Bright007's Posts
Nairaland Forum › Bright007's Profile › Bright007's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 171 172 173 174 175 176 177 178 179 (of 184 pages)
Wetin b all dis thing naw? |
Thanks my boy! |
hey u guys be carefull,i dont want professors and half baked french writers in ma bar!!!!!!! |
ok make i leave EFE.she don beg me |
(bright comes out from nowhere)hey BASHY how dear u talk to my TANIMZ like dat do u love ur life at all? |
@bash,do u know any muntula dats contestig TANIMZ with me.give me any good info and a cash reward of $10000!!!! |
you guys should use your head properly.Abraham did not commit fornication,he met his maid on his wife consent and peope around were aware of it.he did it openly so get dat into ur head |
![]() |
u and who?u no see i am say na u dey post for all d whole thread |
yes, are u interested in being a smuggler? |
eehhu!!see 2 muntulas EFE na wa for u o,i no fit believe say NELSON wey dem born for my front yesterday u dey follow go our village river wey u call bahamas.well ave a nice time in my valentine coffin ![]() |
oh my tanmiz baby,how i miss u.Your guy dey very busy and anytime i dey online u always dey offline |
ahaaaaaaaaaaaa, yeyyyyyyy, i wan die for laugh, ![]() |
ahhh, (bright stands up in fury)u want to jegba that is not ur own.BASH u better think again before u beeee |
ahhhhhh, tanimz baby,why the question?.U know u missed me quite well becos i was out of the country for business meeting.dont worry i will give u what u missed during my absence, ![]() |
e b like say this nelson no get work self, or are u nairaland addicted? |
@nelson,wetin u talk?shey u thin say the val coffin wey i give EFE fit enter u?guy b carefull |
@kunbee,if only i could lay my bare hands on u, |
clifford orji |
a dullard |
great deliverance for u |
nice one something to medidate on today |
NA WA OOH,see as this guy put all of una for work.abeg the thread no makesense |
yes i can do that.IT HOPE U GOT DAT? |
@avosoft,i tried calling ur number but its not going,i have got a personal job for u.i want u to call me on |
@kunbee,tani wo banwi, shior |
yap, is it dat simple? |
@kunbee,abeg leave me jare |
no i dont have to do dat,i believe dat is automatic. are u computerised? |
yes,it is true,the clearance has began,i just bought mine,i am having a problem using the card i was given.the site is not functioning well.cant find any where to upload my documents.uniben pls b appreciable at least for once!!!!! |
@nelson,absolutely correct. |
nop, dont u think u might b sacked? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 171 172 173 174 175 176 177 178 179 (of 184 pages)