Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 831 832 833 834 835 836 837 838 839 (of 860 pages)
@alec i need ur email,i wan tell u something now ceejay80s@yahoo.com |
semid4lyfe,toluabby,wilfem,tumajay check ur email for episode 8,but pls register at magialwap because i fit no dey get chance,alec and fadajasi go dey there |
@everybody pls register at magicalwap.co.uk now,we are moving our movie links there.Fadajasi said he has a thread on it @fadajasi give us the link to the thread.We dont wamt to start another prison break thread there@alec lets move there. Since most of us browse free,it wont cost u a thing to register there. |
I or alec or fadajasi will drop the link in ur email or messenger |
@jtlyrics abeg take am easy we no wan quarrel,settle amicably,remember say every body dey talk him mind so he to has every right to talk him mind |
na jail e wan carry us go? websites don finish 4 internet? no talk dat bann again because we know wetin we dey fight for,if to say mandella give up south africa for no dey where dem dey |
this pics wey i put here too na piracy?
|
@fdigital that grammar wey u blow there hard 4 me o! I wan go buy dictionary to understand.I no go like embarrasment from seun,to me now e dey shame to bring dat pb thread back,fine. But if e allow us to create another thread for it,fine.Let him say it here,nothing concern govt and oyimbo films na only nollywood films and naija music dem talk of,except eh eh eh,make i no talk.Seun onbehalf of nairaland executives,majority wins the vote. We go open another link and we no go put any new films except the movie is four months old.Take note its betta u delete link with a reason than deleting the whole thread. |
Abeg this guy wey dem show 4 cnn last year wey crack iphone software, u know see the kind respect wey dem give am abi dem carry the guy go jail? The guy dey on money now,na him seun dey say e no want illegal softwares here,something wey every mobile sites get. |
@seun abeg bring out our prison break from dustbin b4 lawma go come carry am throway,dem go show ep8 today,abeg make everybody happy again,atleast u don do mistake and u go learn from it.( A man is great,not because he never fell, but for rising after many falls). Agidi no go solve dis problem,e go only make am worse. Hon_sule don talk,lets pretend nothing happened.Na all of us get nairaland |

Shame dey catch seun to bring back the prison break thread,e no say him wrong,everybody is against u.The guy wan confuse us with grammar(piracy),e no know say all of us go school. duduradio.com na nigerian site,where u fit download any nigerian songs 4 free so tell me why govt no close site.Seun u are guilty,i dey help u make ur site bigger, u no know,when i started dat pb download,i go type prison break for google,na nairaland link e go open,so u no know say i dey help u advertise u site? U know how the owner of youtube make money? Google and yahoo dey fight 4 youtube. Any music name wey u type insid blueapple.mobi,80% of video wey dey there na from youtube,so youtube dey pirate songs too? Seun u are wrong! How many original cd or dvd movie dey ur house?Seun i have a question 4 u and if i dey lie,i go resign 4 nairaland,u no get 150naira dvd or cd movie for ur house? Becos i know say the original ones na 1500naira or more |
Una don see where dem enter all these video shops,come arrest them for selling oyimbo films? Abi dem get special people wey suppose to dey import prison break series 4 naija? I wan know wetin make am illegal.These movies are not nollywood movies,so if i download tom and jerry for emobile.com na illegal.Even 4 cnn website wey u fit download and upload a particular news or scene na illegal? Barrister seun u don fail dis one o! |
As 4 me,i go dey watch my prison break until e finish, secondly this thing wey una dey talk na story,seun ur website go dey boring very soon,go to dotsis,prodigits,nokiasoftware.net,dedomil,and all these indian and russian sites, their govt don close their website? I don leave nairaland 4 una. So to download online movies na piracy? Films wey no be from nollywood,na charlie boy tell una that one? |
Ok o! I don hear all of una talk,i don cool down,make dem bring the thread back 4 us,i don baff with cold water |
@jtlyrics Like i said we go fight 4 our right,na him get nairaland but without all of us in this forum,nairaland is empty. All of us get nyash so we too get right to mess! Tell me what is wrong in us watching series film wey dem dey show free 4 abroad,wetin make am piracy? |

@seun with all due respect,u mess up. Do u know the meaning of piracy? U don yab ur self,some thing wey them dey show free 4 america on monday and we go watch as from tuesday,u call it piracy,any body who has seun's phone number should please let me have it,if u call it a crime that u can't allow or encourage,wetin u go call all this free browsing hack and tricks threads. that means u are promoting criminals,they should pay for browsing on their phones and not hacking servers,some mobile applications are 4 sale but u see links of hacked softwares pasted here,u encouraged that too? seun as u dey so i swear say u too dey browse free 4 ur phone,abi i lie? We are in a civilized country so we all have rights and freedom of speech,don't block this thread from replies like u did to others,make every body talk him mind. No think say na only u get nairaland,because if all of us wey register here comot only u no fit stay here.Without us wey dey post and reply nairaland wont exist,so bring back our prison break |
Even if na seun get nairaland,we are all citizens, and we suppose get freedom of speech. Why we no go vex? Dem just dey push the thread up and down for no reason,flog ur dog once,e go run back with one loud shout,flog am again,e go make face for u,flog am the third time,e no wan know if u be him oga,e go bite u. Na the thing wey just happen here be dat |
Why una dey beg dem. Make dem go hell,dem dey pay u salary? an eye 4 an eye, i must put virus inside nairaland,if u like ban me,i go sign up with ten different username. U go see wetin go happen 4 dis nairaland |
@mustay u move our very interesting thread prison break (mobile)to recycle bin. I pity seun and not u,becos very soon i go put virus 4 dis nairaland and e go pack up dont joke with me.Na here ur power stop,be prepared, an eye 4 an eye,see wetin u dey talk,u have not been around since,na who come dey push my thread around? B4 prison break dvd go dey market,i go don watch am finish. I know where 2 get am. i pity those wey we dey paste the link 4.I no send u or seaun,i dey make thousands more than u. @all if una need the prison break,contact me,alec,fadajasi,etc wey know where 2 find it,& we will reply u by email or messenger |

Guys let just continue here in this section,mustay is a fool not to be able to differetiate between his left and right,na just common moderator e be and not local govt chairman. And i bet u say e dey download all these movies 4 our back.Wetin e think say e be? God? He could not even give a reason why he moved the thread,but the moderator for tv/movie was able to give reasons why he moved it back to phone section. I no send anybody una hear? |

the end! |
Back 2 work everybody,this thread has been baptised with another topic(name) |
I have changed the title to mobile phone movies(prison break s4) |
oga before u move my prison break thread go another place u no go through the whole post? those movie are 4 phone ,avi divx,smart movies, you just carry am throw way, most of the discussion there na about downloading with phone,4 me i no send any body, name and alec,fadajasi etc know where to get am,mustay bring that thread back here please |
@ alec i have renamed the title to mobile phone movies(prison break s4),maybe he will move it to the toilet this time |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 831 832 833 834 835 836 837 838 839 (of 860 pages)