Romance › Re: How I Met Seun Osewa by ClassCaptain(op): 4:47pm On Nov 10, 2020 |
Episode 3 Anyways i have sent u several emails which u have declined to answer... Haa . No vex , I been subscribe to pornhub and since I gave my life to Christ I had to do away with the email account to avoid checking out the ebony school daughter shows white supremacist step dad the kitty kat type of videos they send to my mail . Lol. Boo boo. " Anyway... ..Pls try and quote me with your new email..We are currently working on rewarding some Nairalanders and making some ambassadors... With a handsome pAyment worth.... Grrr grrr greer ( network failure ) " Hello ..Hello......Hello... Shey lala bin don cut d phone ? Haha... Which kind thing be this ?? Wetin i be wey dem wan reward me with ambassador ?? Omo but y dis guy no talk d amount sef..Choi.. This may be my final final chance to say Bye bye To MTN and their 10mb bonus data oo seun ?? Say bye bye to the life of buying sims, borrowing money on them and breaking them afterwards . Seun Osewa  Haa..Na lie na lie by d time wey na true go come, make person eye go con lerri like person way day take expired colorado ambassador ?? Nairaland ?? I no sabi the kind spirit wey i take jump comot from bed.To hell with Walking Dead..Am a living Alive..And i need money to survive..If na to borrow i go borrow.. Make i go find money Buy card reply lala. Na endorsement we day talk about for here o . I no go allow village people use lack of airtime block my glory . |
Romance › Re: How I Met Seun Osewa by ClassCaptain(op): 12:13am On Nov 04, 2020 |
Episode two Tring tring..The phone ring again...I sharply plug my earpiece.... Unknown number these days person gats dey careful..  As i plug am finish .i no talk anything...I no fit con talk ..con go dey comot Blood for mouth ..Tufiakwa...I never reach anywhere yet.. " Hello". I no talk.. Hello ... ..I no talk .. Pls i am speaking with Boo Osin..The Voice asked.. " Yes ....i said ..a bit relaxed....... At least na Man voice " With the Moniker.. GoatMeat on nairaland ?? The voice asked again. " Yes " " Are you alone " Omo dis Questions don dey too much oo....which kind rubbish Talk be this.. Me am never alone ,Jesus is always with me ...Na wetin him go talk make him talk naa.  " Yes ...i said getting irritated..make dis person talk quick abeg.time no day.. " Ok...This is Lalasticlala from Nairaland " Lol. thunder faya your yansh ...i said as i bursted into a prolonged laughter. My whole 32 teeth and tongue na hin i shine.. Lala go call me..Where hin get my number Lol Lala nko.Lackadasikal ni...Which kind yeye prank dis guy dey pull this early . " Yes This is Lalasticlala ....why d Laughter tho ?? Haha.Omo dis Voice no resemble anybody I know own sha...person can fit perceive poverty and hardship for voices of everyone I know .. But this voice cool and calm . for d voice.. " Ok make we even talk sey na u be Lala my number no dey my profile naw. " Haha .You are very funny.We have our way round such things . |
Romance › Re: How I Met Seun Osewa by ClassCaptain(op): 8:04pm On Nov 02, 2020 |
Trayceey: What's the relationship between your heading/title and the content? Follow the thread  |
Romance › How I Met Seun Osewa by ClassCaptain(op): 7:58pm On Nov 02, 2020 |
