Chetimah's Posts
Nairaland Forum › Chetimah's Profile › Chetimah's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
NL,we should keep waiting till september,til dat tym we go knw wetin det happen,pls dnt ask me d source oh,and pls nobody should abuse i beg lolz....happy waiting to all of us.... |
[quote author=xykms101]kpakam! Though i dint feature on last year thread but i went thru all the posts and i could see they have only 30 meaningful pages while this year thread has clocked 60 pages full of hatred and arguement. Please house where is cyril83, phemmywise and my pastor *gideon360 it's really been long i read their comments here.[/quote]...mybroda i wonder oooo,last year own make sense,bt dis yr own i dnt knw wat came over ppl on dis thread ooo,i beg let us continue to pray 4ourself plssssssss,it shall be wel wit us in dis new month we ar goin 2. |
[quote author=emmanuel4fire]Come if na joke stop am. Why u dey play wit ur destiny? U wan go join benin army. In short we no nid u here again because u no get direction. Naija army nid men wey knw wetin them want. Shash! Shash! Leave this thread. Here is where kings and warriors dine. We dnt nid NFA here.[/quote]......emmanuel emmanuel emmanuel aw many tyms did i call u,dnt worry wit God help we shall see @ d top,all NL God wil open his way for us all. |
[quote author=guyluv]no, it's from army signal-but don't think it's possible to conduct the test this year, probably,next year. Yet, the option still exist coz d military secretary has vied d idea.[/quote].......na dey get info now,hint us wen list go come now,cos me done stop runing now,na baba God i dey look now. |
guys na laf i dey laf now,cos i done tired for dis list,ooooooo,2moro neva die.......?i feel lik joining benin army self now,if nija no gree release list,who sabi oga @ d top may den give us,tym,if na xam may we knw, |
pls someone should tel us wats is in today news paper,NL we are waiting for d list now |
in schools term,ROTIMI realy try,bt dose ppl calling for his head,shld tel us der achivment so far,and dis is d man dat mak PH a free city for all to work at anytime,not lik odili tym,guns here and der,blasting evry wer,killins,bt der is peace now, |
i study guldance and counselling,pls house apart frm teching,which oda area can i work??tank u all,xpectin a reply |
pls house any info,on wen d list wil be out,and tank u all nairaland for d powerful prays,dis kips our faith strong,with God on oursid we shall make it.God bless us |
thank u guys,pls aw can we obtain d form,is it in d imgrations office?or we go to the bank??pls some one shld put me tru,tanks |
japan ssc |
why di pple commin out nw,dis s gudluk vs obasanjo.2015 on point.all goverment are killers. |