Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 194 pages)
tsephanyah: ![]() Shooo!!!.u sleep well yesterday so!?....i seriously doubt ooo because d way dis Atiku mata do zone b's yesterday no be here aswear....haba.....Atiku dis Atiku dat.....instead make u try salvage all d "Own Goals" wey ur oga buhari don dey score dese days......well e dey pain una say una no fit use dis special meme again abii....nor lie [img]https://media1./images/2183390c33417d017eaed6a53d80fb64/tenor.gif?itemid=4790020[/img]
|
The chief "TRIBALISTIC BIGOT" himself is promising "NATIONAL UNITY" .......imagine the "IRONY" ....HAHAHAHAHAAH!!!!...my pipu laff wan kee me [img]https://media1./images/2183390c33417d017eaed6a53d80fb64/tenor.gif?itemid=4790020[/img] |
![]() Of course you cant expect somebody that doesn't read or listen to anybody to know anything How can pipu want someone still living in the 2nd century to rule in the 21st century??.....kole werk ooo
|
![]() Hmmmm
|
![]() No Patience again.......everybody wan drive Benz quick quick
|
![]() Real madrid be like......chai!!!....why we allow the G O.A.T. go sef. Ehhn??.....lol P.S. any oda "goat" na jus goat
|
![]()
|
![]() Sombody dat is always need somebody support wants still wants to support d Nigeria he failed...... Mtchheeww
|
Hahahah......wen boys still dey go church VS wen boys no even know wetin church look like again.....lolz
|
Make i do the best prayer for celebrity marriage for una..... "MAY THIS UNION LAST OVER TWO YEARS.........AND BEYOND...... IJN" Ahn ahn......Falz say amen na ...shooo!!!
|
![]()
|
![]() D wans wey we don expose like dem adeosun, ganduje babachir (grasscutter), amaechi, and co.....wetin u don do about am......mtcheewww.....jus dey go daura make man pikin for see road jhur
|
![]() Hahahahah.......nice one madam moderator...... Una see why buhari and apc dey fear debate abii [img]https://media1./images/2183390c33417d017eaed6a53d80fb64/tenor.gif?itemid=4790020[/img] |
![]() I will jus use picture........i cant shout
|
Chisos!!!!.....didn't know there was a "Farm Tool" here [img]https://media1./images/225418a9d75b37de84a4bfbe886b08e8/tenor.gif?itemid=4671110[/img] |
![]() |
![]() |
![]() Zombie don turn celeb be dat ooo.......hahahahah [img]https://media1./images/808d871fbf7e5720169a33b808b5c3e0/tenor.gif?itemid=4728056[/img] |
![]() For those dat have forgotten
|
![]() Na wa ooo......God go epp una.....Amen?? |
![]() Tomorrow now we will be hearing another thing........why is d military fast becoming "the boy who cried Wolf" ......if u know u know
|
![]() Make all of una kill una sef sef
|
![]() Ehn??
|
|
![]() Tell buhari say we no dey do again
|
![]() Op u suppose add "The National Distraction is Back" for ur topic inside brackets...... I know say mods. Go ban pipu taya jus like d last wan......hehehe....awon derailers
|
![]()
|
![]() Topic should read "EFCC arraigns another one of buhari's Enemies".......e for comot well
|
![]() |
Blood of Abraham!!!!......chaiiii...mhen dix pix cannor waste laidat oo [img]https://media1./images/e64ca63a2ff2602fcb372b5a8e7dc294/tenor.gif?itemid=4891968[/img] |
HBD ......More blessings!! |
![]() Na so e suppose be na......bullion van wey go jus dey waka for road like say na dia papa get d compound.......mtcheess
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 194 pages)

