Christane's Posts
Nairaland Forum › Christane's Profile › Christane's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 42 pages)
hm body go b lyk camouflage becus of d beating |
only God knws d truth of dz mata ..i advise nobody to judge cus u were nt in their house wen d quarreling dat lead to d beating took place ..God help us al. |
even if fayose didnt actually become d president of dz nation been a govenor alone av already made him a great man ..nd a role model to d younger one ... |
this woman might be 100 percent certain of what she is saying bt many may tink dat she z mentally unstable to knw al dz ...she might get d fact 4rm a babalawo,a pastor,bishop,prophet or prophetess ...d fact remain dat she might be right nd she z trying to save her son ..nd d country ...i support ur movement ma ...#STOP THE OCCULTIC WEDDING |
the best punishment 4 dem shud av been to cut off their dicks ..click like if u suport my judgement |
is nt sumthng new??.. gv me anoda gist. if vulcanizer fit born pikin how hm pikin no go be graduate ..or vulcanizer no b human being? |
african american |
if hm want die make him die nw ..who hm epp? |
abeg he good as dem no invite d oba of lagos b4 hm go cum cus wahala spoil d birthday ...as hm no cum d birthday na him mata dem go take flex tru out today ...na him cus am sha hm no respect hm old age. |
no b camouflage him wear or am i seeing double?? |
no ..bt i do see jesus in action everyday ..cus z d one dat keep me 4rm my birth til nw ...jesus z good ..al d tym ..happy sunday pals ..God is the greatest. |
. |
Me na cane chair i prefer o ... |
Dat her last pix z hot. |
If i hear say dz girl neva kill man 4 bed wit all dz styles on display ..dz z a warning shot to al her male admirers dat dead z sure 4 u ...nd na bed he sure pax |
Abeg park well jor ...abi u wan talk say u b virgin ...or u tink say u beta pax davido baby mama? |
Dis david boy wan die young ...hm wan follow hm papa mate fight ...ice go kill am 4 free ...by d way davido na aje butter him sabi throw blow?? |
Pls give me 100 likes 2day z my birthday april 23rd ...God bless me and all of u dat wil partake in d likes ... |
what a inspirational story .i jst pray God grant me success in what is on ground 4 me so dat i wil gv praise to z name ..congrat bro ..kip pushing |
he is my best friend |
this is unique ...i am lukn forward to seeing a pre wedding pic done in adam and eve nature in d garden of iden #naked |
mayb u dnt av a tv set at home dat y u made dz statement ...becus everyone knows d progress dy av made to hold bH to a stand stil ...the nigerian army stil remain d best force in nigeria n africa . |
so u tink mopol can stand d nigerian army in a fight u beta av a rethink??or are u downgrading d army?? |
Died becus of mango |
he shud kill z own love ones ..so he can show is crying skill |
MADNESS |
she is so flat like an exercise book |
so bad history have already painted him a bad picture ..dat he was poised by prostitutes with an apple ..may history remember us 4 good ..amen |
Mayb is his first tym ...dat y he went to rant atleast he made history in his life ..e easy |
Involve a soldier in the mata he will willingly bring give your ur money |
Go cause wahala 4 ur landlord house him go vomit ur money by fire by force |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 42 pages)