₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,854 members, 8,447,383 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 08:44 AM

Toggle theme

Cbase's Posts

Nairaland ForumCbase's ProfileCbase's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 132 pages)

Jokes EtcRe: The Princess Secret by cbase: 2:52pm On Nov 15, 2008
dey der dey form, I hear say dem dey near oo, beta accept a good deal when the going is still cool n good angry
Jokes EtcRe: A Naughty Student by cbase: 2:51pm On Nov 15, 2008
lol
Jokes EtcRe: No Time by cbase: 2:47pm On Nov 15, 2008
Nice Specs too smiley
Jokes EtcRe: Meet My Sunday School Teacher! by cbase: 2:46pm On Nov 15, 2008
Yeah, But you know how and when and where to submit it, as usual grin
Jokes EtcRe: The Pastor's Ass . by cbase: 2:45pm On Nov 15, 2008
Oh! I beta pray mine too,
Jokes EtcRe: New Naija Basket Mouth by cbase: 2:44pm On Nov 15, 2008
Otondo Musa grin
Jokes EtcRe: People Wan Make I Die by cbase: 2:43pm On Nov 15, 2008
OK na, SPENCHUKS grin grin grin, the guy try
Jokes EtcRe: A Naughty Student by cbase: 2:42pm On Nov 15, 2008
Oh! Surely The Lord is in Control grin
Jokes EtcRe: showbobo Wan Spoil My Name by cbase: 2:42pm On Nov 15, 2008
FINALLY, they don release am, The Pit toilet go don full by now grin
Jokes EtcRe: The Princess Secret by cbase: 2:41pm On Nov 15, 2008
Sly the Sylve, How u dey, I hear say the deaf and dumb associations dey look for you, say u carry ther money as Der Chairman blow comot?

I can help you hide yoursef and the money, till all these Blows over and things cool down grin grin
Jokes EtcRe: No Time by cbase: 2:38pm On Nov 15, 2008
OH!, Lovely dents smiley
Jokes EtcRe: Laugh Patterns by cbase: 2:38pm On Nov 15, 2008
Guess what they call me grin
Jokes EtcRe: Chris Rock On Obama ! by cbase: 2:37pm On Nov 15, 2008
ur shakara don end be dat angry
Jokes EtcRe: Dear Girlfriend by cbase: 2:36pm On Nov 15, 2008
Infact make we helep am Dig grave sharp sharp? undecided
Jokes EtcRe: Meet My Sunday School Teacher! by cbase: 2:35pm On Nov 15, 2008
Yeah Stamped and Sealed cool
Jokes EtcRe: Tech Support by cbase: 2:35pm On Nov 15, 2008
princesa:
move all the money in your account to mine cool
No worry Thank You, I'm beta Now, the Voices don stop as you talk dis one grin

princesa:
and always treat me like a lady embarassed
Haven't I been doing so, Lady?, have I eva done otherwise? grin
Jokes EtcRe: Little Nancy's Pet by cbase: 2:32pm On Nov 15, 2008
ha ha Yeye gal grin Tu ne comprends Pas grin
Jokes EtcRe: The Pastor's Ass . by cbase: 2:31pm On Nov 15, 2008
Dear Nun, Come into ma room and see the etchings on the bedspread wey Father buy come wink
Jokes EtcRe: Prankstar Number 2 by cbase: 2:29pm On Nov 15, 2008
dat type wey you dey always lie, when mama catch you for her pot grin
Jokes EtcRe: People Wan Make I Die by cbase: 2:29pm On Nov 15, 2008
Chaai! STuuuuDio come here oo! dis gal don talk am oo grin
Nairaland GeneralRe: If I Was A Boy. . Strickly For Ladies ( Guys Don't Even Peep) by cbase: 2:28pm On Nov 15, 2008
Maywe go Princesa Bar, I go buy all of una shack, make we go Shayo grin
Jokes EtcRe: Who Is In Charge? by cbase: 2:27pm On Nov 15, 2008
lol, yeye fowl, no be u cause am, I for dey go oo grin
Jokes EtcRe: New Naija Basket Mouth by cbase: 2:26pm On Nov 15, 2008
how do you mean, Sly
Jokes EtcRe: Just Me Today by cbase: 2:25pm On Nov 15, 2008
simply she talk say you wowo
Jokes EtcRe: No Time by cbase: 2:22pm On Nov 15, 2008
wey u keep ur teeth
Jokes EtcRe: showbobo Wan Spoil My Name by cbase: 2:21pm On Nov 15, 2008
Adanna Kedu? grin
Jokes EtcRe: A Naughty Student by cbase: 2:20pm On Nov 15, 2008
see as e dey happy
Jokes EtcRe: Meet My Sunday School Teacher! by cbase: 2:19pm On Nov 15, 2008
I no believe, na why I dey ask you, na, just to confirm, I know D princesa I follow na kiss kiss, She's got the Purest Bore Hole in NLD
Jokes EtcRe: Dear Girlfriend by cbase: 2:17pm On Nov 15, 2008
ha ha ha, Na die be dat grin
Jokes EtcRe: Chris Rock On Obama ! by cbase: 2:17pm On Nov 15, 2008
dont tell me dat bar i opened for you, since when you let me fetch water for ur hole free, still dey, how manage?
Jokes EtcRe: Laugh Patterns by cbase: 2:16pm On Nov 15, 2008
Eh!!! Una no fit, You silly Kids, You're lucky am Old and ma Legs werent what dey used to be, If not,,,, I for show una say dere's a difference bw Monkey & Chimpanzee.
Jokes EtcRe: Tech Support by cbase: 2:12pm On Nov 15, 2008
I keep hearing this voices in ma head

CB you're the Man
CB Princesa is a witch, run
CB Studio's Gay
CB Spenchuks's lost in Abuja cleaning toilets


i dont know but I think am Losing it, I dont want to be Jeovy, or Tufe, Pls what do i do, Help a good man save his soul sad

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 132 pages)