Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by cbase: 7:56pm On Jul 22, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: I Saw Michael Jackson In Heaven by cbase: 7:52pm On Jul 22, 2009 |
There is a very fine line between "Gucci Specs" and "Welder specs"  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by cbase: 7:51pm On Jul 22, 2009 |
Historian @dani ur craze no be small, shey you know? |
Jokes Etc › Re: I Saw Michael Jackson In Heaven by cbase: 9:05pm On Jul 21, 2009 |
Good Gal  |
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by cbase: 8:53pm On Jul 21, 2009 |
lysaa: kelechi? eh Elizabeth? anything?  |
Jokes Etc › Re: Land Of Milk And Honey by cbase: 8:52pm On Jul 21, 2009 |
oh we are sure of dat, B without BB is like a train without an Engine  |
Jokes Etc › Re: I Saw Michael Jackson In Heaven by cbase: 3:26pm On Jul 21, 2009 |
poor thing, shey u wan to begin give newcomers dat ur Kuli Kuli wey dey purge  |
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by cbase: 3:25pm On Jul 21, 2009 |
hia oh! |
Jokes Etc › Re: Land Of Milk And Honey by cbase: 3:25pm On Jul 21, 2009 |
@sly we don tire for this ur blindness, here take this N4 go buy walking stick |
Jokes Etc › Re: Nairalanders Una Must Read Dis Ooo: by cbase: 9:24am On Jul 21, 2009 |
@Clemcy, if hen leave worm, wetin e wan take, take care of e chicks?  |
Jokes Etc › Re: Nairalanders Una Must Read Dis Ooo: by cbase: 9:06am On Jul 21, 2009 |
If I slap you eh, dat ur tongue go run enta ur belly  |
Jokes Etc › Re: Nairalanders Una Must Read Dis Ooo: by cbase: 8:50am On Jul 21, 2009 |
Hakuna Matata |
Jokes Etc › Re: Nairalanders Una Must Read Dis Ooo: by cbase: 8:41am On Jul 21, 2009 |
fanks dear teissys |
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by cbase: 8:39am On Jul 21, 2009 |
Dayo comot here, no pour garri for my sand ,,, srry no pour sand for my garri oo |
Jokes Etc › Re: Land Of Milk And Honey by cbase: 8:35am On Jul 21, 2009 |
lol  |
Jokes Etc › Re: Nairalanders Una Must Read Dis Ooo: by cbase: 7:49pm On Jul 20, 2009 |
d tytylayor: hehehe, y u go change am? did i? |
Jokes Etc › Re: Nairalanders Una Must Read Dis Ooo: by cbase: 7:14pm On Jul 20, 2009 |
lol, ur wrong lady, I sleep and leave the work to the boys  |
Jokes Etc › Re: Nairalanders Una Must Read Dis Ooo: by cbase: 7:03pm On Jul 20, 2009 |
na me u dey talk to? I'm less concerned  |
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by cbase: 6:58pm On Jul 20, 2009 |
Am Cbase, It's nice meeting you |
Jokes Etc › Re: My Generation Vs. Your Generation by cbase: 6:56pm On Jul 20, 2009 |
Bad Nica!!  |
Jokes Etc › Re: Land Of Milk And Honey by cbase: 6:52pm On Jul 20, 2009 |
Ben basin |
Jokes Etc › Re: Nairalanders Una Must Read Dis Ooo: by cbase: 6:50pm On Jul 20, 2009 |
Blind Fool  |
Jokes Etc › Re: I Saw Michael Jackson In Heaven by cbase: 6:49pm On Jul 20, 2009 |
Kiloshele!! |
Jokes Etc › Re: ~Riddle: I Always Sleep With Something In Between My Thighs What Is It . . . ?~ by cbase: 6:47pm On Jul 20, 2009 |
supports |
Jokes Etc › Re: Nairalanders Una Must Read Dis Ooo: by cbase: 5:25pm On Jul 20, 2009 |
clemcykul: Cnwa, lol @mikey ure right, no wonder he doesnt have a galfrnd at the age of 78 Love thysef first, No matter thy age and other things shall be added unto you. and you no dey fear face sef, U know ma age, you still dey talk anyhow to me, eh? |
Jokes Etc › Re: Wedding Designing by cbase: 5:22pm On Jul 20, 2009 |
confused Gabbo |
Jokes Etc › Re: Habitual Mistake by cbase: 5:21pm On Jul 20, 2009 |
abii ooh |
Jokes Etc › Re: "breaking Up Is Hard To Do: " by cbase: 5:20pm On Jul 20, 2009 |
and down dear  |
Jokes Etc › Re: What If This Is The Only Toilet In Ur Office: by cbase: 5:18pm On Jul 20, 2009 |
The Multilingual Clemcy, !!!  |
Jokes Etc › Re: Land Of Milk And Honey by cbase: 5:17pm On Jul 20, 2009 |
yes, I don wake, God has broken Clemcys evil yoke over me, am free indeed, HalleLu, ,,,, |
Jokes Etc › Re: Rokiatu And Baxilexi by cbase: 5:14pm On Jul 20, 2009 |
Hey ya! why na? na wa oo, Chai!! Ohhh!!! Wetin I Baxi go do na after dem release am after im sentence? |
Jokes Etc › Re: My Generation Vs. Your Generation by cbase: 5:11pm On Jul 20, 2009 |
lysaa: i dont use stuff, i'm a nature-all girl. Eliza then you know what the hell Viagra means  |