Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 194 pages)
![]()
|
![]() Ronaldo.....the one true G.O.A.T. d remaining na jus d odas Argue with ur keyboard and data
|
D only tin wey dey my mind ryt now
|
![]() So EFCC eyes nor fit see the "Grasscutter"?? .....interesting
|
"Kevin Uzor James" ![]() Na dem ooooo........ [img]https://media1./images/f5f97f20a51dde0f0ffd5c64927d1bb2/tenor.gif?itemid=4684379[/img] |
![]() Mtcheeww
|
![]() Photo evidence of how person don bleach d life comot from her skin........she she nor even fine sef (for a farm tool that is)
|
![]() What a waste.......we fancy new things in dis country but to maintain am na zero.......very unfortunate indeed!!
|
![]() Catch d husband too oo.....we are nore interested in d husband!!!
|
![]() Hehehehe.......if you know you know
|
![]() U sure say everybody certificate for apc na confirm??
|
![]() U surr say no be wetin him do be dis??
|
![]() Wey dem.....wey dem......wey dem dey??....dem dey mad!!!.....i say dia father!!!!!!! [img]https://media1./images/6d91293dc6c0aff823c83a6416c3f76e/tenor.gif?itemid=12841664[/img] |
Aswear if person do condom com name am Da gea.........e don make am be dat oo....i dey teh you!! GGMU
|
![]() Why everybody dey run comot from this MMMG sef??
|
![]() Na wa ooo abii everybody wan follow naija do election nii??
|
![]() |
Ehhh??....haters wetin una dey talk [img]https://media1./images/6d91293dc6c0aff823c83a6416c3f76e/tenor.gif?itemid=12841664[/img] GGMU |
![]() Lets see weda d so called man of "Integrity" (buhari) will do anytin about his apc thugs Oga of police will now be like.......i didn't see nothing, i didn't hear nothing........nonsense [img]https://media1./images/fa628734c1c1bc7127c741e8e6056297/tenor.gif?itemid=5264896[/img] Las las God go punish apc aswear!!
|
![]() Wait ooo....nor be dis same NANS bin dey insult ASUU d oda day??
|
timibare:Chaiii......you are very ash oo
|
![]() Na so ooo......see as dis my neighor daughter wey dey 300level com dey fine for my eyes dese days, yansh and bress sef wey nor big com dey look big for my eyes Hmmmm....nor be small tin oo my pipu
|
![]() Well zombies no dey use dia head think na [img]https://media1./images/683e27d3d70b05e7f6087a6c355ebf0c/tenor.gif?itemid=9445212[/img] |
![]() Make i kak here maybe i go see wife material
|
![]() I dont know oo but i'm sure anywhere Churchill is ryt niw him sef dey do.........
|
![]() Apc thugs una don start again abii??
|
![]() Dem no go hear now ooo.....later now we go see dem for SHILOH dey form prayer warriors [img]https://media1./images/9e4b725fca1628d32c53e2ef90331143/tenor.gif?itemid=8408818[/img] |
![]() I tink say na here i bin hear my name but e be like say na d oda side......nor be here
|
Rextizzle:Hahaha....bros u wicked oo Lol [img]https://media1./images/2183390c33417d017eaed6a53d80fb64/tenor.gif?itemid=4790020[/img] |
![]() Everybody with "Working Sense " knows that apc and thuggery na like 5 & 6........shikena
|
CreepyBlackpool: ![]() Abii oo....instead of all this propaganda, lies and coverup stories
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 194 pages)
