₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,390 members, 8,445,256 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 05:18 PM

Toggle theme

Clemcykul's Posts

Nairaland ForumClemcykul's ProfileClemcykul's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 831 pages)

Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by clemcykul(f): 9:16am On Jul 19, 2010
taaa! sharrap dia angry grin angry
Jokes EtcRe: Bra Size by clemcykul(f): 10:45pm On Jul 18, 2010
hmm wetin dey smell herehuh


*exits thread thru a window*
Jokes EtcRe: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by clemcykul(f): 10:43pm On Jul 18, 2010
;d
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by clemcykul(f): 10:41pm On Jul 18, 2010
nonsense thread, nonsense poster! angry angry angry angry

burns down thread
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by clemcykul(f): 10:39pm On Jul 18, 2010
make una free me jor, it makes crackn of bones easier
CelebritiesRe: Penelope Cruz And Javier Bardem Marry! by clemcykul(f): 10:41am On Jul 16, 2010
da qtion is *will dey last 2geda?
Jokes EtcRe: Religious Boyfriend by clemcykul(f): 9:58am On Jul 16, 2010
ogaga stop dis devils incarnate stuff, wats ur own??

i go blow u o grin
Jokes EtcRe: Akpan And His Life: by clemcykul(f): 9:55am On Jul 16, 2010
jeeze poison! shocked shocked
Jokes EtcRe: Chineke Ooo ! Chineke Ooo ! Chineke Ooo ! by clemcykul(f): 9:52am On Jul 16, 2010
no need, ur mouth go smell, so no try am

@poster
lol u 4 buy her BB brimstone
Jokes EtcRe: Names Dey Follow Person. Lol by clemcykul(f): 9:46am On Jul 16, 2010
Bsc. in womanizing grin
Jokes EtcRe: Mind Where You Drink From! by clemcykul(f): 9:45am On Jul 16, 2010
why u too dey worry? dem swear for you?
Jokes EtcRe: My House Help Is The Best Cook In The World by clemcykul(f): 9:30am On Jul 16, 2010
ur skin is as thick as a tortoise shell
Jokes EtcRe: Exam Question by clemcykul(f): 9:28am On Jul 16, 2010
he's got myopia.

@efe
*winks* smiley
Jokes EtcRe: Old Man by clemcykul(f): 9:21am On Jul 16, 2010
not funny,

arrant bullsh!!t smiley
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by clemcykul(f): 9:14am On Jul 16, 2010
chewing stick is better grin

*buys 2 for slyve and studio* grin
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by clemcykul(f): 4:10pm On Jul 15, 2010
yawns****
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by clemcykul(f): 12:55pm On Jul 15, 2010
lol dats ur monkey grin grin grin grin

u love my teeths yeah o yeah u do!
Jokes EtcRe: Mind Where You Drink From! by clemcykul(f): 12:53pm On Jul 15, 2010
lol calln da name wasnt dat eazy i must admit

Efe it is grin
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by clemcykul(f): 12:51pm On Jul 15, 2010
so??
Jokes EtcRe: Exam Question by clemcykul(f): 12:48pm On Jul 15, 2010
its a rhetoric, dont bother answern.

how body?
Jokes EtcRe: Would You Hire This Guy ? by clemcykul(f): 12:46pm On Jul 15, 2010
lol okay. u are hereby freed grin
Jokes EtcRe: Mind Where You Drink From! by clemcykul(f): 12:44pm On Jul 15, 2010
Efemena ure ryte wink
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by clemcykul(f): 12:42pm On Jul 15, 2010
sorry Bibs i do da slapn nd arse kickn gorrit?
Jokes EtcRe: Becoming A Virgin! by clemcykul(f): 12:39pm On Jul 15, 2010
lol
Jokes EtcRe: Akpan And His Life: by clemcykul(f): 12:15pm On Jul 15, 2010
na so u wan do akpanhuh after all his investments on you? shocked
Jokes EtcRe: Mind Where You Drink From! by clemcykul(f): 12:14pm On Jul 15, 2010
which wan be no vex??

say ur mind point blank! anyone wey no fit endure make he surugede.
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by clemcykul(f): 12:12pm On Jul 15, 2010
am not surprised na so my bingo dey do visitors
Jokes EtcRe: Religious Boyfriend by clemcykul(f): 12:07pm On Jul 15, 2010
i need to deliver someone
Jokes EtcRe: Akpan And His Life: by clemcykul(f): 11:44am On Jul 15, 2010
no scatter her bla bla bla i beg shocked
Jokes EtcRe: Jokes Of The Day by clemcykul(f): 11:42am On Jul 15, 2010
effect of long throat
Jokes EtcRe: Mind Where You Drink From! by clemcykul(f): 11:33am On Jul 15, 2010
kpele o

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 831 pages)