Chic2pimp's Posts
Nairaland Forum › Chic2pimp's Profile › Chic2pimp's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 569 570 571 572 573 574 575 576 577 (of 626 pages)
Kobojunkie:Definitely not hausa . Its either IGBO or YORUBA. I am leaning towards Igbo though. Jarus:Make I join u jare. Leave space 4 me, make I siddon with u. Jarus:Why u wan comot. Siddon jare and look. |
Kobojunkie:Probably not one of the three major tribes, right? |
Kobojunkie:And if I may ask.what tribe do you belong to?[quote author=~Sauron~ link=topic=318761.msg4477083#msg4477083 date=1251998608]And Britney Spears is a virgin!!![/quote] ![]() |
novaman:U should be ashamed of ya self . Gaynners and Investment should not be used in the same sentence. What y'all do is poach young kids a la paedophiles. |
bawomolo:I tire for NL peeps ooo. The bobo dey him mansion and dem dey yarn opatas for hia. nuzo:I wonder oooo. ![]() |
TheSeeker:see dis doofus ooo. No be u and him dey yarn about una homosexual behaviour. .TheSeeker:See how u dey try change the topic. No be u and him dey do am b4. |
Abeg jare make una argue with ya self and stop tis stupid tribalism I dey see for NL. Shey it no dey tire una. ![]() |
Tribalism has started again oooo. U lot should take a chill pill man . |
Hehehehehe I dey gbadun dis topic sha. Keep going my peeps. |
Chelsea will still change for honours this season. Lets be honest the pensioners do not need any new players dis season. They are also likely to appeal it and probably get it reduced.ne |
[quote author=by.dot link=topic=290530.msg4472675#msg4472675 date=1251960557]Better peepz for here, no be all ya class mates for yaba left[/quote] ![]() |
FBS:I wonder ooooo. She categorically states nothing happened. |
@ poster of course yes ke. Shey u believe fat,gulder drinking pot belly yakubu is actually 26-27years old. Is Aghawonder really as young as he claims. ![]() |
OgidiBoy: Really? Oya is his high time U and Seeker open up to fellow Nairalanders on wats goin on with youse two. |
[quote author=oyinda. link=topic=311826.msg4472560#msg4472560 date=1251958907]i'm thinking. . .haha these ppl are too bored sef. n they say have classes. wonders shall never end[/quote]classes ke lai lai. Dem dey lie to u jare. The peeps wey get class don comot for NL. Wot we have hia is a buncha jobless peeps. |
OgidiBoy: Make u no show me abeg ooo. I no be homo. Plenty chics dey NL wey ready to see am. |
C2H5OH: C2H5OH make u no take laughter kill me for NL ooo. I get pikin I beg. |
TheSeeker: . Na so we see am. Some peeps dey carry koboko for down dia. |
I think Y'all need to read the code of conduct of NL again. There are limits regarding personal attacks. |
C2H5OH: LWKMD NL peeps sha.OgidiBoy:yes ooooo. Na so we see am. sjeezy8:Kai dat wan harsh ooo ![]() |
aisha2:Nah so we see am for naija ooo. Sorry to say there are still plenty of his like waiting in the wings ready to assume office. grafikdon:Chei u don yab dis guy finish. U even put extra. I bet him mama no go recognize am again . ![]() |
jalether:U don come ooo. Abi wetin be dis naa. At least u dey give ur honest opinion unlike some posters. |
C2H5OH:shey u dey follow the useless poster yarn opata. The guy na wasteman. |
NA REAL WA MY BRUDA. ![]() |
[quote author=~Borat~ link=topic=316919.msg4471977#msg4471977 date=1251940892]Y'all should cut me some slack you stupid freaks! Was i speaking through my nose? What i wrote is what i meant, live with it! [/quote]U dey craze for head . Nah who u dey call freaks. Thunder fire ya mouth. May Amadioha and Sango combined send firedown to burn down ur yansh . *Shior* Nonsense and Ingredient. |
Baba GOD e ma se ooo. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 569 570 571 572 573 574 575 576 577 (of 626 pages)
(jking)
[/color]
