Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 695 696 697 698 699 700 701 702 703 (of 860 pages)
So.... NRC & SDP stìll dey exist ? |
I like dis guy R.I.P |
Òmò, dìs tin na cool business, abeg oshiomothief ì be opharn , pls come tell me to go & die,make people donate mìllions for me too |
For a foreìgner to carry out a terroist attack in naija, a naija or aboki must be involved ! Where are those dat sent him |
Does ít have AV input |
Baadal: Sorry wat transport did u use to send d ipad to him?is it God is good?if yes,dats d same bastard dat called me too.I knew dat guy is a scammer.d guy dey form big man on foneif na me, i go plan with driver and police, when he come for collection,dem go grab am. The crook go pay me 400k or face the court & go to jail, i go share the money POLICE: 100K THE DRIVER: 100K ME: 200K |
Oga înspire, u don tire to work? Abeg remove all dìs parasíte from my thread and bann dem for spamming https://www.nairaland.com/978228/1terabyte-super-movie-external-hard/42#19845087 https://www.nairaland.com/978228/1terabyte-super-movie-external-hard/41#19665338 |
Is dis NEWS ? nairaland don finish |
200k i neva know wetin ì go face |
chairman: just when nairalanders have convinced us that oshomwole is their hero now this, maybe nairalanders may think twice before choosing ther next herono be only hero, na prison break |
ifoundmyperfect: he is callous!he is next to hitler |
doncaster: Am sending the clip to my local newspaper here and BBC as well so that when next this guys come over to tell them how they are helping the masses they will know better.upload am quick. Abì na 10mb free weekly bundle u dey use? |
Tarríff for xmas chicken go crash too ? Abi dem think say we be fowl wey lìke ríce |
Wetin concern me how much dìs msg go give me |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 695 696 697 698 699 700 701 702 703 (of 860 pages)