Caseless's Posts
Nairaland Forum › Caseless's Profile › Caseless's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 880 881 882 883 884 885 886 887 888 (of 1145 pages)
Truckpusher: ![]() |
Idowuogbo: Smh! It's aite... Carry on with una meeting.aderinmola sharrap! |
[quote author=Maria-Goretti]A text message from Gtbank disturbed my sleep[/quote]dem don debit ur account with #1.50 kobo abi? ![]() |
[quote author=Maria-Goretti]I'm a light sleeper. any disturbance wakes me up and i find it hard going back to sleep.[/quote]i guess it was our disturbance on nairaland that woke u up in anambara/abia...wetin b dat her state sef. ![]() |
where dem dey? |
Asabeq: I think your father is among them2 wrong cant make it right.... |
Ms Nas: I won't be surprised if this thread makes it to front page..u de sell balloon ? oya, give me one pls! |
Bukato3: you be mai tea?mai tea ko, mai indomie ni... |
Truckpusher: brb guys 20mins pls ![]() |
Truckpusher: No wahala ,we go carry two toto decorate you as a colonel in the toto warur area na die! |
Truckpusher: caseless they scare the girls them away with his aboki peni1s...smhoboy dem like am die! Bukato3: Na caseless get her formula. Tabh talk naa..sarauniya tabh is not in d mood....that's what she jst told me. thank u! |
Truckpusher: I only become rude when peeps are rude to me. .....i'm not d easily-walked-on type; i nor de get down...but not a troublemaker but hardly take my eyes off trouble! |
*drifts off* |
Bukato3: Carry on.Thou cometh from toto,thou shall kpai from totobrilliant boy! u understand d gospel and i'm sure u are conversant with unholy book of women and toto... ![]() |
Truckpusher: Thunder fire your left nyash. ![]() mo'! |
tabh....... |
Truckpusher: omo show face make we scatter thingsbukato, truck na rude guy! when in town, don't let him drive u around cos na police station ur tour go end.. ![]() |
Bukato3: For Fashola city.oboi, if i hear say i nor serve for lag, na shell call me give me work 4 ph..... ![]() i go scatter lag.....na women go my ppa.. ![]() |
Bukato3: Na truckpusher's area i wan enter next.I hear say better things dey that side..abi? kpekus go kpatuka b dat....hin na shief 4 dat one. who's morris? ![]() |
Bukato3: Hmmm ok,i'm on toto break.I just dey come home from a long vacation.Naija sweet oo..I swearwhre u been do ur vac? |
spikes C: smh. All these prodigal sons. 3 foolish men ![]() go and sleep |
Bukato3: Baba Case,who be the mimi gal sef?gentlemimi....i love her yam legs.. |
Truckpusher: I hear say dem no dey circumcise aboki,na true?.....tay tay....u knw see am when i post am? ![]() |
Bukato3: Na good gal dey ur corner so.U know see as aboki dey trip for heraboki nor know good thing, na only boko haram hin sabi , abi? *follows lertee* |
lertee: Alright,goodnight. Talk some other time.stay now...abeg no go.....biko |
Truckpusher: There is no retirement when it comes to toto matter....exactly my point. u can only backpedal , but not quitting completely. d1ck sharpeneth puccy....... |
Truckpusher: When una dun commit finish una go wan push dem come my corner abi?.... ![]() |
Bukato3: True datmimi too is cool, na una no sabi handle her. iron sharpeneth iron...na me and her de go hand-in-hand... |
Bukato3: Na Truckpusher material oo.Na him get her formula.oh goo Bukato3: Na Truckpusher material oo.Na him get her formula.oh good truck, u wan enter here too? |
Bukato3: Trip kor strip ni. Abeg i don retire for toto matter. ![]() since u see her fine eyez , u jst wan collect pin. badt guy! retire ko, re-wheel ni. |
lertee: Abina u we like pass now; u are never offensive.....always keeping it cool with friends |
Bukato3: chai u really wanna nack her akpakoi nor fit again, dem say na u wan enter dere... ayaf gif up |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 880 881 882 883 884 885 886 887 888 (of 1145 pages)

troublemaker


