Buzzgonz's Posts
Nairaland Forum › Buzzgonz's Profile › Buzzgonz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 19 pages)
: loma - Na who tell you say i dey new 4 the thing, abeg mind your post oh. ![]() bibiking1 - Bros No Long things, We all dey learn. One Love! ![]() |
pumping777 - Bros no vex oh wetin be "PO & TS " *Scratching my head* |
LOL, No na Hummer i talk, Bros thanks for the answer nothing do you. Abeg you dey online 4 YIM i wan holla you. ![]() |
More alike Ponzi scheme! ATM CARD, [b] A[/b]lways [b]T[/b]rouble in [b]M[/b]oney! ![]() |
Haba you sharp oh, even me sef wan know ![]() |
bibiking1 - Omo which one come bi your own na, Na Learn We come learn here, i bow to your level oh. which kind jamb question you come dey ask me? "Are you sure u re in the right room." kauskey - God bless you, Na hummer jeep u go buy this year. |
Nigeria BANKS are Ponzi! |
@ blueband Sorry to ask what's DEAP CAPITAL, & Strong bid?? |
A-40 plz tell me about GTBank, i want know more abt them esp. Saving account i reside abroad. |
Babe where you for come sef? abi u bi EFCC agent? ![]() |
Ok oh we don hear you. ![]() |
Then Clap for yourself! |
Me I got a red and white designers shirt with dark grey trouser from my main woman, then an unlabeled cake from my pending babe.Oke, So you get pending babe? |
No mind am na Idiot, by the way oloriooko wetin make u dey call my name? ![]() |
kulikuli better na, lol So now tell us your own? |
Akara & Bread ![]() |
I don't think so, nevermind he's just a kid. So what's up with you. We meet again! ![]() |
Sorry! |
VERO is a female,an Urhobo name i guess so, maybe he is xpressing his feeling for her, what do you think? |
whats funny about that comment? ![]() |
Guy i concur, haba ladies no dey share sef which kind cheating be that. ![]() |
Good work from you MT? @ last you guyz have finally decide to teach the novice in Stock market. please where and how can i BUY share in Nigeria? i reside abroad. |
morenike09 - LOL ok oh |
maybe but its good to have your pictures back remember "you no no who bi who" i don talk oh. |
please be more sincere, do you have flat tummy? |
This babe Set oh Good tips from you @ 4him. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 19 pages)






