Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 752 753 754 755 756 757 758 759 760 (of 860 pages)
enquirydon: another chancedont u mean one chance? How many username u get here? |
The only ongoing project yet to be completed and end finally is CORRUPTION |
U guys should let me know when nigeria is FREE OF CORRUPTION |
eduson55: How long shall we remain in silent?whats in it for me, if i join? |
Obama wey no even no say nigeria exist na him dat our foolis president dey take eye service congratulate am, i hope dem no take 1billion naira take run the congratulatory ad or press speech because na only for naija presidents,senators,house of reps. etc dey spend our money on anything, even when dem toilet full ,na billions of naira e go cost to pack am |
seanet01: Ibos do you hear wetin Fash don said? If this law is not something you feel comfortable about please go back to your gully erosion ravaged biafra. There is no room for nonsense in Lagos. Am i clear?mumu, is fashola himself a lagosian? No be we ibo oil money una dey chop? |
Wetin concern me, na their stupid public eye service kiss go carry me from bustop to my home? after treking home na dis nonsense i first see on nairaland homepage |
Wetin we go chop dis xmas? thank God supergetti dey |
Finidi george or segun odegbami will win it |
chucky234: Wasted MB,how does that affect the living condition of Ajegunle people,abegi park well jare.oga u no waste MB , na KB u waste. |
Every country dey buy drones now, hmmm! Every country is preparing for 3rd world war |
Why NOT ? |
nonylove: What is your estimated amount to complete a bungalow?3million will do, mine is even 4 rooms |
Andyblaze: Perceive not passivepoint of correction, na pigeon english i speak, all spelling in pigeon is correct |
If the game is not worth showed on our local tv channel then its not worth discussed here!! What is our problem in nigeria? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 752 753 754 755 756 757 758 759 760 (of 860 pages)