Clemcykul's Posts
Nairaland Forum › Clemcykul's Profile › Clemcykul's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 831 pages)
jeeze are all the above mention on ur head ![]() chei omo u gather orisi risi for body ![]() |
sorry dude, u know i always wound u all the time, right now u cant even walk straight cuss ure wounded! ![]() |
dickele i no dey kiss babes wey no dey brush dia maut ![]() |
e be like say dem use slap swear for u dis mornin. comon go put water make i baff, u dis house boy u don dey prove stubborn o |
my ynash no dey gree shake like ur own na ![]() |
your mates dey get pimples for face u na for armpit u dey gather your own i fear o ![]() |
hhuh?? ![]() |
ya mama left brea**st! why u go yab studio?? u know no say i be hin papa? |
like you ![]() |
ure beginning 2 sound as if ure sane, but btwn us, you nd i know that ur head is filled with only cold akamu |
@tanimz ca va bein. merci boku mon ami ![]() |
just the way u no dey know wen u piss for bodi ![]() |
*[s]uses broom to beat ben and dani out of his lyfe*[/s] ![]() |
nice one. how sure are we that the centipede was actually tryn to wear invisble shoes?? sure say no be condom e wan wear |
bonjour mon ami. |
ibotus must be the guy under the skirt ![]() |
![]() |
u don dey yarn like say since wen dem born u, u don ever leave ajegunle |
no much diffrence btwn my personality in nld nd real lyfe! rabbish |
since before u were born |
@kunbee i will save my answer cuss btwn us, i know u dont understand d wrd RUDE! |
@parki who be muttallab ? na ur babe be that abi?gorimakpa like u |
U mst b out of ur mind |
i just did ![]() |
wats bitn u dude?? get ur medicatn asap! |
no! nice jokes there |
lol |
come u don brush so? |
women could be foolish, but wen it comes to money, they get instant wisdom ![]() tyte joke pinkgu ![]() |
dear romeo Appreciation letter i really appreciate your swift response and affection. its quite amusing to have u fall me that way. in reference to the above mentioned, i just want to tell u that if i give u the oppurtunity to be my lover, u are really going to jeopardise my life and yours. Do u think i dont know your biography? or just because u happen to be a manager by mistake doesnt give u the audacity to toast me like that on a letter. whatever happened to sending flowers? i know your family very very well, i know u come from a poor home, your great grandpa and my great grand mother where lovers but your grand pa disappointed her and i know that blood of disappointment flows in u. dear manager, i know u too well, just because u are polished now doesnt change the fact that u once hawked boli and moi moi at ojuelegba in lagos. i shall stop here for now, i really dont want to expose u further, just give me the job or else . . , . , . . , . . , . .? thanks in anticipation for my appointment letter. Yours sincerly juliet. ![]() |
funny pics lol if u dey wait for naija girls u go old naija girl before she dress, she go wear pant, wear girdle tight, wear shorts, come wear underwear, even if na hurricane blow u no go see anything. ![]() up africans ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 831 pages)





