ChriGo's Posts
Nairaland Forum › ChriGo's Profile › ChriGo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 101 pages)
papa km: Okay mi will like to call u and miss bon... personnal....Oya call na .... |
Fhemmmy: Na only Chairman Gboyega promise and made it happen oh . . . All the rest, na mouth....Na wa ooo....Human Nature....oga Gboyega do well ..... |
Fhemmmy: My brother, most people here are just mouth oh and i have come to realize one thing, Nigerians will promise heaven and earth while they looking for something/Information but once they have it, they are GONE, imagine how many people have secured their visa via this thread and how man have been back to give back to the other people . . . Very few......Wow!! So all the "oga Fhemmmy i go bring gala wey most peeps dey talk for here na Lie"....Na wa oo...Anyway na dem be dat....Dis na ChriGo so ur Gala na sure banka ..... |
kjbobo: @ Chrigo....when are you leaving?......Na december oo...Do u need help bringing sumtin important in ?....You knw i would love to help my oga .... |
BlessedNkem: @ChriGo do u mean I shud jst go to d embassy after 10days without gettin any response frm dem n pls wst do u mean d same Day(satueday)....i didnt mean that oo...Just saying Asaju process medics faster than consultant practice...But make sure you do an undercover job by calling or mailing asaju to confirm if ur medics has gotten to the embassy..... |
Fhemmmy: Chairman, na when i go get am now, all my saliva don dry from salivating oh....Oga mi i go PM you ooo....Was thinking sept guys go don jam pack you with too much galas already....Anyway na december the gala go show oo... pls bear with Me oo .... |
papa km: Oga mi u for call nw u be big boy...no flashing....Yea i only get to call Miss bon alone biko ..... |
[quote author=Dr_Jay02]Check your inbox for my number[/quote]...Flashed nw... ... |
Fhemmmy: Kai . . Been a while and most names here now are new to me, Na wa oh - People really love Canada oh. . . ChriGo, where is my Gala oh?....Oga mi sir...Gala Loading!!...Will definitely get it....I don talk am frm the beginning already .... |
[quote author=Dr_Jay02]ChriGO please pm your number to me I Need to call you it's urgent[/quote]....Here's my emergency Line chrigolex@gmail.com ...Drop ur number dia...Will flash you .... |
kclexa: I did not use any agent just like many NL people here and I got my TRV. This money for agent is enough to buy flight ticket and pay for 3 months accommodation.....Lolzzz....When it cums to sharing money meant for agents biko count me in....Its in ma blood....Naija has taught me to be a gud sharer so if he PMs biko do nt 4get ur Nairaland Padi .... |
kclexa: I guess many people on NL just follow the old medical route of Asaju and CP. Q-life clinic stated Canada medics in september this year but they have been handling USA medics for a while now.....Oh!! I believe with the limited Canada customers they get ...dia medics should take 3days...lol..... |
jaymdee: #TeamStorm.....CONGRATULATIONS!!!.... |
Ambeyh: which one be Q life clinic self...Check dis link bro... www.cic.gc.ca/dmp-md/medicalinfo.aspx?CountryID=1977&CountryName=Nigeria Dats the List of Medics center...Greatheights used them.... |
Ambeyh: omo if asaju tell u say na 22nd no wait go do am for consultant practise oooo...Oops na true sha...Buh mehn!! Dis asaju too don they produce horror film ooo....Why guys no dey use Q-life clinic biko?....Shey dem bad ni?.... |
didishili: @BlessedNkem thanks for the reply....I was given same instruction too....Just go do ur medics bro.....since asaju clinic takes at least 10days....Dont wait for embassy to call u to go pay....Go storm and collect ur visa after dat 10days....I have noticed those they called all of a sudden to go pay tuition were all called same day(saturday)...I tink dis has to do with a different and strict VO handling dia case....so if u are lucky enuff a new VO doesnt handle ur file den praise God.... |
drlekan: Hello Nairalanders!!!!....Start by visiting USA thread...Take am www.nairaland.com/1482362/general-u.s.a-student-visa-enquiries-part5/62 |
. cnwamo: So what about my valid visa? Does it become invalid?....Ur valid visa go still dy dia gidigba ....na the old passport go dey invalid....since u will be moving with both passports u got no problem....Once u're ready to renew ur visa in future it would be stamped on the new passport.... |
tonyrero: Use Nipost and ur package is delivered afta 3months...........You go fear choice....Bad guy .... |
cnwamo: Please I'm sorry for posting this here but I need an urgent answer, oga justwise and anybody who knows please answer my question.....Yes you can renew since its below 6months to expiry..... |
marksum: Mehn am just coming 4rm the embassy,I was called on fone by a woman she told me they are still processing July 28...I just pray all we medical hopefuls get our call b4 the week runs out....1st na July 12....Now na july 28....God dey.... |
monique2002: ........that's nice.....biko folo ur heart....u made a good decision by choosing Canada..... don't worry my miss bon won't confess u ...... |
dealexad: I have really lost touch here, whats going on guys? everybody don get try? WHere's Chirigo?...My man i dey here ooo....How far na ..... |
Ambeyh: so u.didnt book appointment and i dey stay for ikd b4 i get to mile12 sef na wahala cos of holdup bt i go try my best on friday....Haba!! ambeyh ya way sef dey viruseous ....even if u book appointment with asaju, shey no be dat same ikd u go route dia?....sha get dia early...na u knw the hold up wey u dey battle with....No worry, hold up no dey canny...lol... |
Ambeyh: omo i don try call.dem there line dey busy or na you dey calk dem....Bro u do not need to book appointment with consultant practce...just make sure u get dia before 8am...you go do am..... |
Ambeyh: omo i.just called asaju medical clinic not long ago and the lady that answered the call said the earliest appointment is on the 22nd of this month me no fit wait oo i go call consultant practice to ask.......na exactly same dem do me oooo.......I had to go do it at consultant practice despite the horror film wey I dey watch about dem here on this forum ![]() ......mine took 13days......so try ya luck too....lol... |
Ambeyh: na lie na me dey make her happy........see ya big head ....... |
zigi88: Hello good peope of nairaland, I have been a silent follower on this thread for a while now. I must say the experience is priceless......I so much rejoice with u oooo... congratulations. ...God is indeed great...... ...... |
Ambeyh: hey hey wats making u happy shey na Chrigo...What else...Me ofcourse ... |
miss bon: May God extend this happiness I feel right now to all of you on this thread.....Big Amen my Miss Bon....I know why u are happy *Winks*..... .... |
funnyem: I really appreciate all the info I got from here, God bless u all!...CONGRATS ... |
pirezo96: Will be storming the embassy on thurday...make I go inquire abt my application cos I nor undastand this one wey VO dey just August applicant dey enta September...LOL...was there today sha but I got there late...pm me on pirezi96@yahoo.com.....Ok Nice ... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 101 pages)
....
blessed!