Ciaos's Posts
Nairaland Forum › Ciaos's Profile › Ciaos's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 23 pages)
Eating anyhow and whatever you like because you can afford it results to obesity. |
I been dey look this boy with one eye.. I wonder if he wan do magic no get baby mama like others.. Am not surprised at all ,na thier way.. Big ups to Dbanj, Banky W, and Don jazzy,,we never hear baby mamarism from dem.... |
Man way no send Linda,and her son,una still dey carry Linda matter rub him body. No be everybody like fame like Ned way dey always open teeth for social media..Happy birthday to you gentle billonaira way no like noise and showoff. |
Must we keep evil for a long time before exposing it for grace to abound? |
Timi son resemble the pastor |
Timi, wetin you wan gain for this thing? WETIN ? Na something make you and your wife wan talk this thing now,na something cause am.... Wetin una wan gain ? Hmmmmmmmm!!!!!!! |
Fear the only human that saw the devil face to face_ WOMAN!!!! |
This girl get problem ooooo... Wetin she dey feel like with this her body self... Yeye dey smell. |
This boy must dey smoke anytime you see am.. na wa ooooooo,,,no be all something person dey copy for person role model.....smoking no be am at all. |
Yeye 17years old girl,kept quiet all these while and decided to spill the bean,because her husband with an interior motive is in support...They were both choristers in that church,were dating and had kids out of wedlock before they finally married... There is more to this story. Is either Timi dey vex say pastor know say him dey chop the girl, come dey chop am too,or pastor vex pursue them for church when he know say timi dey share food with am. Me,I no believe rape anything. |
Wetin people dey do ehhh, if everyone come out talk am, nextwork go block... Matter dey ooooo!!!! Hmmmmmmm!!!! |
Pastor Abiodun teaches the mind of Christ,and his manhood is active ![]() |
Can't one air ones opinion in this country again? Na wa oooooooo!!!. People just carry this matter for head because the man na pastor.. 17years old girl na small pikin like that? Person rape am one time,she no talk, he carry am second time go rape for bonnet of car she no talk,, she come dey talk now after so many years....... Na wa ooooooo.......17 years!!!! Regina way Marry Ned no be 17 her papa say she be.... 17 don wise and know something now....... Hmmmmmmmmm!!! |
Everyone keeps supporting this woman,why?? Was her mouth covered when she was raped? Why didn't she open up to her parents,at least her mother?.. Her quietness all these while shows the kind of family she is from, and the kind of upbringing she had.. I think she and her husband has an interior motive as to why they decided to let this out now..... |
Na him shirt nah ,he fit wear am many times.. na wa for people oooo... Hmmmmmmm,to be a celebrity no easy ooooo. |
Person way see the pastor go know say pride dey live for him body..So full of himself,and says the girl should be happy a pastor raped her. Yeye dey smell. |
Timi must be a very understading husband. Which man go let him wife come out talk this one? Busola,has got a strong backup in Timi... I wish them well....When rubbish knows it will be revealed, rubbish will stop. Numerous people are going through things they see as shame to talk about. Thumps up Busola. |
Am happy people now have the guts to say things like this. |
To hell with the man. Marriage is all about understanding and willingness to overlook your partner's flaws. If it works, be happy, if it doesn't work, be happy, life is once lived. |
Why she hasn't find a husband yet...yeye dey smell. |
See talk!!! People never see food chop,this one chop belleful come carry belleful wahala come social network.... Yeye dey smell. |
Uche elendu being dey prison since say she dey marriage..... See as she dey enjoy freedom..... She don come back to bad gang way she been leave. |
Johnnyessence:Na English be this one |
So this man get regina mate for house. I wonder how she will address Regina. "Stepmum" or "Regina". Regina get mind ooooo. "Don't underestimate any female" na the lesson way she teach me be that. Hmmmmmm!!! |
Educative. Thank God no be rape matter this time. |
No rings for their fingers again |
I don't like his songs,noise it is to me,,plenty noise. |
This girl well so? When the boyfriend way make am lean go marry am self make we hear word... Yeye dey smell. |
That lady in white,wetin she wear |
2baba bleep up for starting what he knows he won't stand to finish. Mind what you say and how you involve people next time...fear, fear 2baba. |
This one na real announcement... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 23 pages)
? Na something make you and your wife wan talk this thing now,na something cause am.... Wetin una wan gain 