Brownlord's Posts
Nairaland Forum › Brownlord's Profile › Brownlord's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 140 141 142 143 144 145 146 147 148 (of 173 pages)
Mr Muhammad RIaz, abi Wetin u call urself, u better carry ur wife run else na she go be next if em don tru with ur daughters, who knows this peoples religion?.... |
Arsenate: what an utterly senseless post. What has Keshi's resignation got to do with the hausa man on the street? I'm sure u are gonna blame the abokis when your girlfriend cheats on u. Some of u are so full of hate, and that really affects your sense of reasoning. U are lost.Aboki, very sorry, but read his post carefully theres an element of truth in what hes saying |
Skoopy: Bros even after editing , you still the cause palava, abeg just live am 4 God, he knows best.Lol, chai, una no go kill person here abeg make una leave this guy na, before una confuse am the more em go come edit the write up so tay em go come go mistake use e dialect write the whole tin @op abeg no mind them again, no edith anythin, who no fit read am like that make e put nail for eye, afterall english na another man local dialect |
maballack: @BrownlordLol, still staying bro, but presently servin in Osun |
hardbody: Learn to write in English my friend or better still use your local dialect. Stop defending people in your class, a bunch of dummies.Chorus If you no sabi read and write you blind o, you wear big agbada under dignity, Response:. you no complete.... Na when u sabi read and write and speak good English naim make u complete person. Pioneer adult school of reading and writing we get branch for all over the country, we fit teach you how to read and write plus to nack correct Oyibo PIONEER! PIONEER! PIONEER....OGA NOR LOL Abeg make all this pioneer people come pay me for this advert |
Naijalane: anything is lyk a joke to you people. Be serious 4 onceCommon move ahead, Wetin u say make I come do for the matter as them don turn the thread to English class? |
Na em know, make them just come hire TB joshua since na em even first dey coach the teams from house |
~Bluetooth:Abeg if you see anyone just show me mk I kidnap am, I just open my own kidnaping coy now, lol |
pekelepekele: Lagos to do this , Lagos to do that . We need Lagos have done this and thatGbam i don tire for nig polithiefcians, wetin i won dey here now, in past tense, no be future forever tense |
wurdz: You jumped out and picked race......the driver of the car you were in was overspending.....Chai u badt, i be think say na only me see am, me be don remove eye pass am i nor knw say u go still draw e leg comout, anyway, make we wait for part 2 of this story, i believe say na because em still dey run, na d reason for the missup |
wurdz: You jumped out and picked race......the driver of the car you were in was overspending.....Chai u badt, i be think say na only me see am, anyway, make we wait for part 2 of this story |
Virgin seekers, islam really a curse to any civilised society |
Chai, you see why I dey vex for human being, so all the shout and effort when me put now, nobody to tell me thank you or even give me if na 5000k dollar, why are people this wicked, ade Wetin dey worry u self, Wetin do say u share the money reach boys hand here, my guy arrange urself oooo, mean while the topic should hv been Nigerians donate one million dollar to super eagles and $200k to Keshi, tru mike adenuga because na from our purse em go pay am |
chucky234: Must you be with a laptop to access the internet in 2013?Omon shurup, if u got notin to say |
Whoever they close to osazee, martins and yakubun make e tell them make them no ever step their stupid leg enter our airport again not to talk of say them won come Nigeria, congratulations Nigeria |
Cant someone come to the aid of this man? Him don wako since e become jobless, e don turn yahoo boy wen dey stay with laptop 24/7, whoever dey close to am tell say I fit help am get loan from lapo if na recharge card bizness or beer parlor mk e start, an idol mind.... |
I for say make NTA or any local station no show this match o, i sure say this na one the reason when we don go far for this competition. If possible make PHCN take light. Atleast if our local station no show the match, all this witches and wizard no go fit watch am Goal eagles, deliver us the trophy |
manmustwac: Our Eagles who art in AFCON.Chai character plenty for NL o |
ecosanders: may calamity befal u and ur family for making such bigoted comment, idiot, so all easterners r ritualist and kidnappers?U see what i mean, imagine if that guy was close to u hw u could hv just dagger him witout tinkin twice? Is he saying anytin diff from what the world already knows? Look u can keep decievin urself, ur bastard leader would never condemn this but would open his gutter to spew trash and tell us how our military system should be run. I know all muslim are not terrorist, but all terrorist are muslim, if you think am lying ask buhari or atiku |
