Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 836 837 838 839 840 841 842 843 844 (of 860 pages)
@poster 6630 is a nice phone but i advise u 2 go 4 nokia 6680 or n70. Go to ladipo warehouse mushin and get one there. From mushin last bustop take a bike to ladipo 2nd warehouse and please avoid the varandas at the gate or the price will be inflated |
@poster what happen to mtel? Dont get 2 xcited about these mobile network provider, dem no fit offer anything but rubbish. |
Make una try am e suppose work,this trick work on my great grandfather's phone so e go work 4 una own. To be sincere,i don dey tire 4 this free browsing.Since 2006.Haba make una rest,give peace a chance |
wap.go-read-ur-book.com@mtnonline.com or wap.go-find-work.com@mtnonline.com |
Whats better than free browsing? MONEY,CURRENCY,OWO,KUDI,EGO,DOLLAR,POUNDS,EURO,GOLD,SILVER,DIAMOND,CRYSTAL,KRYPTON |
@poster even if u go pay me 50k for the free browsing i no go tell u. Dem collect Bakassi 4 una hand,u wan collect free browsing 4 our hand |
@poster u can only stream videos with a 3G,edge/egprs and a fast internet connection and not with mms and wap |
It will never work,because opera does not have an inbuilt player, |
@poster who cares,na u sabi! |
Mtn vid call dey work 4 my side for the past 6months,and its cheaper than rubbish globacom |
@poster jobless |
2000 naira own no work again dem wan dey use 100 naira. Very soon dem go dey request for 20 naira. |
Where una moderator dey? |
I go upload downloader for rapishare and some others 2morrow.This software na java |
Honsule u don dey jabo! EFCC dey find u o! |
Hey all,it is possible to use ur phone as a webcamera depending on the phone u are using. Symbian phone can do the trick,mine is working perfectly as a webcam,all u need is the webcam software 4 ur phone and nokia pc suit 4 ur pc |
Format it |
. |
@poster if u think say 5310xpress abi third mainland bridge good, check out my new 6120classic. |
Una no dey take eye see free browsing. Some of una go dey 93yrs with grey hair and una go still dey browse |
Bible quote: HE WHO IS WITHOUT SIN,SHOULD CAST THE FIRST STONE. dont get me wrong,i no dey in support of bad thing o! |
SYSTEM ERROR! When their systems head correct,dem go charge u #100 per kb |
. |
@poster charge ur battery full,then press the power key,when its on,put it in a bucket of water for 3mins,remove and then go to computer villa and flash it,u go see the wonders that phone go perform |
na ZAIN 3G we want |
The phone u are talking about is Nec E313. and u cant and will never usd 3G on it or any other Nec phones, the phone was only made for uk 3 network so 3G will only work if u have a 3 network sim card and u are in the uk |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 836 837 838 839 840 841 842 843 844 (of 860 pages)