Jokes Etc › Re: Talent by cbase: 5:10pm On Jun 12, 2010 |
my friend, shatap |
Jokes Etc › Re: This Is 4 My People by cbase: 5:05pm On Jun 12, 2010 |
lol |
Jokes Etc › Re: Sexual Jokes by cbase: 5:04pm On Jun 12, 2010 |
STDiseases |
Jokes Etc › Re: Things Fall Apart by cbase: 5:02pm On Jun 12, 2010 |
last time i checked as at 5:01pm, i was  |
Jokes Etc › Re: The Police And The Coffin Man by cbase: 4:58pm On Jun 12, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Marriage Choices 101 For Women. . .lol by cbase: 4:56pm On Jun 12, 2010 |
go collect your brain wey u kip am, i no hol am |
Jokes Etc › Re: Goodnews For The Ladies! by cbase: 4:55pm On Jun 12, 2010 |
oya silence, match don end |
Jokes Etc › Re: Marriage Choices 101 For Women. . .lol by cbase: 3:15pm On Jun 12, 2010 |
i don see them be4, u don forget? |
Jokes Etc › Re: Goodnews For The Ladies! by cbase: 3:12pm On Jun 12, 2010 |
if i be pot, i be brand new one, wey dem neva use, so i can call u kettle, black as much as i want  |
Jokes Etc › Re: Identity Of Naija -lol by cbase: 3:07pm On Jun 12, 2010 |
abi?  |
Jokes Etc › Re: Goodnews For The Ladies! by cbase: 3:06pm On Jun 12, 2010 |
and you |
Jokes Etc › Re: Marriage Choices 101 For Women. . .lol by cbase: 3:05pm On Jun 12, 2010 |
with that ur tiny muscles |
Jokes Etc › Re: Nigerian Adult Movie Industry by cbase: 3:01pm On Jun 12, 2010 |
she she she |
Jokes Etc › Re: Things Fall Apart by cbase: 2:57pm On Jun 12, 2010 |
na e write Studio fall apart and The 3 fools, Dani, Std and Ben |
Jokes Etc › Re: This Is 4 My People by cbase: 2:56pm On Jun 12, 2010 |
so ur boyfriend na mentlegen abi? |
Jokes Etc › Re: Sexual Jokes by cbase: 2:49pm On Jun 12, 2010 |
and you, u no get hot temper abi? bladdy fuull |
|
Jokes Etc › Re: Talent by cbase: 2:29pm On Jun 12, 2010 |
fadafuckin derailers  |
Jokes Etc › Re: Bra Size by cbase: 2:28pm On Jun 12, 2010 |
see this lekpa |
|
Jokes Etc › Re: The Police And The Coffin Man by cbase: 2:22pm On Jun 12, 2010 |
lol |
Poems For Review › Re: One World In One Cup by cbase: 8:27pm On Jun 11, 2010 |
nice one man, keep it up |
Romance › Re: How Do You Encourage A Shy Guy? by cbase: 7:46pm On Jun 11, 2010 |
^^ dats true, but how does she get him drunk? i think the best she can do is to work on becoming friends with him first, getting him to be comfortable in her presence, her friend plays a big role here, cos she's what they've got in common. and since she has both their ears, she should help them get to know first, i believe with time, the guy liver go don grow wella  |
|
Jokes Etc › Re: Bra Size by cbase: 7:04pm On Jun 11, 2010 |
shey una don dey scope unasefs here abi, Studio and kunbeemake una carry una Homo go back yard oo, cos i swear, if i see any white thing around here, weda na person sneeze am comot or person pap pour, i go deal with una.  |
|
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by cbase: 6:55pm On Jun 11, 2010 |
wey laugh dey talkless do troway am wt ben10, smalboy |
Jokes Etc › Re: Sexual Jokes by cbase: 6:51pm On Jun 11, 2010 |
** Gbowam, wassa** dat na slap 4 studio face  |
Jokes Etc › Re: Chat With Papine by cbase: 6:43pm On Jun 11, 2010 |
but u collect the champagne, usa  |
Poems For Review › Re: Je Suis Un Nigérian by cbase(op): 12:24pm On Jun 11, 2010 |
^^huh? Huh wa gi onu der  do u lack comprehension? |
Jokes Etc › Re: Naughty Naughty! by cbase: 11:24pm On Jun 10, 2010 |
NURSE!!!, she don start again oo, bring ur Koboko |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by cbase: 9:52pm On Jun 10, 2010 |
^^dis goat neva chop graSS 2day |