Buoye1's Posts
Nairaland Forum › Buoye1's Profile › Buoye1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 130 pages)
Respect yourself now.....abeg come update b4 I vex ![]() |
U try..#Uduak.....I knew FP na ur backyard dats y I fllwd u like pest frm d beginning..nw we r here....#Zipping my kunu geda and kose |
FRont page na.....Pray make Mynd_44 enter here,ur own don beta b dat ![]() ![]() |
ASUU don cause plenty Kasala! |
Them they sell gf's their?I nid 1 with a reduced price! |
Olugbenger: I had to quote this post, watch how fast it gets hidden.Let us wait and see ![]() |
Where am I? |
D9ty7 u r doin a nice job here...but pls let the story be suspense filled......dts wat ROCK555 dos in his "The preachers son"not that he has a more powerful story line than urs jx that the story is suspense filled and funny!!.....Thumbs up bro. |
Sweeter |
Ni b small wash....d ajebo go wash u!!!.....#Team..Uduak nooni |
Oga come update b4 I go go tEl chief A**** shey u wan lunch attack.... ![]() |
It makes no difference to us . |
Something!!!!Adeola bro don show?.....Suspense na d salt wey go mke d soup sweet....oya nw |
Uduak I love the way u set ur story it makes it look so real!.....Keep movin bro ur distance to FP no reach frm Akwanga -Keffi! ![]() ![]() ![]() |
typing long update.... I hope my Manchester United wins ooo[/quote]mu ci 5:0....Dan bu........ba! |
I'm enjoying the story but the characters r playing dia games lik bigger boys/gals nt teenagers!btw I'm in love wit Nike ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
99/100:4 ur room?....Oga Ade pity urslf! |
RIP to him!What a pity d country is loosing a big talent......MCFC ll kill his talent but he ll mke fast money....I no blame am,Na IGBO boy! |
Speechless kowei! |
He saw what?suspense yi ti poju nw!!!....I'm enjyin it though |
Funny,wide and interesting but na suspense wan kill person 4 here.....oga ROCK abeg dome free us...abi Gloria na dwarf ne?(ARara) |
I'm on board too.....#glue d thread like pimple glue face! |
Started from part1 to the final End.....I so enjoyed d part1.....Shegun,Nike,jummy&emma(agbero),Mark.layo......et al.More ink to yah pen Op.....More blood to yah finger.....I full ground lik sand 4 dis story....oya nw |
She dey eat 4 ma house n na me go cook am....so if am tired she no fit cook make we eat?.......Abeeeegy |
Na wa oh! |
Blackberry curve4 |
Now I knw y my goats r looking fresher daily btw thnks 4 da tip |
Aiyedun(life is sweet)in Oke-Ero local Gvt of Kwara State |
Wonders shall neva end |
Next?.....Boss I'm waitin wit ma phone fully charged! |
KingzPen: Boss, you don't have to make your work lengthy, just be you. Write from your heart and stop when your tired or lost inspiration. Don't write with the objective to impress anyone else you won't. Write to impress and improve yourself. Have a word target you must reach each day, and when that target is reached you can take a break. Note, you can continue if u wish to but don't write out of stress or lack of inspiration.I love U.....u b badooh! |
D9ty7: Na there him go see GloriaI jx follwed u....I wanna take my time to go thru ur story frm part1-2.....thumps to u guys...#PHCN free me o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 130 pages)

