Cletus77's Posts
Nairaland Forum › Cletus77's Profile › Cletus77's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 110 111 112 113 114 115 116 117 118 (of 118 pages)
is that why u don't want the people of Enugu to rest, cows and humans can't be compared.. I see u value cows too much, u can even exchange ur birthrights for one cow.....fool |
is that why u don't want the people of Enugu to rest, cows and humans can't be compared.. I see u value cows too much, u can even exchange ur birthright for one cow.....fool |
when an illiterate is a president, he tinks being a president is only for envisaged economic benefits.protect ur rights and dose of d ones u love if u can |
supposing the roads were tarred, dis wouldn't have happened |
Abeg leave Enugu....o its one of d pride of Nigeria |
why tell us even if na lie, we go slap u? |
meat don too cost na snake dem dey chop now |
who ur gang epp? Una don baff? When u were busy doing illegal business u did not tink now u want have revenge on your ancestors |
trying the impossible is always worth it.. Dont let the word "it cant" or "i can't" rule you, cos God gives fruits and not fruit juice |
chai safe journey over there.... But remember incase u were given a car again don't drive before u wil die again |
no..ooooo dem for no kill dem na? Dem for kidnap dem too,then starve dem and when their people come dem kidnap dem too,no ransom just make the family kidnap line dey go until dem finish... No food, make dem just taste how e dey pain |
how many votes him tink say,him for get? Who know kowa party? Na APHICY and PHIDIPHI na we know... Can a cockroach be innocent in the gathering of fowls? Abi when elephants dey talk ant dey come put mouth? He knows his place quite well nai make him withdraw |
happy bomb life in advance,only God know wetin una children go be? |
shey it was written that God can forgive any sin no matter its gravity? Then why the chap no just continue and promise to make a better result to become conscience free? |
Hbuyosh:shut ur pit! U are not even ashamed.... Mumu. Infact did u even go to school or have any good upbringing? If it was not because u are an african, i would have known wat to tell u |
SmartMugu:u know na, its a curse in ur village that no one should use or even own a car ,bike bicycle, or even keke, so ur popsman is not an exception..... Good luck. Aah thankGod u cannot escape...its ur birthright.....oops |
Life dey sweet am.... Hopefuly person go just shoot one shot in the air and all dose hausa men run enter bush, then just kidnap am, no give food for 3 days, then release am make him feel d change! ;DLife dey sweet am.... Hopefuly person go just shoot one shot in the air and all dose hausa men run enter bush, then just kidnap am, no give food for 3 days, then release am make him feel d change! |
If to say na nigerians, dem for no hear..... Power bank on steady connected to phone, phone which is constantly online five social medias.. Lai lai dem for one see wetin go happen with their eyes, and if it mistakenly no work, dem for post abt am all day.... Headlines like"operating phone on board does not explode" nigerian government decieves us once again. And comment like" i knew it wasnt true".... Nigeria i hail thee! |
Dont mind these people, there are some slums in other continents that are far worst than the ones in africa, but as na africa everybody go believe, cos they tink all the bad things are traced to africa. If they wants to rate top most developed cities of the world, african cities will only come out when cities in other continents have finished. If we learn tu appreciate ourself, maybe oneday others wil appreciate us. I see some nigerians shouting kenya! Kenya!! But what dere dont know is dat kenya is in africa and nigeria is also in africa. If we dont learn to stand by each other, then who will? Am a nigerian and i just want to make common sense... Thanks! |
virtual3xpert:mumu dem swear for ur eye |
;(I forgive kenyans for insulting nigeria jst because of dis |
mazimee:lagos slums is even better,cos they all look like riverine areas |
ewooo kenya full list |
wat suprised me in dis african countries is that the slums is in their capital cities.na dis one wey kenyans dey carry make mouth.....yuck.. Disgusting,am not a kenyan but i shame 4 una |
i no fit shout....o blood of saints kenya slum shock me to the marrow |
oga dance... Hardship never reach ur side na! |
[quote author=divinehand2003 post=49238884]Hi Oya clap for yourself. [/quote am saying the truth and you know it..... Oya guy park well....... |
imagine he wants to make dem herdsmen,instead of giving dem quality education.... Abeg help me ask am him children na herdsmen? |
hbd our idol may God bless and add more years to you,for all the years you made us proud and any badbelle dat wants to talk about ur personal life just carry dem go show wetin u dey pass through during Olympics because of dem. Ungrateful gays!! |
If he should sell d car, d money realised would not even pay for surgery to recover the poor boys eyes... The government should investigate and do something about it, cos its their responsibility. |
chai!!wetin him go speak? But on a serious note and am saying this very loudly..... "WETIN CONCERN ME"? |
abeg let dem do it quick in all igbo states,dose igbo states don too disgrace Nigeria because of their erosion prone areas and their high standard pollution |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 110 111 112 113 114 115 116 117 118 (of 118 pages)
