Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 194 pages)
![]() So d so called "Incorruptible EFCC" neva nab dis Grasscutter?? .......isorite
|
![]() Hope una no go sell d remaining wans??
|
![]() Op u say "storm" abii??.......so i should carry my "umbrella or rain coat" if i wantu go to abuja abii??
|
![]() Why be say apc and violence be like 5 & 6 ??
|
![]() Madam ur own even small sef
|
![]() of course na......apc na party of thuggery na.......na thugs full everywhere!!!!!!
|
![]() So some pipu don already see election results.......dem don already rig d election before d election gan gan........hmmmm, wonders!!!
|
![]() Make dem jus kuku talk say Nigerian Universities na 4 or 5 years plus X plus Y University time=4 or 5 yrs +x+y Where x=no of years added due to spilling, splashing etc y=no of years added due to ASUU strike |
![]() So dem don use ambode wan com dump am too, jus like magu??.......hahahah!!! My belle wan tear with laff [img]https://media1./images/ef9d3b2418425553ddbb26021ff2a2ca/tenor.gif?itemid=12543458[/img] |
![]() Ok hanty oby [img]https://media1./images/1793c78806c87d996d0bdc62f307ec8c/tenor.gif?itemid=10555512[/img] |
Person wey nor well dey talk say him go waka d whole 36 states......hahahahah, wen him don do like 4 states now we go hear say him dey go "Medical vacation" of course for UK because him don chop d money wey him budget for aso rock hospital........aswear laff wan kee me [img]https://media1./images/2183390c33417d017eaed6a53d80fb64/tenor.gif?itemid=4790020[/img] |
![]() "Speechless"
|
Pussy-employed u mean
|
![]() Eeya......so dis woman don mad las las.....it iz well [img]https://media./images/7b75abb8f9592fd6847b4fb834beb4da/tenor.gif[/img] |
![]() All these my friend my friend stories sef wen na u d tin happen too.......well u lucky say for wia dis wan dey ur gehfriend still dey learn work
|
|
Gandollar na Very funny aswear.....a very classic case of pot calling kettle black......rotflmao....hahahah...laff wan kee me [img]https://media1./images/b2560b3c6eb012f033e26dc40a25b891/tenor.gif?itemid=12624843[/img] |
Cyoung4real:Chaiii......Bros abeg nor kee me with laff [img]https://media1./images/2183390c33417d017eaed6a53d80fb64/tenor.gif?itemid=4790020[/img] |
Chaiii......this man can die of heart attack wen d final results are announced ooo.......rip in advance.....and if you no die of heart attack, still rip to ur "SENSE"
|
[quote author= post=74621563]HOW THE COUNTRY CAN PAY MINIMUM WAGE COMFORTABLY.......... 1. Abolish SECURITY VOTE in NIGERIA. Nigeria will pay N45,000 minimum wage comfortably. 2. a) Abolish CONSTITUENCY PROJECT FUNDS b) Reduce number of ADVISERS to SENATE PRES(2), HOUSE SPEAKER(2), GOVs(4), PRESIDENT(5), VP(2) c) Reduce current ALL Political Office Holders PAY CHEQUES by 51.5%, without exception d) Do away with special remuneration to POLITICAL ADVISERS & PUBLIC SERVANTS e.g; Purchase of Private Vehicles, Houses, granting Govt paid Vacations, paying for 1st & Business Class Transportations, etc, etc... e) Abolish payment of OVERSEAS MEDICAL BILLS for Political Office Holders. f) Eliminate PRIVATE PRACTICE in public workforce g) Eliminate participation of Public Workforce in Partisan Politics. h) Institute EMPLOYMENT BY MERIT, and eliminate UNDEREMPLOYMENT. i) Review and eliminate allocation of Govt paid POLITICAL AIDES & SUPPORT STAFF to Political Office Holders. With (1) + (2) Nigeria would pay a minimum wage of N65,000 comfortably 3. Move Nigeria MORE to Private Sector Driven Economy a) Privatise ALL of Federal Govt PARASTATALS & reduce Federal Direct Funded AGENCIES to 68% of the present. b) Privatise ALL of STATE Govt PARASTATALS & reduce State Direct Funded AGENCIES to 19% of the present. c) Reduce current DIRECT LABOUR JOB participation by 49% d) Encourage more Working Hours until Nigeria economic stabilizes e) Discourage UNIONISM in Public Workforce With (1) + (2) + (3), Nigeria would pay a minimum wage of N101,500 comfortably. 4) Institute DEATH PENALTY to proven THEFT OF PUBLIC FUNDS no matter how little, and LIFE Jail Sentences for COLLABORATORS. With (1) + (2) + (3) & (4), Nigeria would pay a minimum wage of N203,500 comfortably. GOD BLESS OUR PRESIDENT MUHAMMADU BUHARI. GOD BLESS NIGERIA [/quote]Never knew a day i will agree with you will ever com......aswear!! Hope u will be starting from d polithiefcians especially the senate?? Back to daura sha
|
![]() Abii oo....make she go sambisa forest na......soldiers need entertainment too
|
Alphafeezay: ![]() [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() And all the NL Resident zombies shouting here day and night with dia data dont have anything to show.........well Zombie pass Zombie sha .....lol [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() Why be say all d parties for naija including apc and pdp after campaign rally go com dey show crowd for social media like say we nor know say na pay dem dey pay pipu to comot for dia rallies......so dey even go as far as using fake pictures jus to show "Rented Crowd" ......las las na on election day everybody go know who dey support who
|
![]() This is jus hideousness See as she resemble person wey dey use "EDO AIRWAYS" [img]https://media1./images/38962d7b254b43db0a4b7837da4844a5/tenor.gif?itemid=5023113[/img] |
![]() |
![]() |
![]() Thats good, thank God ......some oda pipu na dia boobs and yansh be dia own investment |
![]() Says the originators of fake news......like say nor be wetin una dey use decieve d zombies through oga
|
![]() Me watching all the reactors and reactants like
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 194 pages)