Hello, Hello .... Hello oo. .hello ooo..Choi.My Tecno N3 don start to day misbehave again ....I must to put earpiece before i fit see Call receive..... I no hear you ooooo "" i said to the caller.. . " Hello Hello "Abeg. Wait make i do something abeg.Na so i cut the phone. E no fit kuku pass my mumu guys.... And wetin dem be wan follow me talk ?? E no fit pass thread for nairaland wey dem want make i see or One leaked nude or tweet fight dey shele for Twitter.. Worst come to worst pata pata, Dem go talk about Some new babes for hood or how Chelsea take dey drop like dem dey find oil...before one mumu go con start with why Lucious suppose don kill Cookie for Empire.. Dem no go ever call for money or my progress.Mbanu . I sabi the kind people wey dey get my number. i Quickly Removed The Yellow Rubber Bands wey i use tie the battery,i comot the LG Battery way i dey use for am...I use teeth taste the Thing wey dey make d battery work...The thing shock me for mouth . Grrrrr .Ehn The Thing still get charge naa ... i put am back quickly.. Use the Rubber band tie am back.Sharply i rush go insyd go look for my earpiece... I couldn't find it..I check table. Check under my foam .i no see am.. Phone still dey ring , dey ring.. As if na kitchen i put d thing oo, i go kitchen..no see am.go toilet no see am..Haha.. missed calls don dey reach like 6..i searched everywhere. To no avail...And this number wey dem call me i no save am...Make he no go be all dese my guys oo...i swear i go swear for them ni.. After like 30 mins wey i don dey Search ,they Sweat Salt comot body.i sit down make i reflect where i fit put my ear piece. as i rest head small For wall..i dey feel something like sharp wey dey chook for hand.. The Earpiece had been wrapped around my neck all this while.My God !!!! By this time, the caller bin stop call..Credit to call am back...Zero...Borrowing  i dey owe My two network providers 100 each wey i never repay ...Abeg if na better news the caller get he go call back jare..No time. i sit down. They watch my walking dead season 3 dey go for my system.. |
Science/Technology › Re: Nairalander organizes Coding Program For Kids by ClassCaptain(m): 6:28pm On Sep 20, 2020 |
this is a very commendable effort by The Nairalander for kwara people .
Lalasticlala please can you post to front page so kids in kwara can have access to the information |
Science/Technology › Re: Nairalander organizes Coding Program For Kids by ClassCaptain(m): 8:26am On Sep 20, 2020 |
Cc lalasticlala, dominique |
Music/Radio › Re: Surviving As A Music Artiste During/post The COVID-19 Period By Iamsynord by ClassCaptain(m): 11:32am On Jul 17, 2020 |
Cc lalasticlala, Dominique |
Family › Re: What Was Your Monthly Income When You Married? by ClassCaptain(m): 3:33pm On Jun 15, 2020 |
horlarmiidey: 150 k Here we are Still single o Lol Are you ready to mingle ? Lol |
Literature › Re: How 2go Relationship Landed Me In Psychiatric Home ( Short Story) - Classcaptain by ClassCaptain(op): 4:50pm On May 17, 2020 |
Cc lalasticlala.
Let people laugh a bit during these tense periods . |
Literature › Happy Birthday To Me by ClassCaptain(op): 4:19pm On Jan 23, 2020 |
New Stories Back to Back this year .
Happy birthday to me . |
Business › Re: Taxify Drivers/partners In Ibadan, Share Your Experience Here. by ClassCaptain(m): 5:24pm On Jan 19, 2020 |
|
Business › Re: Taxify Drivers/partners In Ibadan, Share Your Experience Here. by ClassCaptain(m): 5:05pm On Jan 19, 2020 |
McAnelka: I have interest in working with Bolt in Ibadan but really cant afford a car at the moment. Is there a way i could work for someone as a driver or get a car on hire purchase or installment
Pls contact me
07062231376 I will contact you now |
Business › Re: Taxify Drivers/partners In Ibadan, Share Your Experience Here. by ClassCaptain(m): 5:02pm On Jan 19, 2020 |
Luxxycool: So today is my third day, I can't really say exactly how I feel now but it's been adventurous. I don't know places where I could easily get trips so I just stay at home. I get few trips in the evening. I'll continue to learn as much as I can sha. I hopefully think I'll have a good story to tell like you. check your mail please |
Business › Re: Taxify Drivers/partners In Ibadan, Share Your Experience Here. by ClassCaptain(m): 5:00pm On Jan 19, 2020 |
Canadanow: I like this thread. I have a transport company and two cars personally. My partner has 1.
