Chinesedoll's Posts
Nairaland Forum › Chinesedoll's Profile › Chinesedoll's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 70 pages)
oyinye u re 2 young 2 be brainwashed by a pastor u beta retract ur steps |
4 Him:DAT IS NOT EVEN D ISSUE WEN WE HEARD DAT HE WAS A BRICKLAYER WE RESIGNED OURSELVES 2 FATE HOPIN SAY D GUY NA ONE TWITCHED UP GUY WEY GO SCH AT LEAST WEN I SAW HIM MY GOD WAS I SHOCKED DATS AN UNDERSTATEMENT HE IS ALL DIS KONK YORUBAISH LOOKING GUY WITH THICK IBADAN ACCENT PEOPLE DAT WERE REALLY ANGRY WERE D ONES DAT CAME IN ALL D WAY FROM LAGOS MY AUNTY DID NOT EVEN BODA 2 WAIT 4D WHITE WEDDING UNA NO EVEN ASK ME ABT U MAY KISS D BRIDE PATH ![]() |
it is well guys dis is a challenge 2 u o ![]() |
come to tink of it dis girl neva grow finish o |
ABEG TAKE A LOOK AT DIS PICS AGAIN PATHETIC EVEN WEN D PAPA SEE DIS PICS AGAIN D MAN SAY GOD FORBID BUT WAT CAN HE DO SHE SAYS DAT IS D LOVE OF HER LIFE |
I TINK SHE IS HAPPY SHA BUT WETIN SHE GO DO SHE HAS 2 MAKE D BEST OOUT OF HER SITUATION |
PATHETIC SEE AS D GUY DEY ADMIRE IM JEWEL |
YEA 4 NOW DEY RE HAPPY BUT I DONT INK ITS GONNA LAST COS TRUE TRUE A LOT OF PPL DAT CAME 4 D WEDDIN TINK JUJU IS AT WORK |
michelin89:MID 30S NO COMPANY (WE WISH) DAT 1 STILL BAFFLES ME I DONT KNOW WE WLD HAVE BUT DONT KNOW WHERE HE STAYS I TINK SO FAR SO GUD SHE EVEN CALLS HIM BABY |
@UCHE YEA I TINK D MARRIAGE IS GOIN FINE WENT THERE 2 VISIT DEM ONCE B4 I CAME OVER 2 D UK NA BABY D GIRL DEY CALL AM SEF |
@shenique we wish he had a construction company we wldnt have been complaining now if 2 say na even one kain twitched up educated guy or evn exposed at least our complaints wld be less dis one na d young shall grow bricklayer he isin his mid 30s but my broda talk say d way e dey see d guy d guy don dey pass mid 40s ![]() LET ME PAINT D PICS WELL UNA SABI ALL DIS KONK YORUAISH GUYS WEY GET IBADAN ACCENT IF DEY SEE HE NA SHE DEM GO CALL AM INFACT NA HESHE WE DEY CALL AM 4 HOUSE |
where bricklayer find money do traditional wedding and oyibo wedding sef?it got 2 a stage when dey were askin 4 little little amt of moni d guy come dey cry, i know it sounds untrue but its d truth ask aw much them dey ask for 500,200,highest 1000 |
@sly nutin like that shes just 19 4 cryin out loud |
what a wasted jewel ![]() |
my cussy here in d uk almost broke my lappy wen he saw all dis pics he was so angry and shocked i i post d remaining pics una go fit go find d girl house commot am from there ![]() |
i just tire 4 d tin and d girl go sch o |
my dear i don dey tink d tin since and d girl marry as virgin sef dis pics is not even her best if u see d babe 4 real lif u na go bow correct figure 8 if u see her skin d girl just set die |
my dear i don dey tink d tin since and d girl marry as virgin sef dis pics is not even her best if u see d babe 4 real lif u na go bow correct figure 8 if u see her skin d girl just set die |
sheniqua:why is everybody makin dat particular comment |
if 2 say d guy go sch its a different tin we go talk say e go better but dis one if im see HE na SHE he go call am moni e no get infact i dey vex as i dey remember d whole tin wey happen |
jehovah witness |
@shinique thanx nobody is pestering me o ![]() @Esss bro i feel ur pain no be only u d tin dey vex anytime i see my cussys pics i ponder over aw we wasted such a pretty jewel |
yea was abt 2 ask d same question ![]() |
u no well make long suffering waka very far e go better no be my style o |
My God is not a partial God God no go wish dat kain suffer 4 im pickin now ![]() |
yea shes ver young 19yrs very responsible decent babe na im d guy just carr go u no even ask me as dem meet d guy ame from ibadan to come and build their church less dan 3months d guy carry wife go |
abeg take a look at this pics and tell me if that pastor deserves mercy its so painful because d guy is way out of her level no education no exposture no money english na problem infact i cud go on and on @jenny yes o till 2day my family never still blve d whole tin wey happen |
this pastor matchmking stuff has never been my tin because i would nva 4give d pstor that brainwashed my cousin led her into marriage at d age of 19 to a haggard looking bricklayer all our family members were against it but trust d effect of total brainwashing everytin fell ondeaf ears i till dey wait that pastor wey go come tell me say he see vision say brother Akpan is my husband i o tell d pastor make he sleep wake again |
ruky ke abi jennyruky ![]() |
@fineguy oya come and thank ur inlaw ![]() |
finguy:@jenny na wa 4 u o see person dey cry 4 ur attn u just dey bone d guy ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 70 pages)


