying to give a good comeback since day before yesterday day but lai lai.......rotflmao [img]https://media1./images/a8c6d589afe31bd35928ef60aa6755df/tenor.gif?itemid=10198268[/img] |
![]() Anybody as far as nor be buhari!!
|
![]() Na wa ooo....wetin dey pain me now na say the NASRDA whatever no put "source" for their report.....we know say dem copy am from NASA
|
![]() |
Heheheh!!!!!......buhari na "WEAK MAN" ....aswear!!! [img]https://media1./images/a53be6cc904e63941709e5f7eae8f4e1/tenor.gif?itemid=3485320[/img]
|
![]() So him dey fear to go debate......heheheheh...."WEAK MAN" [img]https://media1./images/a53be6cc904e63941709e5f7eae8f4e1/tenor.gif?itemid=3485320[/img] |
![]() Him bin dey moved to tears because him see plenty zombies wey dey score "own goal" like am
|
![]() Well "They Are Right"
|
![]()
|
NCAN SPECIAL REPORT........Na Collabo ooo D cone-heads and the flat-heads join hand do d tin ooo [img]https://media1./images/a4e61723e6fe2d761e3903c15e936510/tenor.gif?itemid=7614742[/img] |
![]() Lets get to work @ kicking dis guy back to daura....... shall we??
|
![]() Na wa ooo......zombies are really in sifia pains walahai
|
![]() Chaii.....zombies in sifia pains since yesterday!! [img]https://media1./images/686390f53e7063ecbaf2510afbc3af78/tenor.gif?itemid=5578617[/img] [quote author= post=74887963]Lol .Bring 50 million Americans along when you are coming back to vote for you on FeBuhari 16th 2019 now. CRIMINAL![/quote]Ooo....you mean "FAIL-BUHARI" ....dis Atiku US saga do dis wan strong tin oo....lol [img]https://media1./images/a322c03a94505b92e5e284e03ff0e3be/tenor.gif?itemid=5892980[/img] |
![]() NL resident Zombies, BMCs and BMOs hafa na.......una still dey use dis una favorite Atiku meme?? .......heheheh!!! laff wan tear my belle [img]https://media1./images/808d871fbf7e5720169a33b808b5c3e0/tenor.gif?itemid=4424988[/img]
|
![]() U see dis buhari government....Stirke!!......everywhere strike!!.......na wa oo
|
![]() Oh Lord pls pls pls pls save us from buhari [img]https://media1./images/96d03c376269a1b2be3b701bfd76edef/tenor.gif?itemid=4981228[/img] |
Woman sef don join dey steal pants??
|
Nice wan boss.....congrats Ziel20:Owk.....how much be ur own salary??
|
Heheheh!!!!!......no need for too much shout
|
Caseless: ![]() Mesef follow soffot zha idea
|
![]() |
Larryfest:Heheheheheh!!!!.....boss you na veteran for dis tin oo
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 194 pages)