We gave two out for taxify drivers and they ended up complaining about not making enough cash after few months. So we collected the cars. Lest I forget, I had to spend 700k to repair the one of the cars after the guy bleeped the engine and transmission up. It wasn't funny. My partner just woke up one morning and went to register, he made 9k on the first day. And 44k on the first week. We now wondered why our drivers were now complaining. Dem know me sey am too proud to dey drive person around ooo because I fit blast anybody wey talk rubbish... Na my car...i can decide to sleep. Na xo I realize my partner was meeting better people ooo... People wey make sense and he is now gaining connection. Everyone dey talk sey I no fit do am because of my ego. I am a shy type actually but I sabi sey I get ego. Even if nothing dey my account, I no fit beg you for money ooo... Na xo I registered for taxify abi na bolt yesterday too... not for the cash though but to meet people. Better people...not some useless people that won't add any value to my life. The cash would just be a plus. Now to the gist...waited at kokodome yesternight to get any client coming towards Akobo or ojoo... I waited for over 1hour, I no see ooo... I later changed it to anywhere... I still no see. I dey offline till I reach Akobo oju Irin, I saw no client ooo... I wouldn't give up. Decided to go for the morning rush today. Na xo I reach access bank for ojoo around 8am, I swear to God, I no see any client for 2 hours. Tested with my partners bolt riders app and it worked, he later canceled the ride from his side. We decided to goto UI, we entered the school and ate at one restaurant, waited for another 2 hours, nothing entered oooo...my friend had to go to Lag to drop someone, I decided to go to secretariat then, na xo I stayed their for another 1hr.30min , nothing came in ooo... Stayed at bodija for 45mins too... Nothing oooo...na that time I realize sey I wouldn't make anything today ooo...na xo I wasted fuel for nothing. I don forget I entered foodco to waste a little time ooo and I ended up shopping. Spent 5k.  In total, I spent over 10k today and I made zero naira. But it was fun... Today would be the first day I would be in my car and not start the ignition because I was saving fuel, when I couldn't cope, I used my AC oooo...man no fit die ooo... 
I think the best thing is to be patient with all this riders...because you are a taxi driver, they think they are the boss and are bigger than you. Not knowing some are just doing it just for the fun of it. At least, if I make 150k in a month, it's a plus for me ooo...apart from other cash wey go still enter. Even if you spit on me, I go look my account balance, use you laugh. The worst is to tell the client to drop and cancel the ride. .. can I get your number via DM so we tal |
Business › Re: Taxify Drivers/partners In Ibadan, Share Your Experience Here. by ClassCaptain(m): 4:57pm On Jan 19, 2020 |
FizzieLee: Contact: fizzileebolt@gmail.com
I created this thread some months back... So lemme bring it alive again.
IBADAN BOLT/TAXIFY DRIVERS, let's meet here and share our experience
So I registered my car on the Bolt platform 2 days ago right in their office in Samonda. The whole process takes about 30mins. A short tutorial was done after which you'll be told to take ur car for inspection.
Left the office around 4pm and was crusing home to start work the next day. Just few meters from my home around 6pm.... First drive request came in. I accept the other and picked up 2 girls going for a house party. They stopped at the mall for get some things... After which we proceed with the journey which lasted 61mins. In my mind I was like there fee should be around #2500 or so. But when the trip ended Bolt brought #1800.
When we where at there office. We where told once a rider orders bolt and u start a trip, it's automatically #400. So every min spent is plus #30. Also they calculate by distance as well. Kilometers driven.
