Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 730 731 732 733 734 735 736 737 738 (of 860 pages)
Edoboy1: Shey dis na wetin Osazee dey talk be this? Ok. I reserve my comment.shebi, many of una here for koboland say osazee na windbag/noise maker |
[quote author=Okija_juju]Is he a learner?! Let him ask the following Nigerian players wetin dem take their eye see; 1. Joseph Dosu (Olympic Gold Medalist & Nigerian F.A Cup winner) 2. Yekini Rashidi [/quote] u 4get Samuel Okwaraji |
Black Peni5: This is one of Nigeria's biggest problems...We always want to be given special treatment even when we are doing our Jobs.was he paid to be injured or to play, i no blame u |
All these rubbish wey dey happen for face to face house na agent fault, if govt fit remove agents for lagos, house go cheap, who go get time live for face to face houses. Upon all the money wey these agents dey collect, GOD go punish these house agents |
Haba why na |
Why? |
Agent and agreement fee is how many percent? |
How many percentage is agent / agreement ? |
lacasa: For the cars to have been parked at the church, the Pastor must be in on itITIBORIBO catholic no get pastors but priest, reverends,nons , pope,monsignors |
. |
Dem say pure water exposed to heat or sun is bad, cold pure water too is bad. Plastic bottled water wey freeze for frigde too is bad, wetin make we dey drink? SAND? |
DECOtech: Please oh, purewater I know, bottled water I know. What is table water?water wey dey on top table |
sheyie2007: Oponu, na death you de take playakpa amu/ ezi ofia, na ur death i take play? |
idy15: meaning i wont work on Friday i'll be sleeping althroughoga u dey sleep? Open ur eyes, u be last to comment |
IT'S A MIRACLE, 1st TO TALK!! I AM GOING TO SLEEP RIGHT NOW AND I WONT WAKE UP AGAIN...HURRAY!! |
Caracta: Oh no! This is scary. How do i get home?by canoe or plane |
They should also pardon shina rambo, anini and rev. king,sani abacha, this country needs CIVIL WAR |
All na plan work, dem dey use us for naija, we be like ashewo for dem face |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 730 731 732 733 734 735 736 737 738 (of 860 pages)