₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,941 members, 8,447,815 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 04:58 AM

Toggle theme

Cbase's Posts

Nairaland ForumCbase's ProfileCbase's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 132 pages)

Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 8:53pm On Sep 28, 2008
Chai! how u carry know na, oh! so na you be dat Guy wey get tear tear for the trousers, wey i carry today? chai O boy, na now i know why u dey talk about deliverance grin
Jokes EtcRe: Which Bank Do You Belong To? by cbase: 8:47pm On Sep 28, 2008
oh! we have anoda Gab here cheesy
Jokes EtcRe: I Resign by cbase: 8:44pm On Sep 28, 2008
My brother, na some little help from time to time, like garri, groundnuts, Kuli kuli, for the wife, the rest Na God. grin
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 8:39pm On Sep 28, 2008
dem tell u say me dey Jail, wer u wan come deliver me?, abeg leave me with ma life, me like am
shoooo see this guy oo, you wan come deliver me from ma ride abi from my Fine Wonderful life, abi look for somebody else, dem plenty, Gab need am from e fart, Jeovy too need am, and oda plenty people for this Joke section.
Jokes EtcRe: Who Is The King? by cbase: 8:35pm On Sep 28, 2008
Ngwa Sam, Hurry go Lysaa Foundation, may dem teach u Shakara and its ways grin
Jokes EtcRe: I Resign by cbase: 8:32pm On Sep 28, 2008
Jeovy:
I wonder which one I prefer pass-Amebo or town crier?
you can have the two, e no mata which one

Jeovy:
Cbase

I like that  grin
Thank You, thank you, ur far too kind grin
Jokes EtcRe: Can You Answer This by cbase: 8:30pm On Sep 28, 2008
Gab The Judge
Jokes EtcRe: Which Bank Do You Belong To? by cbase: 8:28pm On Sep 28, 2008
KO grin
Jokes EtcRe: Dont Stop by cbase: 8:25pm On Sep 28, 2008
too me
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 8:25pm On Sep 28, 2008
no mind am, woman just touch am, e begin release
Jokes EtcRe: The Most Handsome Guy On Nairaland? by cbase: 8:16pm On Sep 28, 2008
Daniluv, dey feel like Oldboy now, abi? u dey call person Newbie, yesterday u be one, see as u dey pose now, dis world sef
Jokes EtcRe: What If Your Boss Did This To You? by cbase: 8:15pm On Sep 28, 2008
u dey so so agree with her because u know say she dey make sense, and you gon, no get sense grin, abi?
Jokes EtcRe: EARLESS GABRYWYL by cbase: 8:13pm On Sep 28, 2008
Gbosa!
Jokes EtcRe: Updated Passport Pictures Of Our Fellow Nairalanders by cbase: 8:12pm On Sep 28, 2008
probably
Jokes EtcRe: Rated 18 by cbase: 8:11pm On Sep 28, 2008
hmm.,,, hear dey smell, somebody mess inside here? undecided
Jokes EtcRe: Tufe! Come Back In Here! by cbase: 8:07pm On Sep 28, 2008
no wonder
Poems For ReviewRe: Rhymes by cbase: 1:29pm On Sep 28, 2008
@Cayon

Cay, ur fears are real
the tremors, believe me I so Much Feel
A new life, tis what I want, So to You, I draw Close
make me forget, old hurts, and memories that comes back as Ghosts
Jokes EtcRe: Can You Answer This by cbase: 1:20pm On Sep 28, 2008
Na Tufe teach am.
Jokes EtcRe: Updated Passport Pictures Of Our Fellow Nairalanders by cbase: 1:17pm On Sep 28, 2008
u no go know, perhaps when ur old enof, you would come to understand. cheesy
Jokes EtcRe: Tufe! Come Back In Here! by cbase: 1:14pm On Sep 28, 2008
you dis gal, u too wowo, comot abeg, may we see beta people, yu shure say that pic wey u post no be ur pet?
Jokes EtcRe: Rated 18 by cbase: 1:13pm On Sep 28, 2008
what?, who?, where?, when?, How?, wink
Jokes EtcRe: EARLESS GABRYWYL by cbase: 1:11pm On Sep 28, 2008
jmkbond:
@mykali olodo olodo oloju eja,slate lo ma lo oni mo iwe mo shio oloju eja,shio oloju opolo.if i catch u hmm u re in trouble.olodo bam ba
bond, u sabi speak english at all? undecided
Jokes EtcRe: What If Your Boss Did This To You? by cbase: 1:09pm On Sep 28, 2008
u dey disagree at all? always agree agree agree to things wey u no no weda na true or lie. CHAI! sad
Jokes EtcRe: I Resign by cbase: 1:05pm On Sep 28, 2008
amebo with a gong cheesy
Jokes EtcRe: Dont Stop by cbase: 1:05pm On Sep 28, 2008
am a witness cheesy
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 1:04pm On Sep 28, 2008
now, thats a question.
Jokes EtcRe: The Most Handsome Guy On Nairaland? by cbase: 1:03pm On Sep 28, 2008
agreeless
Jokes EtcRe: The Most Handsome Guy On Nairaland? by cbase: 9:38pm On Sep 27, 2008
sima:
am here switi. . grin
me too Tiswi
Jokes EtcRe: Dont Stop by cbase: 9:37pm On Sep 27, 2008
am sure u'll fail grin
Jokes EtcRe: I Resign by cbase: 9:37pm On Sep 27, 2008
good

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 132 pages)