Jokes Etc › Re: 999 by cbase: 9:03pm On Nov 17, 2008 |
a New Bee in the house, **Pulls basket over his head and hides from the bee** |
Jokes Etc › Re: EARLESS GABRYWYL by cbase: 9:00pm On Nov 17, 2008 |
you always wanted to be a boy, beta follow your types and do the talking, leave the football issue to the guys  |
Jokes Etc › Re: Little Nancy's Pet by cbase: 9:00pm On Nov 17, 2008 |
already EXCELing BEYOND your IMAGINATIONS!!!!!  |
Jokes Etc › Re: If U.s.a. Was To Be Nigeria: Newspapeper Headlines Will Be: by cbase: 8:55pm On Nov 17, 2008 |
and as nice as ur new Bra, d one i just bought you |
Jokes Etc › Re: Point Of Correction! by cbase: 8:49pm On Nov 17, 2008 |
Nice Idea |
Jokes Etc › Re: How Women Change Men! by cbase: 8:48pm On Nov 17, 2008 |
Rich Me  |
Jokes Etc › Re: Ituen Gets His Revenge On Gabry by cbase: 8:46pm On Nov 17, 2008 |
Bewarned  |
Jokes Etc › Re: The Operation by cbase: 8:34pm On Nov 17, 2008 |
if dem no tell you, you no know say e don reach to change? shoe wey i dash you since 2001 na e u still dey wear  |
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by cbase: 8:31pm On Nov 17, 2008 |
clemcykul: am always ready to catch Gbase and haul him to yaba left. right, centre, cuss that dude is not fit to be left alone prmbulatn the strts. You Clem, Plus all of una, times each and everyone of you, no fit na and as for you Princesa//\\\\ agwo ana elo agwo ibe ya, you hear  |
Jokes Etc › Re: showbobo Wan Spoil My Name by cbase: 8:25pm On Nov 17, 2008 |
CB seizes the whole breezees |
Jokes Etc › Re: showbobo Wan Spoil My Name by cbase: 9:10pm On Nov 16, 2008 |
CLOSE UR EYES AND EAR  , You understand that one |
Jokes Etc › Re: Point Of Correction! by cbase: 8:57pm On Nov 16, 2008 |
@Studio So u refuse to change  , Yaba Officials are on their way, for ur Information, ur the most wanted,  |
Jokes Etc › Re: Darth Vader & Sponge Bob Fight Over Hot Babe by cbase: 8:49pm On Nov 16, 2008 |
Mikolo sounds like Tongolo  |
Jokes Etc › Re: Which Distance Is Further Jos To Bauchi Or Bauchi To Jos? by cbase: 8:47pm On Nov 16, 2008 |
You get SONY BRAVIA 40''?, let's talk business, Nna  |
Jokes Etc › Re: Student Roll Call For Anger Management 101 by cbase: 8:46pm On Nov 16, 2008 |
Confused soul, how many faces do you wear? |
Jokes Etc › Re: showbobo Wan Spoil My Name by cbase: 8:42pm On Nov 16, 2008 |
Eziokwu na afu ufu  |
Forum Games › Re: If Today Was World's Stealing Day, What Would You Steal? by cbase: 8:39pm On Nov 16, 2008 |
Eziokwu gi a kwu oto ka amu  |
Jokes Etc › Re: Rev. Okotie's Vocab by cbase: 8:39pm On Nov 16, 2008 |
No I declare free shack today  |
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by cbase: 8:37pm On Nov 16, 2008 |
True talk broda  |
Jokes Etc › Re: showbobo Wan Spoil My Name by cbase: 8:35pm On Nov 16, 2008 |
Lekwanu OBI oo  |
Forum Games › Re: If Today Was World's Stealing Day, What Would You Steal? by cbase: 8:34pm On Nov 16, 2008 |
chai! Poverty no good oo |
Jokes Etc › Re: Laugh Patterns by cbase: 8:33pm On Nov 16, 2008 |
No, at least, e go dey wake me wella |
Jokes Etc › Re: Rev. Okotie's Vocab by cbase: 8:31pm On Nov 16, 2008 |
ha ha, Obogwu Igbo, who be akpa nsi na, na so u dey shit shit  |
Jokes Etc › Re: Prankstar Number 2 by cbase: 8:30pm On Nov 16, 2008 |
Oya may all of Una give me ur Plank, I wan carry am go village for my Grandma to use as firewood.  |
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by cbase: 8:28pm On Nov 16, 2008 |
I know say you too like breast, Oya join the talk jor  |
Jokes Etc › Re: showbobo Wan Spoil My Name by cbase: 8:27pm On Nov 16, 2008 |
Noyawa, I hope Obogwu do do  |
Jokes Etc › Re: Laugh Patterns by cbase: 8:26pm On Nov 16, 2008 |
exactly the reason I chose it, at least now my Alarm clock had spoiled, I just have to record her Voice to do the work of the alarm clock  |
Forum Games › Re: If Today Was World's Stealing Day, What Would You Steal? by cbase: 8:24pm On Nov 16, 2008 |
Including yur balls abi  |
Jokes Etc › Re: Which Distance Is Further Jos To Bauchi Or Bauchi To Jos? by cbase: 8:23pm On Nov 16, 2008 |
ha ha! so u go school after all, ha ha ha  |
Jokes Etc › Re: Game Time by cbase: 8:19pm On Nov 16, 2008 |
spenchuks: be careful about forcing a fart because something must accompany it. . . u know na  just the professional talking |
Jokes Etc › Re: Rev. Okotie's Vocab by cbase: 8:18pm On Nov 16, 2008 |
ike nsi, you shack 2day? |
Jokes Etc › Re: The Operation by cbase: 8:17pm On Nov 16, 2008 |
Who's chasing who? |