Comeandmarry's Posts
Nairaland Forum › Comeandmarry's Profile › Comeandmarry's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
Who be all dis oloshos wey dey post dia ugly pics make we vote for dem for here,who Nairaland Don epp. |
Abegi,UK nq country.I wud rather go to Mozambique go start life than UK.hardship to the core. |
Abegi,i go soon vex open my own blog,who b dis wey dey rob d environment of light,d niggi got roasted like coke head. It's a big ass lie,he mite af wanted to take a selfie on a Nepal pole after doping Dat weed shit. Niggis don't rob with a weak ass ladder n tools in day nite. OP you a liar. |
98 percent of dis celebs are like us,they are broke,haggard and r suffering, forget endorsement deals,all na percentage maybe 10 percent goes to them.Tupac said don't believe everything you see,celebs are too proud over nothing.she Dat year you and your bitch wear white,wey you sag like a thug niggi, una dey form hay z and Beyonce ba. Dumb niggi Broke niggi who married a bitch.ugly ass over make up Tiwa with locally acquired phonetics. Broke ass niggi. |
Life Don tire naija policemen,now na to dey find girl wey Don cast,say she be bisexual,abi d commissioner Wan nack am.dumb police. Buhari administration na waste abegi. Dem Neva see Chibok girls,ground Saraki,arrest tinubu,fashola and all other great thieves, na pekus dem dey declare wanted.human rights for naija Don cast |
Who the picture epp,how are we sure it's not s spam account of drake on instagram,how a whole drake go dey bear name like champagnepapi,abegi the account na dagbo..no pics of I'm and drake,no whitey for d pics,dem jus go corner say make dem quickly snap say na drake.dis niggi Wizzy is dumb niggi.Abegi you Don see where Rick Ross dey display olamide picture for instagram,or Jay z dey post picture of Cynthia Morgan for instagram...if i hear......... D account na dagbo..drake even say I'm hate champagne die. Wizzy truly you Don cast. |
Oh please,they always put blames on hackers,lemme expose them,these hackers are you and me,local hackers,they send you a fake twitter link to upgrade account,you click the link,automatically key logger gets installed to your System fully undetectable by your anti virus,so anything you type,or copy,or erase,delete,would all save on the rat virus,giving hacker knowledge to your user names and password. So if i get password. Of tee bills account on Twitter,who e go epp. T bills, your name Don aquire bills, thiefing bills. If you Wan kill yourself,open mouth drink petrol or diesel sleep,no need wake up again,freaking coward niggi. |