Buhari2023's Posts
Nairaland Forum › Buhari2023's Profile › Buhari2023's Posts
1 2 (of 2 pages)
The faces though! ![]() |
eba will do the magic. ![]() |
heavy duty trucks? Those one brain don wash comot o ![]() You go think say na human being dey drive. |
Please big broda can you just evict all of them ![]() I can't wait for this show to end o ![]() make person no dey drag remote with me ![]() |
Well so you know People are crazy ![]() Lagosians let's have yours ![]() Because i know the number of people wei normal for lagos las las na 5 ![]() Just me and 4 others ![]() |
Nigerians with "we will" "we go" ![]() |
You are now getting the chance and praises you deserved Senior Man stay one more season at LFC SAY NO TO CHELSEA FOR NOW! Dem sabi kill person career ![]() |
Sad but that's the truth i dey europe, i dey europe na wetin boiz dey do for europe! |
Is Nigeria still a country? ![]() |
Congratulations Obaseki for a well deserved victory Edolites really fought with their voter's card and protecting their votes against all odds Say no to Godfatherism ![]() |
its okay |
Most people don't work in IMO state. Imo state is a place of POPORI ![]() Na make Hotels and club full there. Imo state is a place you go and spend money The truth is that imo state are mostly business owners, Civil servants and lastly full time G boys Money is only spent in imo state not made. Night life there na gbogbo ![]()
|
Politics is just a game! |
Enhanced security features indeed abi the certificate get chips?? ![]() FUTO those days i still remember Ihiagwa, Polynaked wire, Obinze Men dem i Salute una!!! |
Nawoa Edo state with their kind of governor sha! ![]() Edo when una go produce fine boy governor ![]() Still on still sha Obaseki na man you be base on that, bobos for that way go stand with you Edo state Here is your governor A man with a heart of a fearless Tiger ![]() Nevertheless My niggas make una hustle oo ei get why ![]()
|
Manchester united winner 2020/2021 season ![]() Martial highest goal scorer 45goals ![]() |
And the president of these same people Is on a peace mission to Mali What a Pity |
The last game of the season will be dope as wanted Battle for the Top 4! Leicester vs Man utd Chelsea vs wolves Meanwhile Chelsea fans trying to act tough ![]()
|
This is epl for you Forget all this scoreline Dem just want that last matchday to be exciting ![]() |
Lol budget dorothy's boobs ![]() I Am not impressed at all!! |
Let the best party with confam strategy win Only legends will understand that word Confam ![]() |
Lampard neva see anything Your eyes go clear ![]()
|
Nice one Go and do your part Always watch your back o to avoid stories that touch! ![]() |
Though i dont want to say it ![]() but i can't help to say this infact i must say it Las Las School na scam For this part of the world My brother drop your cert and hustle first to put food for stomach but dont be too comfortable with the job Look around while you work there, there's always a stepping stone from anywhere no matter the kind of job God no go shame us!!! |
For wia na charge and bail full now o i was shocked i saw a job vacancy for lawyers with a salary of 30k ![]() Well still on still sha if you have any job for Barr. CIROMA CHUKWUMA ADEKUNLE please he is readily available ![]() Yes the WAEC guy he turned out to be a charge and bail lawyer ![]()
|
Well it is normal Traditionalist na their way! The Ogbonge baba of them na the binis those men hmmmm |
For the Whole of the university na just these pictures?? I am not impressed ![]() |
Hmmmmm May D still dey sing ![]() That year sha Mister mister May D ![]() But wait where is Play play Sunny nneji Eidris Abdul Kareem Terry G Ay.com Even these boys wei be mk wave Dammy krane Lil kesh Even reekado banks wassup?? Las las Tu- baba still remains the GOAT mehn Wizkid following 2baba's way our second GOAT |
Soldier go, Soldier come barrack remain the same ![]() The winner of Edo state election will be the party with the best strategy I won't say the highest vote C'mon na naija we dey! |
Nice Go and do your own part! |
1 2 (of 2 pages)








