Chinda3's Posts
Nairaland Forum › Chinda3's Profile › Chinda3's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
i'd probably throw the flower in the trash can the min the guy leavesoh u go wait till d guy waka comot before u throway am?ah u be good girl no ni,me for d guy front for him korokoro eyes na him i go throway am,him go tell me if i be all dis foolish oyibo's wey if u give them flower e go be like say u dash them big money,wetin africans wan carry flower wey go die under 10 mins do?God bless dat person wey go give me flower i go use d flower beat am |
Na person wey get complex dey allow another person physique dey give am wahala!infact u have answered for me, ![]() |
the devil u know is better than the angel u dont know |
SO IT HAS COME TO D POINT OF DENYING YOUR ORIGINAL IDENTITYlol ![]() |
ok,heres my yahoo id chindalujohn add me on d yahoo messenger |
hmmmmmmm!! another matchmaking. . a total of 2 today. finally, Nairaland is progressinlol,i beg see me oooooooo ![]() |
ok,maybe we meet on messenger,send ur i.d |
hmm, match making in the process,, fate has a way of doing things u know ![]() |
That will be a pleasure to learn english the pleasure is all mine ![]() |
for which church, pastor chinda3?my dear na for assemblies of nairaland ministry ![]() |
what that mean?? (sorry i'm french, and my english is pretty, badd girl does not like u,she wants money ego, as for d english dont worry, if u permit me,i'll teach u ![]() |
don't give nairalanders something to muse about o! lol,no worry nairalanders no go gossip wt am,but dis una quarell resemble husband and wife quarell ooooooo,anyway nairalanders make una no put mouth for their matter ooo,[b]cos wat God has joined together let no ma i mean not even nairaland members put asunder[/b] ![]() |
i tink i should borrow slys words [b]i smell chemistry between sam and arianne[/b ![]() |
lolNairaland HAS LOST YOU TO WEEDS, WE WILL NOT MISS YOU ANYWAY ![]() |
--------------------------------------------------------------------------------for once in ur life u have given a very good ansa ![]() |
keep smelling until your nose roastlol ![]() |
Its still the same, maybe your admission is taking ''forever''i think sly is right,u r not getting younger,im not up to ur age now but believe me before i get to 24 i will be married,u r lucky to see a guy dat wants to marry u,for 6 years u av been working ur admission as a single lady it did not work,by d way who told u education has an age limit,if he is ready to marry u and train u in skool,u had better agree if not there are thousands of girls out there looking for a guy dat will even take them as d 5th wife,and if u loose dis guy,are u sure u will find someone like him?at 24 my dear,my bestfriend already has a kid and planning for another one and at d same time going to skool,it all depends on if d guy wants to train u in skool,if he wants to my dear,better marry him HUSBAND SCARCE OOOOO |
@poster if i were u,i will stick to dis present one who was there for u wen deji was not,if deji is blaming all his wrong doings on his work,should dat same work be blamed for his words wen he said ur not kissing anybody after him is boring?should dat same work be blamed on his refusal on rendering u help wen u needed it and was avoiding u dat time,and only started calling after u said u dont need his money ?my dear wake up, we are in d 21thcentury,if u leave ur present lover,i wont be surprised wen ur heart will not only bleed but break into two |
What u mean? The dog almost got me into troublewhich kain trouble d dog wan put u inside?d dog toast ur babe,ao abi u catch am on ur bed wt ur babe |
@poster WOMEN WANT EGO,MONEY,WADADA,BENJAMINS AND SEX |
You need to see the dog. . . . .the thing was gerrin out of hand that i could hardly control THE THING. . . . . so wildeeeyaaaaaa,maybe d dog chop witch, and e wan initiate u and u no gree na him make d thing get outta hand |
I shot the last dog i had. . . . the beast was gerrin out of hand. . .ah ah sly u dey vex oooo,how u go take gun shoot ur dog,u for use IRAQ ATOMIC BOMB ![]() |
hello rooms |



