Buzzgonz's Posts
Nairaland Forum › Buzzgonz's Profile › Buzzgonz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
Guy No Stress i no get time for NL babes. |
Rebellious - Your Father Come No Proke me oh! |
Instigators! i don't have their time. . . . This is Nairaland ![]() |
I-man- Chill make we leave them b4 story go change 4 here! and you Rebellious i guess you're refering to your ass. ![]() |
Why the sealed lips? some idiot no dey like mind their busy. |
Make i shine my eye wella |
Come i go BAN una oh ![]() |
Ok Clap for yourself. |
Da shall not cos, just speak for yourself. ![]() |
Maybe and he is used to it, BAN & UNBAN. @topic' Naija babe rules ![]() |
See who dey talk . |
Like Nokia 3310. |
Well what? abeg enjoy, nothing dey happen!. . . according to Tu Face |
Ok then give her "close up" shining white teeth ![]() |
LOL, Na real monkey, imagine c'mon refugees na he dey trip for, infact i charge him for[i] "Naija Babe Abuse"[/i] ![]() which kind nonsense bi that, Guy no try my naija babe oh they re HOT. No say i no tell you. ![]() |
I still don't understand you poster! haba na crime to "Date A Married Man". |
Wait a min. Are we discussing about "men as a being" or "Askmen as a website" i'm confuss ![]() |
De-Reloaded- abeg gist wetin dey go on here? make i slap who dey yab naija babe! |
Interesting! but mine will be more than 20yrs,by then naija don better small ![]() |
Too many disadvantage my brother! The most painful thing is that "you can't get the real naija food,like correct pounded yam with Okro Soup/Egusi" ![]() you can't sheet for bush like the way we use to do in naija sheet use plantain leaf/paper take clean yansh,if you are cut "jail straight" and again you can't pisse anyway, if you try am "them go cut your thing" ![]() |
Well have you guyz finish,here i come with my own list Tu- Face. Black Face. Basket mouth. Faze Alone. Osewa Seun ![]() . . . . . i guess this list are the opposite! ![]() |
What a Dump Thread, i guess the poster must be a moslem 4 saying such a trash!. moslem brothers in the house please back off Our Jesus is not slave ![]() |
i have finally locked this thread after the wedding, it's will be open till further notice! |
Ewo ooooooooooooooh |
So jayon, na wetin you come do 4 NL bi this, i see ![]() |
And also not interested, NL is OK 4 me! ![]() |
Dr. Ferlie- Reporting from NL Radio Station! ![]() |
And Silence is the best answer with to a fool ![]() |
Abi oh, abeg tell am ![]() |
Come No Proke me oh!





haba na crime to "Date A Married Man".
