Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 832 833 834 835 836 837 838 839 840 (of 860 pages)
moderator b4 moving this thread shey u go thru am at all? the links are for mobile phone,they are all mobile movies abi where seun take they get u from? smart movie,avi,and the whole links are for mobile,me i no send any body if u no want make these guyz enjoy the mobile movie i will stop bothering my self |
@ abiolag wetin u dey use? System or phone. If u dey use pc, download orbit,fget etc and copy the bobaat link then u can dnload |
sometimes my winzip for my system no dey gree extract am,but i go put am 4 my phone and use my file explorer called xplore to extract and then watch on phone
|
Knock knock! Who's there? Nobody, why nobody? Because awoof prison break no dey |
But if no body die from their team dat means the film na fake |
@semid4lyfe how sure are u? Anyway make i no lie 4 una apart from the chinese guy,any other person wey go die 4 scofield team go pain me because these peeps dey from season 1. Ballick wey dey alway talk of him mama. eyaa!! |
Guyz i am not sure about this,but its like episode8 will be aired on the 20th of october and not 13th. Lets keep our fingers crossed |
But wait o! Dem dey play us,prison break season1 ep1-24 was sold for 300naira,and season4 episode 1-6 is 300naira,7-12 is 300,12-18 is also 300naira, that means some people go buy am for 1000naira or more to watch the whole episode. GOOD BUSINESS |
That mean say those alaba guys don start,but them no fit dey ahead of us.Immediately dem show am for yankee on monday,we go watch am on tuesday,so alaba boy go definitely wait for another six episode to be shown before piracy go start |
@honsule na season3 u buy and not season4,if u watch from ep1 and na inside prison,that means na season3 u buy,no mind those alaba boys wey no know anything |
Abi wetin una think guyz?Make una guess who b4 monday |
If u ask me,Ballick or sucre is leaving the team: i mean go die |
@semid4lyfe dont confuse ur self HSDPA and HSCSD no be the same thing,n73 no get HSDPA which is 3.5G @toluxa1 the prison break episode8 wey ur friend get na him act am? |
@tobs kuku buy nokia 6120classic,slot dey sell 25k which is high but one shop wey i know them dey sell am for 22k or beta still,go for the fairly used. This phone get 3.5G and not 3G |
If u have a symbian phone install xplore on the phone, then copy the movie zip file to ur phone and then extract by using ur xplore ok |
abeg shey sucre sleep with that man wife? that guy no even send maricruise,his wife. the next place wey them go act prison break na nigeria,i go follow act |
abeg my guys make una vex for the link wey i paste make una hang on small,like i said i never watch am too ![]() |
@hunsule if u have imtoo empeg encoder u fit convert am to wmv 4 ur pc or 3gp for ur phone or download smart movie for symbian phones @all abeg make una get patience even me never get time watch am |
bobaat link peeps make una hold on either me or alec fit past the link,we go fit re paste this episode7 link for rapidshare in full again. I do am like this because of rapidshare wahala,atleast e go fit download one part b4 rapidshare go Bleep up |
Deleted link. REASON: file too LARGE |
For those wey want rapidshare,i don make am easy,i break episode7 into 4 parts so that e go fit download from rapidshare easily as una no wan get patience |
@malikahaj abeg no paste same link that has already been posted before again,unless the link wey them post no work,its beta to refer the person to the page wey e go get the link. Some of them dey too lazy to search from page1 to the last page,b4 requesting 4 a particular link.abeg make we dey move 4ward rather than backward |
One of them scofield team fit die guess who? |
I no know whether Tbag chop dat fat guy o! But if na true,tbag na otokoto .don't be suprised say scofield fit die at the end of this season,why any time the hacker dey make sense 4 anything e dey talk,them go ask am to shut up,but them lie small for ep6 when them break mahome out from the court room,because for america if them take light for court,the police men go guard the suspect from escaping. |
@tope2000 u are highly welcome,u be the first babe wey go join us here.Hw are we doing here? U are welcome! |
. |
@ogboraph please dont spoil this thread with ur get rich quick scheme,its strictly 4 movie links,mind u this place is a forum 4 sharing and learning and not a market place.Its either u open up ur own thread or u tell peeps here how its been done.This is what all country has known us 4,greed,selfiness and fraud. I am not saying dat u are a fraudsta,with all due respect, i dont like wat u just did. Please take note |
samtek: |
Free call 4 life? I would rather prefer make dem pay me for my services. I go appreciate the money,wetin i go take free call do? |
@middylek uploading a movie to a particular site no dey easy. It takes time especially if server slow,so pls its beta u buy the season3 dvd. We dey paste season4 links becos e never dey market. Abeg |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 832 833 834 835 836 837 838 839 840 (of 860 pages)
