BrightDeGea's Posts
Nairaland Forum › BrightDeGea's Profile › BrightDeGea's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 (of 20 pages)
Chai, una mouth no good oo, lol |
I 'll stick with the bottles |
Where Brainrex na? |
Hehehehe, who dares to challenge the almighty GEAR? |
*hiss* na dis score dey shak u, na me dem dey GEAR, i bad pass ferarri oo, u no go see my break oo |
HOLLASLYD: Story. Three months, u never beat this score |
If u like go do juju bayern go nock arsenal teeth out |
Hollaslyd go dey train wait me for nfs because if i finish with u u go runaway like runaway soldierHollaslyd go dey train wait me for nfs because if i finish with u u go runaway like runaway soldierHollaslyd go dey train wait me for nfs because if i finish with u u go runaway like runaway soldier |
Which phone did u use in taking these pictures |
@the game it ain't ur fault, u trusted him like a brother, i commend u 4 dat, u ar a man, the so called nelloficial is just a sly devil and a disgrace to his community |
@Nelloficial so na 500 recharge card be ur problem? Shame on u, dis is an adroid thread we knw how much money we dey burn take dey feed our droid phones, 500 na chicken change for here, u for just ask nicely at least 2 or 3 persons for contribute give u, instead of u to go scam ur fellow guy becos of 500 recharge card, shame on u once more *hiss* |
Chai oga HOLLASLYD notin do u, any of una dey stay Edo State, Benin City? |
Hi guys, is the sony xperia s ok for gaming? And pls how much does it cost? |
Hi guys, is the sony xperia s ok for gaming? And pls how much does it cost? |
Hi guys, is the sony xperia s ok for gaming? And pls how much does it cost? |
Can't it be root same way with n3? |
Funke Akindele confirmed it on twitter |
Chai, see as d price and specs dey wave like skirt wey breeze dey blow, unlike n3 d price na same 4 everywhere and d phone was launched wella, dis n7 neva balance well ooo |
Screenshots and pictures needed oo, pls |
Please in which of the areas did the N7 beat the N3 and how is Camera quality and pix quality as well as the video camera |
Lawalmd: į'vę oŋly ţęşţęd 2 gāmęş şo ƒāŗ āşpђālţ 6 āŋd ţęmplę ŗųŋ 2 and they boţђ ŗāŋ qųįţę węll wįţђoųţ lāgş |
Oga we're still waiting oo |
Abeg i need to see the picture and screenshots and everything, thank u boss |
4 Benin hear na banger and fire works dem take spoil area oo, fine chics come out dey jump with their firm breast, shit i am loving dis country |
Droiders are SENIORS while bb users are juniors |
Android is Gulder than BB |
The only slim rope holding the BB is the monthly data stuff, the day the service provider stops it, BB is a gooner |
Pls when is the N7 coming out? Somebody should pls tell me oo make i ready wait am |
