Chimerase2's Posts
Nairaland Forum › Chimerase2's Profile › Chimerase2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 280 281 282 283 284 285 286 287 288 (of 348 pages)
somcherry: Lol. Akpudnt be too igbotic na kai So if ma guy wan take u out nw na loiloi u go chop ![]() Wait so u eat loiloi? |
Mr amu abi cork believe u me u mumu gon chai if say no be small tin I for call u mumu again ![]() |
fredoooooo: Mumuna2 he asked me to see the jersey , your mind too dirtychoi see dem ![]() |
ginajet: kosi much egbon..... die loku kin won luwa leni fa... but adupe lowo Olorun tiko doju tiwa..... how ur side?abi oh ![]() Mo wa kpa ![]() |
Easy 3 point ![]() |
Oscar |
Sekond half ![]() |
If I no swear for dat shola guy way resemble white grass cutter eh mak I see wetin cus amu ![]() |
ginajet: I dey for here oh..... make nobody trouble me today ohkilon shele e ku jometa ![]() |
luvola: Chelshit should be wary of Lisbon.. Up Lisbon up Portugal.. We will celebrate Diego Costa six month injury tonight. Where is that agbero girl called gina girl... Spit* on thread.. ![]() |
Is all right ![]() |
Wat I knw is gals re amu dealers not gold diggers WTF is gold ![]() Warning: to ma future quoters hope I got de spelling Watsoever de man of God post here or may try to reason don't take it personally Amu always not serious ![]() |
Too much racist ![]() |
Op I didn't see ma fellow men of God in ua list Buchi and gordons They re role model if u ask me ![]() And pls elenu I luv dat dude die |
Op I didn't see ma fellow men of God in ua list Buchi and gordons They re role model if u ask me ![]() |
tosyne2much: that's it my sister... With vaseline, I can erupt and get heavenly feeling.. I don't need to go carry any babe to Shop rite, Tantalizers, BIS renewal, shawama and so onma dear dat kind tin Some gals will be like pls I need moni to buy ma lodge If u ask hw much is ur lodge 90K we re two so give me 45K Wat!!! 45K just to maintain a cat in lodge aspect finally we bois de try oh ![]() |
Started dating at the age of 22. ![]() Due to peer pressure ![]() But amu single nw ok I hv blocked whatsoever dat will lead de man of God to sin be it BBM whatsap, FB ![]() Meeen temptation full dat side die ![]() U will be seeing diff sexy updates and DP For ua mind u go be like 'oh boi see cat oh' ![]() So amu training ma self to be a man of God If God no call me I call am As far as der was call no wahala I dn start mins3 ![]() |
Drink kunu and pop corn dis combination is like de combination of olamide ft phynofino And is called kelikeli ![]() |
Ma dear wat u hv to knw nw is men re liable to cheat weda married or unmarried There is noting dat can stop men frm cheating It is in their DNA Even if wen dey dnt want der is sometin in between der legs dat will mak dem cheat Some men try very hard to pretend some men try very hard to reason it dat all cats re cats yes kudos to some but der re still small traces of cheat in der gene So stop tracing ur husband he is a man he is bound to cheat u can't stop it by tracing him is prayer dat can stop it Wen next u talk to him encourage him tell him abt sickness associated with it Tell him if he must cheat use a condom Dnt quit ur marriage becos de next man too will cheat Even ma dad cheated on his wife even dos days we lived with our dad mistress while ma mum stayed in east u see dat is wicked cheating I always watch ma dad kill his cat frm window see amu not joking oh is true life story we all hv story to say I hv plenty of it as a young lad growing up under the tutelage of ma dad mistress with ma sista ![]() So ma dear dnt leave it before it gets worse go back to ur home before ur husband relocates u |
Wakama I knw but sharwama I no not ![]() |
I will add ma own leta Amu busy and btw ba3 low for radio use ![]() |
Op u re very senseless, inciting infact I would hv said u re silly but is becos of de respect I hv for seun I decided not to ![]() |
Easy 3 point ![]() |
Sure 3 point in de bag ![]() |
Bia op de best advice I hv to do nw is Smash ur fone to piece and watch wat will happen next ![]() |
iceberylin: ŚĔĔ ŴĤŶ MŤŃ ŚĤŐÚĹĎ ŚŤŐP ĞĨVĨŃĞ ŦŔĔĔ 10mb...ma broda not only dat even thoe MTN stop amu dey will still buy 5MB ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 280 281 282 283 284 285 286 287 288 (of 348 pages)





