Chic2pimp's Posts
Nairaland Forum › Chic2pimp's Profile › Chic2pimp's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 567 568 569 570 571 572 573 574 575 (of 626 pages)
Make una yeye MANDEMS leave EBONYEYES alone ooooo. Can't u see the TAKEN sign on her forehead. |
Ebonyeyes:Wot? Disagree with wot? Na true I talk jare . Don't make withdraw my proposal to conduct your marriage ;Dooo.[quote author=~Sauron~ link=topic=317369.msg4483131#msg4483131 date=1252085999]The ones in Holloway Prison? [/quote] Some people jealous them, because of their Ikebe. At least dem fine pass camden chics.follypimpi:Yes ke. Don't touch her ooooo. Unless una dey find wahala. |
@ FOLLY. Well done jare. No mind Sharon. Him dey jealous north london babes. Dem fine pass sugar jor. @ SAURON U dey craze? Why u dey yab my fine fine north london babes like dat. Take ya time oooo. |
Ebonyeyes:woman ke . Anywayz sha no be true I talk[quote author=TOPE2000! link=topic=317369.msg4483044#msg4483044 date=1252085075]David is the only one for me so i dnt want any nler guy to woo me again [/quote]hehehe . Na so we see am ooo. Dafidy o ya come and take ur iyawo. E lo se egbadun jare. |
Ebonyeyes:no be your oko be folly ni. Abi u wan deny am. davidylan:Omo I no fit ooo. I need five or more ready to marry. As of now nah only u and folly ready. Ebonyeyes:loff is ni here. Hm. . . . . I like dat tkb417:Dem no born the bride well. She go dey dia by force oooo |
eldee:See dis ole ooo. How many iyawos u wan have. No touch that girl ooo. Nah folly property be dat. |
tkb417:U are broke ke. So that car wey dey ur profile na borrow pose abi. |
follypimpi: . I don spray u. Don worry even if I wan try am Ebonyeyes no go gree. She no like nazis.davidylan:Case closed ke. Is it because u don get your wifey abi. As an ordained minister, I no dey do marriage in small bits ooo. Make everyone get their iyawos b4 I start the service. ![]() |
[quote author=~Sauron~ link=topic=317369.msg4482790#msg4482790 date=1252082806]Ujujoan? I don't wanna break her heart.[/quote] Ujujoan:Make una no dey deceive yaselfs jor.Youse two are a perfect match tkb417:lai lai only SAURON will do. tubabie:U must gree ooo. If not nah arranged marriage for u . |
follypimpi:Make u no faint ooo. Wake up now kai kai b4 I pass ebonyeyes to the Nazi ![]() |
[quote author=~Sauron~ link=topic=317369.msg4482755#msg4482755 date=1252082462]David = Tope Follypimpi = Ebonyeyes tkb417 = Tubabie Ujujoan = Sauron Eldee = Smurf[/quote]Thats the real and correct list. All una need now is a pastor. I am ready to serve that role. |
eldee:Nah tuba u dey sell cheap like dat. U no well oooo. |
davidylan: . Double pleasure laced with milk and honey.[quote author=TOPE2000! link=topic=317369.msg4482616#msg4482616 date=1252081505]u must suck by force ![]() [/quote] |
[quote author=~Sauron~ link=topic=317369.msg4482656#msg4482656 date=1252081820]Where is Stillwarra? Now that's one woman i wouldn't mind wooing. I just remembered her 40DD[/quote]She don follow u retire ooo . She say until u come out of retirement,she no go come out. |
davidylan:Dafidy I see am well well [quote author=TOPE2000! link=topic=317369.msg4482654#msg4482654 date=1252081799]Who dash eldee smurfy?In his dreamz [/quote]no tell am to him face ooo. Him go chop u alive. |
[quote author=TOPE2000! link=topic=317369.msg4482582#msg4482582 date=1252081237]thats berra [/quote]U wan make ELDEE kill u abi. Make u no group SMURF with anyone apart from ELDEE ooo. The bobo wey wan kill because him think say I yab the girl. |
davidylan: Na so we see am for NL chics ooo.tubabie:which one are u on the list ehn tubasexy ![]() |
Chei laff wan kill me die for dis thread today ooooo . So far I can see we have 4 groups. The wooers,the wooed,the retired and the pretentious. Make una carry go. |
eldee: Abeg oooo make u leave Hussein out of dis. Berra continue wooing the nairaland chics. |
DON'T HATE,RATHER APPRECIATE. Thats the name of the game. ![]() |
sara j:Whats with the hate y'all seem to have for charlie boy? mohawkchic:True dat. There ain't much money to be won placing a bet on her however she is the safest bet and I love to play things safe . Siavash and a few others do have better odds but I am not prepared to throw my hard earned cash down the drain if ya get me. I'll rather place a pile load of cash on the favourite(thats the only way of winning a bundle of money). |
mohawkchic:Thats a harsher and less diplomatic way of rephrasing my posts. ![]() |
mohawkchic: . That makes u 32 goin on 40. ![]() |
doyin13:I say make u help quench flame,instead u dey add petrol to am. Oga sir E le gan ooo. ![]() |
ThiefOfHearts:@ TOF make you help us talk to your girlies nah. Abi wetin be dis ? ![]() |
Krayola2:see dis bush village boy . Is that a romantic moment? . Poster dey talk about stars u dey talk about prick. Where is the correlation ehn? *SMH* |
@ DOYIN 13 I agree with u oooo. This is getting serious. LADIES,LADIES,LADIES take a chill pill pls. You peeps are LADIES not LADETTES u know. |
[quote author=tpia. link=topic=316513.msg4478848#msg4478848 date=1252031163]well, if you want to look at it that way. The statistics may have changed, and whites may have become the majority buyers and listeners of rap/hiphop. However, it doesnt mean whites as a whole are into hiphop. There are plenty who arent.[/quote]Exactly my dear . White people as a whole are not all into Hip Hop however they make up the majority of buyers of this particular form of music. |
Krayola2:Madrid and Barca have one time or another being interested in every player under the sun. |
chiogo:Definitely check it out. I know it would not be a pretty sight but heck,I'll still watch it by hook or crook. . |
davidif:Omo chop knuckle jare . Absolutely spot on. I've been to jigga's concert recently and the majority of peeps there were white.[quote author=tpia. link=topic=316513.msg4478816#msg4478816 date=1252029819]However, that doesnt mean most whites like hiphop- just a certain demographic.[/quote]On the contrary,no one ever suggested the majority of white peeps like hip hop. Posters said hip hop was bought by a predominatly white audience. |
@ Krayfish. Is this true sha. Abeg U no watch channel I fit watch am. I wan see am for my two korokoro eyes. Seeing is believing ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 567 568 569 570 571 572 573 574 575 (of 626 pages)
, Im not disagreeing with you on your second comment
;Dooo.[quote author=~Sauron~ link=topic=317369.msg4483131#msg4483131 date=1252085999]The ones in Holloway Prison?