Well, I collect my #1800 and later returned home. That's was the end of the days job. So see what tomorrow holds. please I will contact you for email now.please check your email |
Music/Radio › Re: Iamsynord Gets Called To The Nigerian Bar And Drops Debut EP by ClassCaptain(m): 2:21pm On Dec 02, 2019 |
� |
|
|
|
Nairaland General › Re: A White Snake Killed By My Neighbors by ClassCaptain(m): 9:26pm On May 26, 2019 |
End time Snake � |
Literature › Re: The Consequences of Rape - By Classcaptain by ClassCaptain(op): 1:42pm On May 26, 2019 |
cc Lalasticlala |
Romance › Re: Have You Ever Been To A Strip Club ?? Share Your Experience by ClassCaptain(op): 1:39pm On May 26, 2019 |
MrWondah: Would you like to contribute to this blog? Madestarzblog.com email me . |
Romance › Re: Stop Referring To Ladies As "Gentlemen In Skirts "In Law Practice- Twitter User by ClassCaptain(op): 7:14pm On Apr 13, 2019 |
MichaelBukamzy: This one pas me. make i no go chook mouth for yeye gender equality matter again. lol ���� |
Romance › Re: Stop Referring To Ladies As "Gentlemen In Skirts "In Law Practice- Twitter User by ClassCaptain(op): 2:55pm On Apr 12, 2019 |
cc Lalasticlala |
Romance › Re: Stop Referring To Ladies As "Gentlemen In Skirts "In Law Practice- Twitter User by ClassCaptain(op): 9:15am On Apr 09, 2019 |
cc Lalasticlala, flirty karen |
Romance › Re: Stop Referring To Ladies As "Gentlemen In Skirts "In Law Practice- Twitter User by ClassCaptain(op): 8:31pm On Apr 08, 2019 |
Pics
|
Romance › Stop Referring To Ladies As "Gentlemen In Skirts "In Law Practice- Twitter User by ClassCaptain(op): 8:26pm On Apr 08, 2019 |
A recent argument has arosed from a feminist Twitter user who outlined the archaic practice of referring to ladies as " gentlemen in Skirts " in the practice of law in Nigeria.
The post which outlined the existence of a principle in law that states that "there is no lady at the bar" as generated reactions from feminists and Twitter users on the platform |
Education › Re: Stop Referring To Ladies As "Gentlemen In Skirts "In Law Practice- Twitter User by ClassCaptain(op): 4:35pm On Apr 08, 2019 |
Cc Lalasticlala, flirtykaren |
Education › Re: Stop Referring To Ladies As "Gentlemen In Skirts "In Law Practice- Twitter User by ClassCaptain(op): 4:24pm On Apr 08, 2019 |
Cc Lalasticlala, Seun |
Education › Stop Referring To Ladies As "Gentlemen In Skirts "In Law Practice- Twitter User by ClassCaptain(op): 4:22pm On Apr 08, 2019 |
A recent argument has arosed from a feminist Twitter user who outlined the archaic practice of referring to ladies as " gentlemen in Skirts " in the practice of law in Nigeria.
The post which outlined the existence of a principle in law that states that "there is no lady at the bar" as generated reactions from feminists and Twitter users on the platform.
|
Music/Radio › Re: Synord Drops Two New Singles " Wavy " And " Chop Life " by ClassCaptain(m): 10:55am On Mar 12, 2019 |
Synord: Rapper and Singer, Synord returns after a long break from the music scene with the release of “Wavy 1.0” and “Chop life”. These two tracks and some other yet to be released tracks will precede the release of his debut EP ” Synology Vol 1″ scheduled for a January 2019 release. No worries, we’re following the development as it unfolds and you will be the first to know when it drops.
Chop life is a hip hop record which features Droxx, Slimsynxx,Ybeez and Kays. It floods you with with a heavy display of literary devices such as wordplay and metaphors with intricate rhyme schemes coupled with a top notch delivery and banging hip hop instrumental. DAMN!
Chop life is a contender for hip hop track of the year. Production credits goes to Big Timms, Endeetones and Tdurst.
On the other hand, “Wavy” is a Hip hop/Soul joint produced by Tdurst. On this jam, he explores his more suave side as he outmaneuvers the expertly created Tdurst beat.
It is sure to be on repeat for lovers of good music. In case you did not know, Synord is not only a maker of art. He is also an intellectual and a content creator. The young artiste is a recent graduate of Law from the University of Ilorin.
It’s been two years since he took a break from his true love, which is music! I do hope you all enjoy the sound and support good music as always.
”Thanks to everyone for their continuous support .God bless.” He says.
https://hiphophead.com.ng/2018/08/27/rapper-synord-drops-new-jams-chop-life-and-wavy-listen-and-download
DOWNLOAD WAVY HERE
DOWNLOAD CHOP LIFE HERE okay |
Celebrities › Re: Nollywood Actor Gideon Okeke Poses With His AMAA Award by ClassCaptain(m): 2:23pm On Oct 21, 2018 |
Congratulation |