tchaik: Anybody that is not Kanuri/Fulani/Hausa, and still stays there needs his head examined! What where they thinking? Saving folks that do not want to be saved?You are right my brother, i no get sorry or RIP to tell anybody, if na only them them remain for the north, them no go fit kill again because everybody na potential terrorist, so any non Nigeria, non kanuri, fulani, hausa or non muslim livin there is on a suicide mission and as such no deserve my RIP, which kind money u dey find when ur life is bn threaten on a daily basis, gerrout of their fucking bush let them all die in porvety. Also, Atiku, buhari, sheik gumi, Sanusi, and El rufai una do well o, we dey see una hand work Islam is really a religion of peace, una no wont western education, yet dem spot IBB for london hospital, e no fit wait make una allah come treath am, na horse or camel nai e enter or the technology na una backwardness dey invent them abi, no western education, una facrock won still e no look for islamic currency steal, na U.S dollar e go see steal, una Emir sabi fit run go UK go receive treatment wen e suffer from attack, una gov. Sabi fit run go abroad for treatment after em plane crash, why them no fold leg dey wait make muhammed come treat them since una no wont civilisation, how i wish jonathan fit get the moral, just wipe nothern nigeria now make this country for move forward, muslim they other region of Nigeria how come na this notherners come different? Abeg i need answer |
callmenow: Saharareporters's speculations is not good for Nigeria. Our thoughts and mind must not be controlled by crass individuals and faceless organisations spewing out baseless speculations. I have tracked GEJ, OBJ and their entourages in London in the past week. I was at the Grosvenor House Hotel with them on Friday Night. They were both interviewed at length by Attias and Peter Mandelson on stage respectively. I can authoritatively inform you all that GEJ stated that he is worried about youth employment and empowerment in Nigeria. Him and OBJ were fraternising like colleagues and close friends. They were heaping praise and goodwill on each other. OBJ and GEJ are definitely not at war. I also spoke to their people. GEJ has not been to Harley Street yet. No Medic from the street has visited his Hotel either. On Friday night, there was fund raising for OBJ Foundation. They raised millions from Oyibo. Meanwhile, GEJ was attracting FDI into Nigeria. Saharareporters are self serving. Please expose crooks in the corridors of power and malfeasance by officials, but not endless negative speculation that drives away FDI to our beloved Nigeria. Nuff said.So na from where sharia-lie reporters come see the lie when dem put here? I first dey tell people if sahara reporters tell u gud afternooon, chk ur time well cos na only goodmorning be the truth wey dey their mouth, na so so lie dem dey carry, just as islam is curse to the world, so also is sahara a cancer to jonalism, make any bastard no come here insult me if u no wont make thunder fire u this early morning |
victorD3: Cultism is like dying to visit America or United Kingdom, no matter how people that has been there tries to convince you that there is nothing in it you still want to go and see for yourself.hahahahaha, who no go nor know how far my broder, the boy be idiot when small small children dey pass initiation, nai that obonte go give up, anyways, i always tell people nothing in cultism, but they would never listen, it doesnt make u a hard man, cultism wont dont even give you moral to stand up to ur mate except when they are in group or together, they are the most fearful, suspicious and never free to associate To all those aspiring / intending members( CULTISM IS EVIL ) they say is a brotherhood, where is the brotherliness in a brotherhood, if your brother knowing fully well you have not paid your SCHOOL FEES but still have the moral to seize your phone or school file becos u hv not paid your confraternity due? where is the love if your brother can because of emergency due drill or even seize your properties or order for your beating when you have exam to write the following day, have seen cases of people missing exam and having extra year as a result of cult activities. Say no to Violence and No to cultism in our school of learning EX NATIONAL SEC. GEN ANTI CULT CRUSADE ORGANIZATION OF NIGERIA AMBROSE ALLI UNIVERSITY EKPOMA |
Omo_Tier1: Do you really think APC will welcome confirmed looters like Dickson or Uduaghn into her fold? They know the PDP governors they're referring to, and these are those that will be of good political fortune to them building a better political base in the region ahead of 2015.My friend shut up, they will even welcome facroock and Annenih self, they looking for people to sponsor their new born party remember, i use to believe so much in ACN but right now, i think i will prefer PDP to the stupid APC reasons, PDP can do worst than they ve done, but Buhari and Tinubu put together including those nothern boko haram govt. then Nigeria is finished |
seanet01: PDP must be driven out of Power by all means.Yes that true, so our educational system can start working |
gluv01: I'm in the front rowThat why blacks r diff. From the whites, they had a deal, and shes not a Nigerian that would nt keep to promise |
Grendel: This one na news?No na poem, as e no be plane crash, or bomb blast or any news to discredit Good luck or to call am retardeen, e no go fit be news to u, idiot |
Skipfr: Na only 4 Yankee u go fit do such. If u try am here OYO 4 u. Wen dem go wan sack u dem nr go remember all d sacrifices.No mind am, mk e come nja, dem go even sack self say because she too put the work for head, i love nigeria my con3 jarre |
Intrepid!:Na man you be jarre |
Is this a prophecy?, well with all due respect, i dont think this a prophecy as anyone would knw eagles hv a very big advantage over BF anyway, i comment my reserve |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 140 141 142 143 144 145 146 147 148 (of 173 pages)


