Caseless's Posts
Nairaland Forum › Caseless's Profile › Caseless's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1052 1053 1054 1055 1056 1057 1058 1059 1060 (of 1145 pages)
[quote author=acidosis™]If kunle catch you ehn...[/quote]no be u de kiss her since, abi kunle nor see that one? |
Idowuogbo: B4 nko? Dat tin na man or animal? Product of poverty! Hating on usernames wey no send if na inside shalanga den born am. Oloshi!idowubitter, u cant stand me. Have u asked urself why i hate u? Why am i not hating others, u blacksheep? Maybe na d poverty ma dey worru u......alade |
Caracta: Abeg no pour spit for my body. You no fit kiss woman, na caseless you dey follow kiss. CASELESS!*punches acidosis on the face, while i carry caracta on my back* |
Caracta: hehehehe. Caseless is kissing caracta ! |
Sijo01: sofri happy jor, he's here for me not you.correct! Acidosis, look here and not caracta. We knw who u are goin by antecedence.... Sijo, carry ur man enter room abeg....caracta na my wife.... |
Tashamania: Oh! Okayi dont knw how this wld make u feel......sori ooooo...... Na abil dey sig.....na she i mean |
Caracta: This is definitely not my caseless. Where is he?sucre, i'm sorry! Idowuogbo nor wan make i rest. Any small thing na me she dey see I nor hear say dem shoot bird him mama fly abeg..... |
[quote author=acidosis™]*chop off his lips*[/quote]hahahahahahahahahahaha*uses superglue to glue it back.....kissin continues* |
Idowuogbo: Tasha sweetie.. Na me dis baboon clone dey refer to?agbero+village gal, if there is an opposite to douchbag....then it should be dunce-bag....that is what u are. U are intellectually arid, u have no modicum sanity....so why wasting my time on u? Tasha, nor be this buffer, abeg...thou she's number one on my hate-list. Akuya |
Caracta: Ignore him jor. You sha know how it works. To ba su a dake.sori, u are not known for fighting, so distance urself from anything that has to do with that. Abegi, i nor wan make my 'jingle-pringle' get issues abeg. *places her head on my chest* |
Caracta: cassie caseless...*kisses her* |
Bsoul247: bitter-leaf is Onugbu in Igbo. So, we call it Ofe Onugbu, lol!onugbu? Dat name funny small! Na why i wan marry from igbo b dat....dem sabi cook soup no be small |
Tashamania: caseless Don't embarass me please. I promise not to ask you anything again after you answersori, i did try to reply u and it skipped my mind. It was becos that gal i got banned and i cant really see why i should like her. We were both banned for fighting..... |
Caracta: Oh dear Lawd...I AM SINGLEno be only single, na mingle! Cuddlemii cant tag u as single cos that amounts to home-breaking tactics.... |
Bsoul247: bitter-leaf soup? Are you sure you have never heard of that?i've heard bitterleaf soup, but d way u put was why i said i have not. |
[quote author=acidosis™]hey dear... everything dey happen for here oooo[/quote]were u not the one i saw throwing kisses like it's bonanza time and u are here 'dearing' caracta? U get sijo, no come near my caracta pls. |
channel 190: hahahahahahahahahahhahahahhahahahahhahahahahhahahahhahahahahahhahahahahahahhahathis ur laff de giv my laff, laff......eni kpami le eri......eedris's song.....hahahahahah... |
Caracta: This guy don reach here...lolu knw something that's part of u will always be there no matter d distance.... |
Bsoul247: hahahahahaha...nice one but am into Onugbu soup.i'm hearing that for tha first time. How does it look like? |
Idowuogbo: Froggie, go and hang ya self!agbero-village gal....i dey warn u, i nor wan fyt nau.....u de hear me abi? |
ayobase: ..abi no b d Dyt wey her bra dey slide?hahaha....*falls from mat* Her bobo(d-explorer) go arrest u...trust me |
[quote author=acidosis™]She no follow back... she passed through the normal route. Its a legal thing.. ![]() Howz ur woman, vannenni?[/quote]which normal? Save that question....u are reducing my connects to jst one and u have the guts to ask me about one. Caracta no fit go nau..... |
fuckluv: Hello y'all, im new here. Actually ve been reading lots of comments here n how comical they are. I this session is d most hilarious on NL. Keep it up guys.wellcome! But this id nor be here oooo... |
Bsoul247: eastcorrect! Na oha-soup sure pass |
[quote author=acidosis™]lol... caracta is always by my side.. [/quote]tell me caracta is now what she accuse me of? So, she de follow back come keep u warm?*grabs rwandan machette* |
channel 190: please do find a place for that white body scaled goatif she near me, na to pulverise her outrightly. |
Idowuogbo: Dey ur lane o! Goat!i dey my lane ooo....and if u enter am, i go crush u as usual. Idowuogbobitter(toad)...no disturb me oooo. Model nor knw say i nor like u, na why him de associate u with me b dat.....dey very careful! |
ayobase: Wifey, switch off your font....u don marry ni? No be u wey wan get dyt and others? Sms.... |
channel 190: you no dey fear ebi, wait for me, *digging a 6ft pit* just wait for me, u go soon dance Etigih for here. Just wait ooo, u eye go c ur grave...*digs faster* omi channel 190 ka!model, wetin de happen nau? |
[quote author=acidosis™]Abeg who miss me for here [/quote]as long as caracta is out of ur hand, i think i should miss u cos u are dogged fighter but u met me. |
channel 190: hey, we can tackle ours, we're n't women, okay let me have her... U take this nagging goat away free of charge~iduowogbuidowuogbo? Ah-ahn....me and that one no de see eye to eye nau....whre i wan keep her?. Sms.... |
Cuddlemii: mistress or wife?sms...... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1052 1053 1054 1055 1056 1057 1058 1059 1060 (of 1145 pages)



[/quote]as long as caracta is out of ur hand, i think i should miss u cos u are dogged fighter but u met me.