Cheche2's Posts
Nairaland Forum › Cheche2's Profile › Cheche2's Posts
quest003:Now i see why you really need a psychia, But in your own case i dont think they can do anything here in Nigeria. maybe they should fly you Abroad. ![]() |
posakosa:NO BE SMALL THING. ![]() |
I am serching for, for true love, gonna keep ride-on serching till i find. nothing good comes easy this i knoww ganna keep ride-on serching till i found. good one keep it up |
ochukoccna:form dey for you and your guys. if you have more bring or place advert. EARN 65K MONTHLY. i.e. N 780,000.00 per annum. (how many masters dey recieve dat kind money for naija?) this is nothing but to promote crime in naija. WAIT MAKE I ARRANGE MY OWN MILITANTS MAKE FG NO PAY US OUR MONEY MAKE DEM SEE WAHALA. ABEG FORM DEY FOR EVERY INTERESTED PERSON. ![]() |
brooklyn99:God bless you for that observant. brooklyn99:don't ever use the word WE again. you are a typical Nigeria. Gbam. thankx and God Bless. no skin pain. ![]() @ poster. Bros take ya time oo. even with the spelling of your Igbo, a blind man can read the cakacious sound on it showing fully well that you are igbo. (even a Nigerian that is not Igbo spells it as Ibo.) and also the way you claim those goodies u have. nna men real bobos no dey do like dat. na only few naija guys dey talk like dat. i rest my case. |
everything is politics ojaree. maybe i should organise my own militants. if you are interested holla me. GBAM!!! 65k think about it. ![]() |
pc guru:true or not just give your own advice. the only solution is for them to file for a divorce. to avoid untimely death for the man especially when the woman has found out about the son outside. but men sha |
somebody go die o ![]() |
u no say if person say in the name of father for front hin go answer amin for back. becus person no know where God go from answer. ![]()
|
me nko? nobody want me? ![]()
|
Kai na wa for this kind thread oooo
|
makes my day. thankx a lot |
here comes che che ![]() ify dont worry i will take my time to reply u all. |
Ujujoan:my dear i dont agree with on that. not all men. @poster. she is only protecting her relationship. you know, you girls can be funny sometimes I wonder if you pay this much attention to your own bobo. how many times you dey even call the guy sef dat na if you dey even call am at all. ![]() |
oYaTo:GOOD QUESTION TRUE TALK ![]() |
which are mean to say ![]() ![]() ![]() |
talking about closing churches because of noise. What about those Record sellers that makes noise all the time? Fashola should be very careful of how he handles things of God. otherwise he will find himself fighting God. GBAM!!! |
i can only help u if u can bring the system to my office. send me a mail frank2u@coolgoose.co.uk then i will send u my location. |
Kunbee:u will not understand |
cool joke |
one man food is another man poison. if Oge Okoye was there |
Ben-10:no be lie |
oya! let the cat out of the bag. took apoti and seats down what happened in 1980? |
PeeJee:my hand no dey o washes is hand with water and raised the up |
Abbey_city:I think you should allow cute angel to decide on that ![]() Ben-10:Beenu! O jare is it now wrong to ask how ur g/f is doing? orrrrrrr, no fall my hand o |
Ben-10:Benji! y you dey drink panadol for another person headache? |
cute angel how far now? wetin dey happen 4 ya side? |
I wonder if you pay this much attention to your own bobo. how many times you dey even call the guy sef 

