₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,941 members, 8,447,815 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 04:58 AM

Toggle theme

Cbase's Posts

Nairaland ForumCbase's ProfileCbase's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 132 pages)

Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 10:32pm On Sep 28, 2008
Udo di, Nna, ura na atu m
Jokes EtcRe: I Resign by cbase: 10:30pm On Sep 28, 2008
u ar just confused as Gab, Std. First I be Keke Driver, Now i be OKada, chai! na so dem do you, yarn straight na,
Jokes EtcRe: Arcani's Case In Court. by cbase: 10:27pm On Sep 28, 2008
I go soon slap back that ur tongue enta ur mouth, bush mo cheesy
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 10:26pm On Sep 28, 2008
Ke ije grin
Jokes EtcRe: Dont Stop by cbase: 10:25pm On Sep 28, 2008
Studio, The Reservoir grin
Jokes EtcRe: I Resign by cbase: 10:17pm On Sep 28, 2008
u no get life, so how i wan take copy am grin
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 10:16pm On Sep 28, 2008
Thank God say no be u be the Only Igbo man for this Thread, Sam, and oda Umunnem, abeg may una help clear ma name wey dis JIM Nwobodo, wan drag thru the mire sad
Jokes EtcRe: I Resign by cbase: 10:04pm On Sep 28, 2008
we are two of a kind mehn, i live a responsible life here too in Surulere, despite the temptations around grin
Jokes EtcRe: Dont Stop by cbase: 10:01pm On Sep 28, 2008
for wer, e no even change price of Crayfish for market cheesy
Jokes EtcRe: Arcani's Case In Court. by cbase: 10:00pm On Sep 28, 2008
comot der jare, u think say na dat ur own wey scatter scatter, angry
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 9:59pm On Sep 28, 2008
Igbo man to the core, Nke nesi Ego ego grin
Jokes EtcRe: Dont Stop by cbase: 9:43pm On Sep 28, 2008
ok, till u let us know, we're still witnessing grin
Jokes EtcRe: I Resign by cbase: 9:41pm On Sep 28, 2008
i no be Yahoo boy, I be Big boy cheesy, or u use style dey tell me wetin u dey do for Ikeja undecided
Jokes EtcRe: Arcani's Case In Court. by cbase: 9:38pm On Sep 28, 2008
i like ur teeth cheesy, why u no dey advertise for close up na, wink
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 9:37pm On Sep 28, 2008
begins to sing

yarn am, no be lie
tell am, no be lie


@studio
anyway sha, dat one no be dreaming big, na living Big grin
Jokes EtcRe: Rated 18 by cbase: 9:33pm On Sep 28, 2008
oh!
Jokes EtcRe: Fellybabe's Home Of Laughter by cbase: 9:31pm On Sep 28, 2008
chai! Myk I don worry you b4?, am a just a plain Chineked boy, who sees no evil, talks no evil, does no evil and runs from evil grin
Jokes EtcRe: Dont Stop by cbase: 9:28pm On Sep 28, 2008
three me cheesy
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 9:28pm On Sep 28, 2008
chai! ha ha ha studio, CB na my English name, Kelechi bu afa ada m nwanyi cheesy

@myk
u bubble head, ur belle burst der cheesy
Jokes EtcRe: I Resign by cbase: 9:26pm On Sep 28, 2008
you know na cheesy, Icho si, ka anyi taa Mmuo ni iro cheesy
Jokes EtcRe: Can You Answer This by cbase: 9:25pm On Sep 28, 2008
bloody deaf n dumb
Jokes EtcRe: Arcani's Case In Court. by cbase: 9:23pm On Sep 28, 2008
I neva escape, Info send Arcani to bail me out, may i help am beg Sammy for Contract grin
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 9:21pm On Sep 28, 2008
Studio, STOP!
don't act stupid, we have politicians for that. grin, ur lies go find u out one day, since u wan dey cast ur runs for NLD, Oya wetin dey dat Basket wey u dey hug under your armpits, wey u no gree anybody helep u with, i suspect na der u hide am

@myk
abeg if your stomach dey tear apart, abeg hold am comot we no wan just swim yet, from dat River Naija wey dey ur pot belle. grin
Jokes EtcRe: If You Can, Pls Do. by cbase: 9:18pm On Sep 28, 2008
what sort of man are you? Huh??
Jokes EtcRe: Fellybabe's Home Of Laughter by cbase: 9:17pm On Sep 28, 2008
If I cant See, N If I cant Screw, I mean nuts grin, well The Golden Age beta Play table tennis with ma Balls grin
Jokes EtcRe: I Resign by cbase: 9:12pm On Sep 28, 2008
Outlawcum4,,, na ur name, InlawRelease2 na mine cheesy
Jokes EtcRe: Come Eat The Forbidden Fruit. by cbase: 9:07pm On Sep 28, 2008
e go beta, ha ha ha ha cheesy
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 9:04pm On Sep 28, 2008
no dey lie, How d Keke go tear the trouser come give am, nice Circle like say na rat chop am here and there, by the way, so na u steal those crayfish for market, so na u dose mopol men dey find, no wonder the Keke come dey smell crayfish, crayfish cheesy
Jokes EtcRe: Rated 18 by cbase: 9:02pm On Sep 28, 2008
oh!, I shoulda known cheesy
Jokes EtcRe: Who Is The King? by cbase: 9:01pm On Sep 28, 2008
say what, say what, anything can happen cheesy
Jokes EtcRe: I Resign by cbase: 9:00pm On Sep 28, 2008
u have always had cold feet, why u no go be man for once, na for only wer Ibkaye dey, u dey flex those ur Skinny muscles cheesy
Jokes EtcRe: Arcani's Case In Court. by cbase: 8:58pm On Sep 28, 2008
Who?, Info?, Na Muturu Ndama e be na cheesy, after the Judge dismiss the case finish, The Bobo, come dey find me up and down, wen e find me, e tell me say, true true, say may i tell am wher Sammy Dey, I tell am say, e Dey Nairaland, wey e be king, e surprise as i tell am say Sammy na King, na e i see sammy the Next day, e come dey tell me say, Info dey disturb am for Job, but as one no come dey, e  ask am may e just dey fan am, and to be the Kings Shepherd and look after the cattles and goats, milk them and fetch palmfronds for them. grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 132 pages)