Jokes Etc › Re: Test Your Iq With This Situation: by clemcykul(f): 11:03am On Jul 19, 2010 |
lol but me i still dey hope say one day u go make me proud |
Jokes Etc › Re: Messi Vs Kaka by clemcykul(f): 11:00am On Jul 19, 2010 |
lol very creative  |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by clemcykul(f): 10:57am On Jul 19, 2010 |
my friend no dey run mouth anyhow, b4 we send u packn to ur village |
Jokes Etc › Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by clemcykul(f): 10:55am On Jul 19, 2010 |
yawns**** i wan sleep jare |
Jokes Etc › Re: Sooooooo Many Funny Pictures by clemcykul(f): 10:52am On Jul 19, 2010 |
abeg no stain me wiff ur poverty  |
Jokes Etc › Re: My House Help Is The Best Cook In The World by clemcykul(f): 10:50am On Jul 19, 2010 |
make he try am na, na today una go know say person sppose nak***d b4 he baff |
Jokes Etc › Re: Mind Where You Drink From! by clemcykul(f): 10:48am On Jul 19, 2010 |
lol dirt is a nice name  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by clemcykul(f): 10:36am On Jul 19, 2010 |
slyve no be ur fault na, pikin wey dem swear for  |
Jokes Etc › Re: Critical Condition by clemcykul(f): 10:31am On Jul 19, 2010 |
studio ur dear  ? lol u dont know who u are calln ur dear |
Jokes Etc › Re: World Most Funniest Question ! by clemcykul(f): 10:29am On Jul 19, 2010 |
bullshi!t |
|
Jokes Etc › Re: Who Killed Abel? And Other Jokes From Donald A. Anyanwu. by clemcykul(f): 10:22am On Jul 19, 2010 |
who killed abel?? |
Jokes Etc › Re: If Na You Nko by clemcykul(f): 10:20am On Jul 19, 2010 |
wad da hell! lol |
Jokes Etc › Re: Mind Where You Drink From! by clemcykul(f): 10:20am On Jul 19, 2010 |
*covers nose* |
Romance › Re: Babes,i Need Your Honest Comments by clemcykul(f): 10:18am On Jul 19, 2010 |
peace dey misyarn as usual |
Jokes Etc › Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by clemcykul(f): 10:17am On Jul 19, 2010 |
old enuf to be ur popsie |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by clemcykul(f): 10:15am On Jul 19, 2010 |
you wan die be dat |
Jokes Etc › Re: Sooooooo Many Funny Pictures by clemcykul(f): 10:15am On Jul 19, 2010 |
give am lecture |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by clemcykul(f): 10:13am On Jul 19, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by clemcykul(f): 10:11am On Jul 19, 2010 |
you no need to know |
Jokes Etc › Re: Names Dey Follow Person. Lol by clemcykul(f): 10:09am On Jul 19, 2010 |
manoy___ they are always hungry |
Jokes Etc › Re: A Picture Of What Could Have Happen If We Host The World Cup by clemcykul(f): 10:05am On Jul 19, 2010 |
dem for use kerosine lamp |
Jokes Etc › Re: My House Help Is The Best Cook In The World by clemcykul(f): 10:01am On Jul 19, 2010 |
dem born am well? |
Jokes Etc › Re: Funny Pix Part 2 by clemcykul(f): 9:58am On Jul 19, 2010 |
nice pics, dat must dyt and dickelebra  |
Jokes Etc › Re: Difference Between Aje Butter And Aje Pacco! by clemcykul(f): 9:51am On Jul 19, 2010 |
werrin be ur own? u see for dream? free me jor, i no get time for old women  |
Jokes Etc › Re: **new Perfumes For Sale** by clemcykul(f): 9:47am On Jul 19, 2010 |
sugar papa wey dey drink garri all da time |
Jokes Etc › Re: Jokes Recycled (please Share) by clemcykul(f): 9:45am On Jul 19, 2010 |
who dash am nut?? na balloon dey dia o |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by clemcykul(f): 9:42am On Jul 19, 2010 |
da face no worth looking be dat *pukes**  |
Jokes Etc › Re: Bra Size by clemcykul(f): 9:34am On Jul 19, 2010 |
*re-enters thru da window* y u no wan see me   i kill ur pikin? |
Jokes Etc › Re: Just kidding by clemcykul(f): 9:31am On Jul 19, 2010 |
i miss u sha  see ur sweet cheeks hehhe  |
Jokes Etc › Re: 'i Want My Blood Back!' Says Boyfriend by clemcykul(f): 9:24am On Jul 19, 2010 |
chai! poster chop knuckle, u no try at all |
Jokes Etc › Re: The adventure of Juwon by clemcykul(f): 9:23am On Jul 19, 2010 |
nice joke, keep em comn lol  |