Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 194 pages)
![]() The simple truth be say all Nigerian politicians (Past, Present and Future na THIEVES dem be) ......shikena Anybody dat doesn't know dat up til now is part of d problem Drops Mic [img]https://media1./images/18321c7ec7b6c09fec3aa0c244d42ea0/tenor.gif?itemid=4484642[/img] |
![]() Abii ooo......na d only prayer wey celebrity marriage need......"may ur union last" Lol |
|
![]() Before u start wetin??.....somtin wey u don already start
|
Nice one!!! Never knew they were sisters ooo......so where teni com go carry her own body from sef??
|
Falz be like........adekunle!!!!.....hit wee nor beta for u [img]https://media1./images/5871931fea255c1bba4dcc49a7660fd6/tenor.gif?itemid=4898801[/img] Lol |
![]() Ok......wat else is news?? [img]https://media./images/b79493bc4a58131a9e0c019dbdaa4c29/tenor.gif[/img] |
![]() Nor be today apc don be party of thuggery na
|
![]() Anoda commitee again abii??.......after the first committee sat on dia asses for almost a year and nothing came out it.....anoda committee again....wat kind of foolish trial and error government be dis for God's sake?? [img]https://media1./images/1a3089789b67515af306fc2a332105b4/tenor.gif?itemid=9780296[/img] |
![]()
|
![]() Oga shehu Hope say no be because hell rufai wife bin yab your hair u com dey cover am with p-cap
|
![]() Hanty kemi ryt now......
|
![]() |
![]() I bin tink say na Luis Suarez sef |
![]() I jus dey wonder who even short pass inside him and
|
Zombie! Zombie!! Zombie!!! [img]https://media1./images/f513ec43c2ad07468f41bfeed063a163/tenor.gif?itemid=11571348[/img] |
![]() Common people.........you were not really expecting law & order from a gathering of zombies were you?? [img]https://media1./images/6d43f3edb1f4eaea40dc7c2ef6da3125/tenor.gif?itemid=6905594[/img] |
![]() Well you cant expect "order" from a gathering of zombies
|
![]() Tell me anoda lie my dear......you cant have dah kind of ass and still be a virgin at ur age.....try again dear!!! [img]https://media1./images/04ed54b2b721bf6dace6dc322025af42/tenor.gif?itemid=12282502[/img] |
![]() Mumu military pipu accusing pipu of leaking classified information as if no be from una mouth dem hear am......mtchwwww [img]https://media1./images/fbf1fa3d5767f002fa25980b1f946d92/tenor.gif?itemid=10928940[/img] |
![]() |
LiveByNight:Couldn't agree more boss
|
![]() Election don near na......
|
![]() This wan no get any other work apart from snapping and posting pix on the hon-line abii??
|
hah!!! My pipu........imagine who dey talk say make dem no re-elect incompetent pipu ooo ooooo!!!! [img]https://media1./images/38962d7b254b43db0a4b7837da4844a5/tenor.gif?itemid=5023113[/img] |
If even Amaechi dats an inside man has acknowledged buhari's incompetence......who tha fück are NLresident zombies and BMCs that buheri doesn't even know to tell us otherwise?? [img]https://media1./images/3475a3a2df468d518c6e96e273024312/tenor.gif?itemid=10953906[/img]
|
![]() We heartily welcome awa "WIFE" for anoda GGMU [img]https://media1./images/bb5576e255a4b05d41685ec18827680f/tenor.gif?itemid=10582909[/img] |
![]() Its either this labour president na jus weak man or him don collect brown evelope........ you go threaten strike com dey fidget at d last minute....mtcheeww
|
I dont even feel pity for zombies anymore
|
In public bah??......what of what you've told them in private??
|
Kundagarten: ![]() Hahahahah!!!!....."Fail-Buhari" ......chaii dis guy u wicked ooo [img]https://media1./images/a591ffe30c5e1c5bb1314090b79e54bb/tenor.gif?itemid=12375280[/img] |
![]() Everybody wey geh sense know say na pretend him dey pretend na.......better slap go return e sense back to default settings BTW its back to daura season
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 194 pages)


