Chinesedoll's Posts
Nairaland Forum › Chinesedoll's Profile › Chinesedoll's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 70 pages)
BEST CONTRIBUTOR ON THE SPORTS SECTION BEST CONTRIBUTOR ON THE POLITICS SECTION WHO HAS D HIGHEST NIMBER OF POSTS TROUBLEMAKERS ON NAIRALAND |
ARE U GUYS FORGETTING FEMALE DESPERADOES ![]() |
@JENNY WASSUP AW OGA MY VOTE 4 D MOST EROTIC NairaLander GOES TO HOLYEYE ALIAS TACITURN HIS THREAD WAS D FIRST THREAD I WLD READ 4RM PAGE 1 2 D END U GUYS SHLD CHECK IT OUT https://www.nairaland.com/nigeria/topic-95987.0.html d guy is 2 much den for d odas i alreaddy have a list i have compiled but no be me una go take do scapegoat make una post una own first |
my dear poster u better grab dis oppourtunity dem no dey sell man 4 market o if u tink u like him why not wat re u waitin 4 i blve u can change him u don dey enta 30s O!!! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 70 pages)