Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 727 728 729 730 731 732 733 734 735 (of 860 pages)
porka: Kudos to you sir.mumu, so dis is why u quoted everything |
Why not take it to LG and have the screen replaced, unless the screen no dey market |
NoNe of my BUSINESS my concern na high cost of living e.g GARRI, APPARTMENTS,HOUSE RENT, SHOPS, SCHOOL FEES, TRANSPORTATION. Make una wake me when una get these news |
MOBILE THIEVES NIGERIA |
Who be the mumu wey click "like" on op post? U like say she die or what? Make una dey use una common sense na, even on fb una dey do am, person go post that him mama die, all of una go click "like". i blame mtn, airtel, glo, etisalat wey make browsing cheap on phones |
My last comment here: i remembered when all of una wan kill una self for sake of GEJ to become president by force,now una eye don open, now una wan die for buhari sake. I sorry for una, MKO ABIOLA be the only person wey for change naija for the better, all these present beast dey after una oil money, dem go use una like toilet tissue, dem go use una clean nyash and flush una. Imagine make president dey die, he no go step down for somebody else to enter, even if he die, the wife no go release aso rock key. In the end all of una go die while fighting for them and their children go dey abroad dey enjoy. U ARE ALL FOOLS |
ME, VOTE FOR BOKO HARAM SPONSORS ? We all know who the real sponsors are, i will never vote for a nothern man. Chukwu ekwe na ifè òjò |
[quote author=Real-Mccoy]Is this not same Turai that held Nigeria hostage while she and her Katsina brothers locked Aso Rock. Northerners don't understand democracy, it took threats from the US for them to lay low.[/quote]I No even know why them carry federal capital comot for lagos? |
GEJ & TURAIH PHONE same mad person na blind and clueless man wan help lame and terrorist woman cross road? I HAVE A QUESTION: IF A MAN IS A TERRORIST, WETIN WOMAN BE? TERRORIEST ? |
Make u go rent am na! usless agents |
boron10: in abuja, northern parts of naija and some parts of lagos, you are likely to get your phone back once you misplace it in public. The same cannot be said in the eastern part of naija. Misplace your phone in igboland, then your phone is gone for good.dumb talk, i lost 3 phones in a year in 2005 and the western part of naija are the ones who answered my phone when i called, how did i know? Answer: their acsent |
scipher:dey run bele |
Why has the mod allowed dis rubbish about jonathan to come to front page? Ur president is a disappointment |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 727 728 729 730 731 732 733 734 735 (of 860 pages)
awoof