Chanchit's Posts
Nairaland Forum › Chanchit's Profile › Chanchit's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 200 201 202 203 204 205 206 207 208 (of 331 pages)
How will it profit APC if they kill him? Op use ur brain na. |
6, People weh no go bother to baf, some conductors sef no go remember brush mouth. |
Is this a script or what. |
lalasticlala:Munachi and her dog sef look alike. |
ireneony:Yea, I bought them from photoshop. In another news, go reply that guy before he open another thread on same issue. |
ireneony:No be you one hediot dey toast up and down for NL? So U dey around, you no gree reply all hin quotes, abeg go see the thread, so he would take his business offline. |
All those small small useless dogs just lay around the house doing nothing apart from eating expensive foods then eat your expensive shoes, common rat, dem no fit catch. I can only have a beautiful bird in a cage as a pet, that way we no go disturb each other. |
Ashiaraba Op! Even if a Nigerian girl use ur destiny do juju, 10kobo she no go give you. |
Well, we all see what we want to see, na wetin this man see me sef dey see. |
Eh! Na wa Ooº°˚˚°ºoo. That santa must be one serial peadophile, even inside the sacred santa costume he still dey finger small pikin! Walahi, Santa is crying in north pole. |
There is this adage, if person weh dem dey lie to no know, person weh dey lie know, but in this people's case, especially GEJ, I no sure say him sef know say he dey lie. #IGIVEUPONGEJ! |
kestolove95:You must be another Jesus on earth, willing to lay down your life for a slowpoke to take play 9jabet. |
Mbakarakaka! No mind those demon supporting GEJ, na them wan confuse you, but God pass them. |
Mugabe is around 88, and the way he's handling the affair of Zimbabwe ur mumu sef and the graciously inept GEJ combined can't come close. |
Choi! As this man no get work na soso baza baba just bash toto. SAI BUHARI! Later make una talk say Buhari don old, GEJ weh no old, ogogoro don spoil hin sp**m finish. |
Hahaha! If you see 2m votes, I go give you 2m naira. Ok, let me reduce it, if you see 200,000 votes, I go give you two million. |
Thank you, na satan sef get am. Meanwhile Sai BUhArI. |
RIP to the dead. But make we talk true, Orjinta go dey around 63yrs, cos that time weh he play for Enyinmba sef, he don kho. |
Next action na to say Buhari is not a Nigerian, he's from Niger rep'. Walahi, I no knw who useless pass btw GEJ and his campaign team. |
The man dey rep' 9ja wela Ooº°˚˚°ºoo. He even wear jersey go play the match. |
So oyinbo no know when person don get amama for head. Tie her rope, she's mad ! End of quote. |
Ooº°˚˚°ºoo boy! If you do this one for 9ja, na straight arrest o. Nigeria police no get time to waste time, na for kirikiri you go dey confess. |
You supporting GEJ alone signifies that you have an invalid brain. |
Labaran! Labaran! Labaran! You better take this money weh U wan waste buy like hundred buses, for interstate transport business, Nassarawa to Abuja, trust me it would yield beta interest. |
That her father must be a Nigerian. Why did the people that asked her to do the sacrifice forgot to come and perform the burial rites. Some people are dangerously stewpeed. Maybe Beyonce need a bullet somewhere in her chest, so they would know she's a mere mortal. Beyonce weh I no even get one of Beyonce song for my phone. |
This is to show that APC's house is in order, Yusuf would be rewarded handsomely in due time. But truth be told, all this politicians fit contest against Jesus Christ for the sit at the right hand of the Father. How Kwakwanso wan defeat Buhari before, instead of make he face senator jeje. |
Collynzo9:Which time Iheanacho begin captain super eagles! |
Smart guys, e better make una dey take style fight instead of wasting money only finish third, cos APGA don book second place. |
APC still dey use them, abeg no vex. They would be returned after the election. |
Na as this news no get source the man source sef is from an unknown server, definately not from God. |
This OP try sha, madam oya give am two empty bottles of cold star make he take hol body. GEJ till snow fall for Lagos. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 200 201 202 203 204 205 206 207 208 (of 331 pages)

....he na celebration also