Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 835 836 837 838 839 840 841 842 843 (of 860 pages)
this is another link for prison break season4 ep4: http:///2Ji9 |
@middylek i go find dat 24 season for u later.Prison break season4 Episode4 link: http://rapidshare.com/files/145694314/PB404_xtr33m_.avi |
No worry i go try,but una no want those wey they dvd make dem chop? |
Where are the people wey like HEROES its also a series film, them just show season3 episode1 in america after the strike since last year. I will post the link as soon as i get am |
Story so far, |
I here say aED-Dnloader go fit download anything from rapidshare although i never test am. I go search 4 the link of the aED-Dnloader for una |
If u no get compatible phone or player dat can play dat video,just use imtoo empeg encoder or any other converter to convert it to wmv dat can play on your computer or 3gp format dat can play on any phone |
now SOMEBODY IS TALKING, TELL DEM HOW SWEET SEASON4 DEY. or they should wait for alaba boys. episode3 even sweet pass 1 and 2 |
this one nko? atleast dem no fit steal this type
|
www.resiststorage.org is the best place for uploading and downloading files no registering and no stress or wahala. the limit there is 150mb and there are many series films there including mine,but i will try and upload prison break there,TELL ME? HOW MANY PEOPLE DON EVEN DOWNLOAD 1 OUT OF ALL THE LINKS WEY I POST HERE,NA WA O!. at least make somebody say e don download and watch atleast 1. |
just2nice u don dowload any? |
this is season3 link,but scrol down to the video section,there are lots of softwares,game,mp3,avi videos,but just scroll down to video section u will see prison break season3 episode 1 to 8. i will try and upload season4 there. http://www.resiststorage.org/list.php |
@middylek I have all season 3 on phone and on dvd, but i will send u the link for download. Season3 is about sona prison panama |
@middylek I have all season 3 on phone and on dvd, but i will send u the link for download. Season3 is about sona prison panama |
If any body don download any of the link wey i list finish,make e let me know. Una know dat tatoo wey dey scofield body? Dem remove am 4 hospital. I know say dekin dey read these post. Dekin u dey crase! |
Sharemobile.ro no fit take pass 10mb upload |
The guy no die and the film never finish,i no know wetin go happen 4 episode4,i no be the producer or director.I no be scofield,una wan die on top me,if i come be scofield nko? No be 4 lagos una dey? Come my bunk or office make i give una |
episode one again http://rapidshare.com/files/141989325/PB401_xtr33m_.avi episode2 http://rapidshare.com/files/141990758/PB402_xtr33m_.avi episode3 http://rapidshare.com/files/143830497/PB403_xtr33m_.avi
|
@oineoma i no record am. E dey on avi format and e clear. E go play in smart movie player 4 symbian phone,i don even convert am to 3gp so e go fit play on other phones too |
My guy i no fit dey gist una what if chance no dey? 20naira phone call na him hard 4 una so i go tell una where to find me. Well una no go see am 4 market untill dem show reach like 8episodes den alaba boys go put am 4 dvd and una go pay 400naira after dem finish the remaining ones dem go sell 400 again.See their trick? |
Please i am not revealing my addy openly call me 4 instructions. Make sure u have a memory card and if u have the tiny memory card come with the transflash or adapter .Mon to fri i am at work in anthony village and saturdays i am at home in surulere |
My number is 08028789799 or 07032659200 for instruction |
Episode 4 will be shown on monday in america so i will post u the link next week. But if u stay around mushin,surulere,ikeja or anthony i will give u my addy so e go even save u the stress of downloading |
Pb ep3 http://TiddlyUrl.com/z0nv2e |
Another ep2 link Pb4 ep2 http:///29CA |
Pb season4 ep2 http://snipurl/3m804 |
Prison break season4 ep1 http:///28t5 |
I go do my best but u need 2 see episode 3, tbag father of 419 wan do fraud to collect another person money and he is planning to pay scofield back in his own coin. Dem kill mahone pikin so mahone wan deal with the company. E get one new character dem add the guy na black man and e be assasin,e dey work 4 the company,na him shoot whisler and mahone pikin |
guy this work wey una give me so no fit work.because i dey work and no chance except una fit come surulere or anthony village @just2nice that site wey u say make i upload am put na free to register? |
Season4 episode 1&2 is just 80mb .Scofield team up with sara,ballack,mahome,sucre and one computer guru to bring down the company. Dem shoot wisler and e die,whisler na that guy scofield break out from panama. Season4 sweet.Panama burn down so sucre ballack and Tbag escape.Season4 na chicago them act am |
This nairaland forum 4uck up small o! i 4 upload am here but na only kb upload this forum go take. If u like an holla back b4 alaba boys begin pirate am. Mind u,its not 4sale |
My guys i don watch prison break season4 episode 1,2,3. I get am on my phone in avi format if u want am,i am willing to share.E never dey market o! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 835 836 837 838 839 840 841 842 843 (of 860 pages)