Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 699 700 701 702 703 704 705 706 707 (of 860 pages)
All the pix wey i see here was downloaded from google ìmage and uploaded here. Eclipse kò world end nì |
UK wey broke pass my grand mom |
Shoprite na bakery? They buy & sell to us |
Nice passing to mutiu adepoju who passes to olise |
If dem wan do census next year....make dem fìrst start fròm nairaland, them go know hw many people dey naija 718 guests |
Vicotex: na NTA u dey watch?nairaland TV (NLTV) |
I swear... E no go better för bat/owl nnaji and past light ministers for makìng naija a dark country. E no go better for GEJ and our past presidents and head of states for making life miserable for common man wey no get generator take watch ball. Thunder fire nigeria na war go end us |
Bossforeva: Unban me first bro! O.k many parties, have been coming to the crusade ground for campaigns, in the name of seeking his blessings, am sure A.C came yesterday. O.k the party that came last night begins with the first letter of the alphabet and ends with same.u dey fear to call pdp? U no fear God, na human being u dey fear, men of little faith, ur going to the vigil na waste |
He is talkìng rubbish , when he was on seat,was thère improvement? Make we hear word. How many tîmes i get light? |
smartchoice: common sense...weak battery cells!so u mean say the guy no get common sense? Not even uncommon sense... Guy u rude |
I see no hìdden posts is the moderator still alive? He better be dead |
iamteaser: See people posting ordinary "." just to be on frontpage. On to the topic, he sent a prison warder to get kerosene for him, kerosene to do what exactly? Badoo Omo Mushinkerosine to cook indomie |
Second pîcs ìs what? What can dat device do? How long can it carry an 2 lcd etc. Tell us more about ur products |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 699 700 701 702 703 704 705 706 707 (of 860 pages)