₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,700 members, 8,446,694 topics. Date: Friday, 17 July 2026 at 01:53 AM

Toggle theme

Cbase's Posts

Nairaland ForumCbase's ProfileCbase's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 132 pages)

Poems For ReviewRe: Amazing! by cbase: 3:09pm On Jul 27, 2009
ur amazing with ur dat ur little brain
Jokes EtcRe: Nairalanders Una Must Read Dis Ooo: by cbase: 3:08pm On Jul 27, 2009
idiots lol cheesy
Jokes EtcRe: Romade, Lolabbey & Tytylayor At The Bank by cbase: 3:05pm On Jul 27, 2009
pushes her out of the way, she hits her head on the wall, and releases two tear gas
Jokes EtcRe: The Caretaker. . . Lol by cbase: 3:05pm On Jul 27, 2009
Sly and Thesis, so e don tey wey una two don dey see things : grin . . . 2geda abi
Jokes EtcRe: Little Kids by cbase: 3:02pm On Jul 27, 2009
ao romade dey work with kai for lagos grin
Jokes EtcRe: Human Beans by cbase: 3:00pm On Jul 27, 2009
ehe, i talk am
Jokes EtcRe: Lack Of Vision! by cbase: 2:59pm On Jul 27, 2009
BB, no mind clem, na jealousy just dey worry am, i don put ma pic for my profile for fb, but no laugh oo grin
Jokes EtcRe: Land Of Milk And Honey by cbase: 2:55pm On Jul 27, 2009
Hollysmile:
Onwe di. Afu go di, m' akosara ya Olisa bi na igwe.
Ifu go kwa ife 'm zitere gi na f/b? grin
ka mgbaje checkie ya, o
Jokes EtcRe: Drunk by cbase: 2:54pm On Jul 27, 2009
So, O.G (Oshodi Goat) you sabi graphics sef, i think say na only craze you sabi, saw ur posts on graphics and videos, u try grin
Jokes EtcRe: Jokes Section Amusement Park 1 by cbase: 2:50pm On Jul 27, 2009
why not? undecided
Jokes EtcRe: Lack Of Vision! by cbase: 9:50pm On Jul 25, 2009
if the real world na to rather Climb A Mountain Than Crawl Into A Hole! i no wan wake
Jokes EtcRe: Lack Of Vision! by cbase: 8:43pm On Jul 25, 2009
My eyez are Filled with vision grin
Jokes EtcRe: Lack Of Vision! by cbase: 8:30pm On Jul 25, 2009
u get door, na dat wrapper wey u tie for ur wall na door, person dey knock for wrapper? undecided
Jokes EtcRe: Lack Of Vision! by cbase: 7:52pm On Jul 25, 2009
nich:
(yarning) wetin una cook inside dis house? undecided
Lizard soup, with frogs for dessert grin
Jokes EtcRe: Nairalanders Una Must Read Dis Ooo: by cbase: 7:50pm On Jul 25, 2009
Then ur wishes shall be granted Tiessy's, next morning wen you wake, ur hunch back go follow you wake, to dey carry ur husband grin
Jokes EtcRe: Jokes Section Amusement Park 1 by cbase: 7:48pm On Jul 25, 2009
Waka Pass, na all u sabi grin
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by cbase: 7:44pm On Jul 25, 2009
sweetliet:
yes marry romade get cbase free
you no get concunbulity abi? angry
Jokes EtcRe: Who Turn Lolabbey To Lol by cbase: 7:43pm On Jul 25, 2009
Slyve - Orile horse
Jokes EtcRe: Sharp Guy Lol by cbase: 7:41pm On Jul 25, 2009
I'll be back
Jokes EtcRe: The Caretaker. . . Lol by cbase: 7:40pm On Jul 25, 2009
bizzybody angry
Jokes EtcRe: Romade, Lolabbey & Tytylayor At The Bank by cbase: 7:39pm On Jul 25, 2009
of brazil
Jokes EtcRe: Human Beans by cbase: 7:38pm On Jul 25, 2009
thank God u know
Jokes EtcRe: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by cbase: 7:36pm On Jul 25, 2009
Prrouudly Ken. . .Ken , Kenya recession
Jokes EtcRe: Who Turn Lolabbey To Lol by cbase: 9:25am On Jul 25, 2009
Dayo - Oshodi Goat

Ben - Mushin Hen
Jokes EtcRe: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by cbase: 11:06am On Jul 24, 2009
no na u carry all of them, u no see as ur head big reach?
Jokes EtcRe: Romade Gender Remains A Mystery by cbase: 11:04am On Jul 24, 2009
u go fear dat dna test, i pity the paper dem go write am on, e no go beta if dem use Khaki carton write the result, wetin you think?
Jokes EtcRe: Rokiatu And Baxilexi by cbase: 11:01am On Jul 24, 2009
no vex, na so dis world dey, some go understand, some no go understand
Jokes EtcRe: Ble Retires by cbase: 11:00am On Jul 24, 2009
shattap 2, ur no Bond, ur Romade de Pomade, Militant Mutant angry
Jokes EtcRe: Lack Of Vision! by cbase: 10:56am On Jul 24, 2009
no oo, my tisha sabi me well well, i follow for boys wey dey fetch water for am dey do oda chores for am too grin
Jokes EtcRe: Romade Gender Remains A Mystery by cbase: 10:55am On Jul 24, 2009
na Oby grandson?
Jokes EtcRe: Nairalanders Una Must Read Dis Ooo: by cbase: 10:47am On Jul 24, 2009
if you continue like dis, u go get hunch back oo

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 132 pages)