Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 754 755 756 757 758 759 760 761 762 (of 860 pages)
I go download all blue film wey dey internet finish |
GOAL!! Liverpool scores 3:2 |
@topic, una say google na babalawo, find the guy for google |
aze: I was in a meeting with Seun and my moderators. Now what do ya want from me?see as e dey talk as if nairaland na oil company |
I pray make skilachi or dunga score for us again |
@ Oluwajemberun, why u dey waste internet page? |
Na drogba score 2nd goal for liverpool? Up liverpool die hard fan |
niggaman: If na u can u afford to pay suchnice question! Dem think say we dey plock money from tree |
All the money we generate from oil....we no even fit use am save life, na God go punish all past, present and future nigerian leaders. He needed just 10million for his treatment and our leaders eg president,senate, judiciary,governors etc dey thief billions of our oil money |
2morow i go try my own luck too, i go hang for the plane wing, one mans poison is another mans food |
The guy no fit go do usa visa lottery? |
I will pay 400k. The house get jacuzzi? Tseeeew!! |
zikclassiq: I'm still a virgin at 25 and its priceless. I'll keep myself 4my baby girl. She deserves my first seeds in her. She deserves my first and all!see dis man! I would have sold mine for just $500, but all is well,i no give all my virginity finish, e stil remain 60% which goes for $450 |
Rolly83: Which ''PIGEON''english,abi na parrot english u wan talk...Mumu like u idiota!kettle calling pot "BLACK". and u just wrote in pigeon english! Who be the idiota? |
born2fuck: I want nigeria to divide because of what is just said, I do not know what you people are looking for in our land because since I was born till now, my entire life journey is between lagos and ekiti state, I don't even go to londoo or enter yeye plane but making enough dough for partying around lagos, if we divide, I will enjoy life more often and all your benin ashewo girls go dey collect visa before dem enter here,because na them to collect all my hard labour passu say na u get lagos and ur brothers sell another man land to cameroon, why e no cede lagos or ekiti to cameroun? |
sheyee: u don go take that thing again?i 4get to tell u to always u water & hand wash ur nyash, no use toilet roll again 'cos if sh1t remain for dat ur nyash, u go dey mistalk |
sheyee: u don go take that thing again?wetin i take? Wetin bad for wetin i talk? France-French, Usa-English, Germany-German, Nigeria- Hausa,Igbo, Yoruba,Edo, Calabar, ibibio, efik,Pigeon, etc na wetin, just one country! Inshort naija for be a CONTINENT on its own |
If u abolish state of origin, u go equally abolish to many languges in naija, we need just one languge. And i choose pigeon english as a major language |
[quote author=ekt_bear]Interesting. I wasn't aware of this.[/quote]na for moon u dey live? Nepa pole no dey infront of ur house, how can u say that u are not aware |
OYINBOGOJU: Good way to go.....MEANING?! Yoruba no dey ride okada? Mind u, na yoruba dey take okada rob people |
If dis land belong to yoruba or hausa, u think say e go end like dis? one of the oil rich place wey dey east, dem give am to cameroon, the only reason wey dem no appeal is if nigeria splits in future and definitely will split, the east wont have any thing like oil to depend on. |
redsun: Shut up,they can chose not to press charges.na another thief dey talk so |
redsun: So can a church send somebody to jail for stealing?Where is the forgiveness they are preaching? Hypocrites.what are u saying? So, na until he carry gun enter to rob and shoots u while trying to get away |
toba: God bless u. Once u are told someone u know is sick or involved in an accident, as a human being with feelings, u have to be touched with the appeal of helping. what if it actually happened?so u wan encourage fraud? |
I wonder! I just wonder!! "THE THIRD EYE" u guys cant see what's happening, some boko haram guys has been apprehended last year, some where caught dis year and just dis month,one was caught in a senators house and thats the end of the news, the story dies there. Nigeria will split in years to come and dats why our greedy leaders has given up bakassi to cameroun, if nigeria splits the people occupying dat region will have nothing |
Pls Upload 500gb hdd photo |
How aboki/ boko haram go win am? |
Na because of the oil, abeg make cameroun collect the land, all the oil wey we get here, we benefit from it? Our greedy leader just dey thief our oil money. So make cameroun collect am, statistically speaking,i no loss |
takizo: Get dis new sealed iPad 2 wifi only 16gb white in Abuja for a give away price of 60 k u could get a mifi device for less than 13k n it's as good as d 3 g version , simple and short sellin cheap .. Slightly negotiable 07034937365, 08027230158. Hurryna automatic or manual drive? Is it registered with plate number or tokumbo? E get factory fitted A/C ? 1 door or 2 door? Pls upload the pics of dis 60k car |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 754 755 756 757 758 759 760 761 762 (of 860 pages)