Chinesedoll's Posts
Nairaland Forum › Chinesedoll's Profile › Chinesedoll's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 70 pages)
@IB I DEY O WAT ABT U? @TOPIC NUDE |
next |
omo mommy |
sos ;d |
![]() |
@poster na wa 4 u o ![]() |
mamalet ![]() |
[ quote][negro e be like say u short well well abi u be 2'2 /quote][quote][/quote]lmao jennyruky u no well 2,2 ke ![]() |
![]() |
![]() no small pickin for this world again o 17yrs 2 old sef d oda day my 13yr old cousin was telling me that she has a crush on a guy in her class when i was 13 i no even sabi d meanin of crush one tin about this kids of nowadays d moment dey start to grow tins on their chest dey feel dey have arrived k take 4 example this babe akon was accused of assaulting she is just 14 i hear but check out her dressin at that age sef i still dey wear 3 step gown wey get belt 4 back i ble if u have siblin that tinks he or she is old enough 2 go into a relationship the best tin is 2 advice and counsel d person because violence wont help anytin
|
![]() WHY U DEY FLATTER URSELF ![]() |
studio43:WHAT DA FUUUK |
![]() |
@topic if i am really intrested in d guy why not but 4 d purpose of chop and clean mouth [size=18pt]HELL NO[/size] |
d tin get as e be ![]() |
lol ![]() darkey ![]() |
rude boi ![]() |
with all ur comments am not even gonna boda 2 read it at all |
<html><a href="http://plugin.smileycentral.com/http%253A%252F%252Fwww.smileycentral.com%252F%253Fpartner%253DZSzeb008%255FZNxpt024YYGB%2526i%253D8%252F8%255F4%255F145%2526feat%253Dprof/page.html" target="_blank"><img src="http://smileys.smileycentral.com/cat/8/8_4_145.gif" alt="SmileyCentral.com" border="0"><img border="0" src="http://plugin.smileycentral.com/http%253A%252F%252Fimgfarm%252Ecom%252Fimages%252Fnocache%252Ftr%252Ffw%252Fsmiley%252Fsocial%252Egif%253Fi%253D8%252F8_4_145/image.gif"></a></html> |
gud nite guys |
@jenny he sound like fine boi sha but u no hear wen he talk say dem don see vision 4 am moreover dem don see vision 4 me sef so i get husband already ![]() |
jennykadry:@jenny i know say u dey find aw u won take cos trouble here e no go work. ur plans have failed ![]() |
4Her:una mind 2 dey go far na wa o |
abeg make una hold the kissing part. ![]() @jenny i no go fit put dat 1 its 2 embarassing ppl fit save am |
@4him d way u dey talk u dey talk like person wey go fine since i dey NL i neva see any fine guy only one sha |
well am sure d reason why d father just let her go like dat is becos he has 8 girls as in 8 solid upcoming babes if u see d second born dat one na die, her beauty ehn ![]() just dat my fear is dey take dis jehovah witness thingy 2 seriously na d mama cos all dis tins o cos d fada dosent even like it |
4 Him:yea u might have a point there u know but at 19 i tink she deserves better becos dis babe is a very decent homely babe nice attitude can cook very well responsible in short solid housewife material she was plannin 2 further her education wen d Lord intervened ![]() |
without much makeup |
4 Him:yea nth special but beside d guy she is more dan a jewel hnd graduate at 19 4 me i wldnt say dats 2 bad |
sheniqua:d babe get hnd in computer science from Auchi poly |
jennykadry:yea she did although it took some time becos dey were both shy if u see d guy yorubaish mouth sef even d papa commot face wen dem dey kiss i 4 post d pics but dat 1 2 bad |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 70 pages)



